Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,149,980 members, 7,806,865 topics. Date: Wednesday, 24 April 2024 at 05:00 AM

10 Stupid Question Naija Are Fun Off - Jokes Etc - Nairaland

Nairaland Forum / Entertainment / Jokes Etc / 10 Stupid Question Naija Are Fun Off (1114 Views)

10 Stupid Questions People Ask And There Stupid Answers / 10 Stupid Questions People Ask / Check Out This Stupid Question Followed By A Lightening Reply.....lol (2) (3) (4)

(1) (Reply) (Go Down)

10 Stupid Question Naija Are Fun Off by Kingpinukecy(m): 7:49pm On Jun 25, 2015
10 STUPID QUESTIONS PEOPLE ASK
.
1. You see identical twins, you
still dey ask 'na twins be dis'?
No bros, na picmix...lol
.
2. Nepa brings light and
everyone in the neighborhood
shouts 'up Nepaaa'! My guy ask
me, O boy na light be that?
No oh, Na Holy Ghost fire! Lol!
.
3. You see person dey vomit, you
still dey ask am 'you no well'?
Em well, e juz dey practice how
to vomit.
.
4. You just wake up from sleep
person come ask you "you don
wake?"
No oh, I come buy bread wey I go
chop for dream.
.
5. You see woman wey born new
pikin u ask her "madam u don
born? " No ohhhh, she buy am
for OLX...
.
6. You greet person "good
morning ma" ! She ask, my pikin
you don wake?
no ohhhh, I dey sleep walk...
.
7. My guy ask me "O boy where u
dey?" I tell am say i dey bank, nd
him ask me "Wat is happening
there?"
Nah new yam festival.. *LMAO*
.
8. My neighbour sees me
opening the gates to drive out
and asks me, U dey comot?
Not at all... I be the new
gateman...
.
9. I dey watch film… my guy enta
come ask me "Guy na film u dey
watch?
No naa... I dey discuss with
Osuofia...
.
10.U see me dey chop indomie
come dey ask me, O boy, na
indomie u dey chop so?
No ohhhh... Na fried rubber band
mixed with thread.
.
As it stands now by, abeg i need to
ask u one question, no vex abeg.
Shey na watapp be diz
Re: 10 Stupid Question Naija Are Fun Off by ladyteska(f): 7:54pm On Jun 25, 2015
hilarious
Re: 10 Stupid Question Naija Are Fun Off by SuperSuave(m): 7:59pm On Jun 25, 2015
grin
Re: 10 Stupid Question Naija Are Fun Off by AirstarKane(f): 8:44pm On Jun 25, 2015
grin fried rubber band cheesy
Re: 10 Stupid Question Naija Are Fun Off by CLINTONSOLJA(m): 9:02pm On Jun 25, 2015
grin

(1) (Reply)

English Language Gurus,where Art Thou. / Questions That Google.cannot.answer / List Of Various Slap!!!

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 7
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.