Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,148,742 members, 7,802,270 topics. Date: Friday, 19 April 2024 at 11:47 AM

The Pidgin English Thread - Forum Games (29) - Nairaland

Nairaland Forum / Entertainment / Forum Games / The Pidgin English Thread (28786 Views)

╚►start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 3 ◄╝ / Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 2 / Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) (2) (3) (4)

(1) (2) (3) ... (26) (27) (28) (29) (Reply) (Go Down)

Re: The Pidgin English Thread by emofine2(f): 4:53pm On Jun 25, 2012
mruknaijaboy:

lol you know say i be jandite naw, i no be expert for urhobo, no worry wen i don master pidgin na urhobo i go join put cool


Na so o...mek we no forget our own languages...cheesy
Re: The Pidgin English Thread by mruknaijaboy(m): 2:55am On Jul 25, 2012
emöfine2:

Na so o...mek we no forget our own languages...cheesy

yes oo grin
Re: The Pidgin English Thread by mruknaijaboy(m): 3:05am On Jul 25, 2012
where una dey sef? una wan mak pidgin thread die bah? abi una don tire for pidgin? lol
Re: The Pidgin English Thread by Wahala90: 9:30pm On Aug 25, 2013

All of una no well. So pidgin englis thread dey here and una no call me. See una head like paraguay map.

1 Like

Re: The Pidgin English Thread by pinnochio(m): 12:24am On Nov 28, 2013
Abeg.....How dem take dey take laff for pidgin abeg?

Hahahahaha abi na hehehehehe.

By the way, make una nor forget say for pidgin, man must to dey yarn everything two two times. grin grin
Re: The Pidgin English Thread by Sheenor: 5:36pm On Dec 02, 2013
i don show....i want 2 begin....but i never start.......whr dem pple wey dey claim say dem sabi run Ohkay....una sabi run pass terry g abi?.............

1 Like 1 Share

Re: The Pidgin English Thread by Nobody: 9:22am On Dec 04, 2013
e go beta make ur nor start cos if u start people go begin waka comot leave d thread.....
Re: The Pidgin English Thread by jamace(m): 7:33am On Dec 07, 2013
Una wellu done o. Na me una broda dey greet una o. I go see una leta o. cheesy

(1) (2) (3) ... (26) (27) (28) (29) (Reply)

╚►When I Meet A 9ralander!◄╝ / Reply Signatures 2 / Believe Me, This Is Going To Make You Sweat!.the Best Of Puzzles.

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 8
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.