Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,148,741 members, 7,802,255 topics. Date: Friday, 19 April 2024 at 11:38 AM

Una Must Pay Me N1billion - Keshi Don Tell Nfa - Sports - Nairaland

Nairaland Forum / Entertainment / Sports / Una Must Pay Me N1billion - Keshi Don Tell Nfa (319 Views)

After Fight, Mayweather Parties In Style With His N1billion Bugatti(Pics) / Bash Ali Sues Solomon Dalung For N1billion For Assaulting Him / Stephen Keshi Demands N1billion Compensation From NFF (2) (3) (4)

(1) (Reply)

Una Must Pay Me N1billion - Keshi Don Tell Nfa by AKPOSbaba: 2:21pm On Jul 27, 2015
Super Eagles forma coach,Stephen Keshi wey Naija Futbol Assosiation sack sake of say him no value him job,don write dem leta to tell dem say na N1billion naira dem go arrange am as dem sackam.
He say dem do wrong to sackam as dem don robish him pesin base on di contract wey him sign as Eagles coach.
Akordin to one tori pesin wey know about di mata,he say NFF receive Keshi leta on friday from one Kaduna base lawyer compini.
Four months afta dem givam di job,NFF sack Keshi July 5 afta dem conclude say di coach no value him job as he apply to coach Ivory Coast di sametime wen he still dey unda kontrat wit NFF.

SOURCE....http://ogakpatakpata..com/2015/07/una-must-pay-me-one-billion-naira-keshi.html

Re: Una Must Pay Me N1billion - Keshi Don Tell Nfa by ladyF(f): 2:21pm On Jul 27, 2015
Lol

na so the money plenty reach. Make I give them bill too na. No be only 1 billion grin
Re: Una Must Pay Me N1billion - Keshi Don Tell Nfa by khattab02: 2:31pm On Jul 27, 2015
1 billion?? For how many years??

(1) (Reply)

'oliseh's Faulty Hiring Is A Gamble' / Brand New Adams Golf Lightweight Stand Bag & For Sell / Gunners Chelsea Triumph...

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 8
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.