Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,150,496 members, 7,808,837 topics. Date: Thursday, 25 April 2024 at 05:44 PM

The Pidgin English Thread - Forum Games - Nairaland

Nairaland Forum / Entertainment / Forum Games / The Pidgin English Thread (28848 Views)

╚►start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 3 ◄╝ / Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 2 / Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) (2) (3) (4)

(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) ... (29) (Reply) (Go Down)

The Pidgin English Thread by edoyad(m): 9:21am On Mar 11, 2009
This na pidgin english thread. This thread na for we people wey don tire for oyibo talk talk. If you no fit speak pidgin na your torror.

2 Likes

Re: The Pidgin English Thread by Amigoz(f): 10:51am On Mar 11, 2009
I no fit undecided
Re: The Pidgin English Thread by edoyad(m): 12:20pm On Mar 11, 2009
If you fit then nor enter here again.NO OYIBO FOR THIS PLACE OH!! I NO GO WARN AGAIN.
Re: The Pidgin English Thread by wunmilyn(f): 12:40pm On Mar 11, 2009
sey u think say we no go skool? wey we o con dey speak pidgin english.
me too i no fit.
Re: The Pidgin English Thread by edoyad(m): 1:13pm On Mar 11, 2009
Omoge this nor be matter of skool or who nor go. E mean say as my palle nor get money to pay for english skool for me na him be say i nor fit de nairaland abi ?
Re: The Pidgin English Thread by Amigoz(f): 1:14pm On Mar 11, 2009
na u talk am o tongue
Re: The Pidgin English Thread by edoyad(m): 1:23pm On Mar 11, 2009
This Amigoz think say she na ladyDragon ba ? I just dey see her name everywhere i go. Fire pass fire o.
Re: The Pidgin English Thread by wunmilyn(f): 1:26pm On Mar 11, 2009
ehn ehn sey na my friend u dey talk to shocked shocked shocked shocked
if i catch u, u go no say ur fire small near my friend fire.
Re: The Pidgin English Thread by Amigoz(f): 1:27pm On Mar 11, 2009
thx u jere ore!!

no mind am o, e wan use style make we dey yarn dis pidgin, we go soon melt am down
Re: The Pidgin English Thread by edoyad(m): 1:34pm On Mar 11, 2009
Chaii!! I don die o o o. . . .
Shey na me unu de talk to like so ?
I nor blame una,if then join una name together e go spell WOMANGOES.
Oya , alele. Make una find una way from my dormot.
Re: The Pidgin English Thread by Amigoz(f): 1:40pm On Mar 11, 2009
y u no just confess say u wan yarn ur abinibi language

we 4 bring more peeps to ur thread

as pe u no like women - "womangoes"

i go go bring mencome tongue
Re: The Pidgin English Thread by ulanda(f): 1:43pm On Mar 11, 2009
i no de understand u shah.
Re: The Pidgin English Thread by wunmilyn(f): 1:50pm On Mar 11, 2009
who u dey talk to?
Re: The Pidgin English Thread by Amigoz(f): 1:51pm On Mar 11, 2009
i no no, help me ask am,

i think say she fall sideways land on d thread sef undecided
Re: The Pidgin English Thread by wunmilyn(f): 1:55pm On Mar 11, 2009
leave ham, na amebo tithle she won get.
Re: The Pidgin English Thread by edoyad(m): 2:01pm On Mar 11, 2009
Heh Heh . . . (IDLL-I DE Laff Well Well)
shey dis una crase wey una don catch no de travol thru internet ?
because if i catch this kind thing wey una get, i go jump inside river kaduna this evening.
Re: The Pidgin English Thread by wunmilyn(f): 2:22pm On Mar 11, 2009
u beta throw urself inside any river wey u see
cos if me and my friend catch u ehn unn
u go know say kaki no bi leather
Re: The Pidgin English Thread by Amigoz(f): 2:29pm On Mar 11, 2009
na wound e go wound ore ,
e fink sey we be jonny just dey waka like am,
im dey look wella 4 twinny wahala
Re: The Pidgin English Thread by edoyad(m): 2:51pm On Mar 12, 2009
Yes . Correct place.
Where all my neighbours de now ?
I DON COME OH .
Re: The Pidgin English Thread by Amigoz(f): 3:19pm On Mar 12, 2009
Una wellucom wich 1 una bring 2dy?
Re: The Pidgin English Thread by edoyad(m): 3:51pm On Mar 12, 2009
AH !!
So una neva hear the tori.
Re: The Pidgin English Thread by Amigoz(f): 4:23pm On Mar 12, 2009
yarn me d koko,

but hold on o, u dan enroll 4 d english class?
Re: The Pidgin English Thread by edoyad(m): 4:31pm On Mar 12, 2009
My sista. No be need to go enroll for english class, na you and your twin need to see psychiatrist.
I for refer una to one man for ilorin but him don retire for wereh business
Re: The Pidgin English Thread by Amigoz(f): 9:53pm On Mar 12, 2009
Una dey talk about d one wey cure u undecided
Re: The Pidgin English Thread by tytylayor: 11:25am On Mar 13, 2009
wetin una dey talk about?
Re: The Pidgin English Thread by Tonyet1(m): 1:06pm On Mar 13, 2009
help me ask dem for here o my sista
Re: The Pidgin English Thread by romsky: 1:50pm On Mar 13, 2009
i bin tink say dem dey tish person pidgin language self
Re: The Pidgin English Thread by tytylayor: 2:24pm On Mar 13, 2009
dem tell me say na u dem dey wait make u come start lecture nw
Re: The Pidgin English Thread by romsky: 2:30pm On Mar 13, 2009
na bigina class dis ones blong to, if dem dey my class i go flog dem tire
Re: The Pidgin English Thread by edoyad(m): 8:08pm On Mar 13, 2009
romade:

na bigina class dis ones blong to, if dem dey my class i go flog dem tire
tytylayor:

dem tell me say na u dem dey wait make u come start lecture nw
tonye-t:

help me ask dem for here o my sista

Ehe.
Na who be all this bongafish them ?
Na Where those evil twins wey suppose de guard this dormot against this awuf people go sef ?
Una tink say to enter here na free ba ?
Oya , before i count.  .  .  .
Re: The Pidgin English Thread by Bbeee: 8:14pm On Mar 13, 2009
wetin de para 4 hia?
Re: The Pidgin English Thread by edoyad(m): 10:18pm On Mar 13, 2009
na wish kind name be BiBi again ?

(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) ... (29) (Reply)

Reply Signatures 2 / Believe Me, This Is Going To Make You Sweat!.the Best Of Puzzles. / Let Us Set World Record For Counting 1-100,000,000,000

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 20
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.