Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,149,881 members, 7,806,541 topics. Date: Tuesday, 23 April 2024 at 06:01 PM

Hilarious Questions Nigerian Ask ? - Jokes Etc - Nairaland

Nairaland Forum / Entertainment / Jokes Etc / Hilarious Questions Nigerian Ask ? (570 Views)

Hilarious Questions With Fitting Answers / Photos - These Hilarious Questions Needs Urgent Answers (2) (3) (4)

(1) (Reply)

Hilarious Questions Nigerian Ask ? by Bigbang2013(m): 9:58am On Jul 05, 2015
1. You see identical twins, you
still dey ask 'na twins be dis'?
No bros, na picmix...lol
.
2. Nepa brings light and
everyone in the neighborhood
shouts 'up Nepaaa'! My guy ask
me, O boy na light be that?
No oh, Na Holy Ghost fire! Lol!
.
3. You see person dey vomit, you
still dey ask am 'you no well'?
Em well, e juzdey practice how
to vomit.
.
4. You just wake up from sleep
person come ask you "you don
wake?"
No oh, I come buy bread wey I go
chop for dream.
.
5. You see woman wey born new
pikin u ask her "madam u don
born? " No ohhhh, she buy am
for OLX...
.
6. You greet person "good
morning ma" ! She ask, my pikin
you don wake?
no ohhhh, I dey sleep walk...
.
7. My guy ask me "O boy where u
dey?" I tell am say i dey bank, nd
him ask me "Wat is happening
there?"
Nah new yam festival.. *LMAO*
.
8. My neighbour sees me
opening the gates to drive out
and asks me, U dey comot?
Not at all... I be the new
gateman...
.
9. I dey watch film… my guy enta
come ask me "Guy na film u dey
watch?
No naa... I dey discuss with
Osuofia...
.
10.U see me dey chop indomie
come dey ask me, O boy, na
indomieu dey chop so?
No ohhhh... Na friedrubber band
mixed withthread.
.
As it stands now by, abeg i need to
ask u one question, no vex abeg.
Shey na whatapps be dis






feel free to add yours

(1) (Reply)

Portrait / A Joke... / Five Crimes Nigerians Commit On Social Medias

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 7
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.