Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,148,721 members, 7,802,177 topics. Date: Friday, 19 April 2024 at 10:32 AM

NEA 2015 -Read These Fans' Reactions - Events - Nairaland

Nairaland Forum / Entertainment / Events / NEA 2015 -Read These Fans' Reactions (429 Views)

Busty Lady Celebrates Her "16th" Birthday. See Reactions (Photos) / Organizing An Event, Read These / See Full List Of Nigeria Entertainment Awards (NEA) 2015 Nominees (2) (3) (4)

(1) (Reply)

NEA 2015 -Read These Fans' Reactions by realDONmikel: 8:29pm On Jul 24, 2015
NOTE
D: Unilorin Student
E: Unilag Student

CONVERSATION
D: Omo dey won kill Ayo Jay o
D: Na Ppl wey pass am dey that category
D: They for put am for promising Act but Simi
sef go win that one o
D: Next year things niyen o
E: Lol
E: Ayo jay won most promising act aidy last
year
E: Baba
E: He’s gone past most promising now
E: The rival he has in that category is Lil Kesh
and Korede bello
ACE: And Falz .
D: Omo all of them pass am oo
E: Lol
E: D’ija pass am
E: Abi CDQ pass am?
D: The other artists in that category are
household names already
E: Abi kiss Daniel that still have one hit?
E: Lavs
D: Ayo jay too restrict him sef for lagos
E: Ayo jay even first D’ija and CDQ drop hit
E: The one wey pass am na Kesh
D: Everybody for ilorin kno everyother artist
on that category
E: Kesh has a madt jam
E: Lol
E: Everybody for ilorin
@realDONmikel: CdQ sef az loyal fans for
unilorin
E: Even everybody for Lagos knw sabi Korede
bello
D: I dey serious cdQ don blow gan
E: Ur point is very valid
E: CDQ neva blow anyfin
E: Na we dey get show for Korede bello
E: Na pictures una dey see
D: D guy dey headline some shows for ilorin
E: The. Industry deep pass all dose insta pics
D: Ayo jay no popular for hear at all
E: But I knw go like make I dey expose people
E: Kos it’s not gud
E: That one na fact
D: I once told my brovs about ayojay they talk
say them no kno am and just last week i
mention am again they don forget
E: Yes
E: Even many people knw even sabi am for
Lagos
E: That one na truth
@realDONmikel: Ask for 2nde’s opinion
D: Or any other person ok i go even put am
for lagoslately now
E: Lol
E: Nasoo
What do you think?

Source : www.lagoslately.com/nea-2015-reaction-read-these-fans-reactions/

(1) (Reply)

Save Our Needy & Shoprite Launches "Better Life Through Education." / We Design Overall Layout Of Invitation Cards,logo,corporate Identity, Banners, H / Events Invitations Has Gone Mobile ( Save Cost)

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 10
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.