Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,148,978 members, 7,803,249 topics. Date: Saturday, 20 April 2024 at 12:06 PM

How Many Times Do You Eat In A Day? - Food - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / Food / How Many Times Do You Eat In A Day? (704 Views)

How Many Plates Would You Eat In This Situation? (pic) / Would You Eat This Preserved Jollof Rice? / Would You Eat This Cockroach-Like Cake That Has Got The Internet Buzzing? (2) (3) (4)

(1) (Reply) (Go Down)

How Many Times Do You Eat In A Day? by Adultnextdoor(m): 6:51pm On Jun 27, 2015
Hello guys.......come tell us how many times una dey chop in a day?.....As for me,na two times in a day........the first food na for morning time before I leave for my place of work and the second na when I come back for evening time.......no wonder I no gree tall or fat............Oya nairalanders,tell us how many times una dey chop in a day...........e sure me say I go see person wey go talk say him dey chop twelves times in a day.......make I just dey read comments
Re: How Many Times Do You Eat In A Day? by Nobody: 7:24pm On Jun 27, 2015
Adultnextdoor:
Hello guys.......come tell us how many times una dey chop in a day?.....As for me,na two times in a day...........e sure me say I go see person wey go talk say him dey chop twelves times in a day.......make I just dey read comments


You've seen me, it depends on the situation around me ,sometimes i eat twice but most times when i'm at home and i prepare anything i'll eat till the food finishes or til i get tired or till i fall asleep like today i have ate more than 5 times (i'm not keeping count) and the worst part is i'm slim

1 Like

Re: How Many Times Do You Eat In A Day? by dexpendable(m): 7:41pm On Jun 27, 2015
as long as I'm hungry
Re: How Many Times Do You Eat In A Day? by Yustash001(m): 7:46pm On Jun 27, 2015
Three times....
Re: How Many Times Do You Eat In A Day? by aydelicious: 9:14pm On Jun 27, 2015
Adultnextdoor:
Hello guys.......come tell us how many times una dey chop in a day?.....As for me,na two times in a day........the first food na for morning time before I leave for my place of work and the second na when I come back for evening time.......no wonder I no gree tall or fat............Oya nairalanders,tell us how many times una dey chop in a day...........e sure me say I go see person wey go talk say him dey chop twelves times in a day.......make I just dey read comments
as much I like
Re: How Many Times Do You Eat In A Day? by Chillext(m): 12:16pm On Jun 28, 2015
I eat when I'm hungry
Re: How Many Times Do You Eat In A Day? by aydelicious: 12:25pm On Jun 28, 2015
Chillext:
I eat when I'm hungry
that is nice then

(1) (Reply)

My Go-to Breakfast | Editorial / 24 Valuable Kitchen Tips / .

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 9
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.