Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,148,649 members, 7,801,891 topics. Date: Friday, 19 April 2024 at 04:08 AM

Ekene And Judith, A True Life Sexual Story In Pidgin English - Romance - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / Romance / Ekene And Judith, A True Life Sexual Story In Pidgin English (36711 Views)

My Dirty Secret With My Landlord’s Family (my Sexual Story) / Ekene And Chinedum: I Promise To Love Till The End / New Pictures Of Amaechi And Wife, Judith (2) (3) (4)

(1) (Reply) (Go Down)

Ekene And Judith, A True Life Sexual Story In Pidgin English by Nobody: 5:41pm On Aug 31, 2015
LOVE NA PAIN
(Warning: NOT FOR LESS THAN 18 YEARS)
Dem born Ekene for Sapele and he attend
Palmer Primary School befor e join e friends for Ufuoma Grammar School wey
dey Abeke Road.
After he secondary school, e papa cum
advise am to go learn trade. Ekene na
very respectful and hardworking young
man. When e open him store, e bisness dey move slowly but at least e dey make
profit.
One day e dey go House wen e waka jam
one accident for Ajogodo.
Motor jam two bikes and the passengers
of the bike get small injury. Everybody dey quarrel wit the Driver wey hit the
bikes becos na him dey at fault. Ekene
cum spot one of the victims wen nobody
dey even reason. As d crowd dey tell the
driver make e carry the injured persons
go Hospital and make e repair the two bikes.
Ekene cum bend down, help Judith pick
her belongings wey dey ground. Small
time e cum help her get up and take her
to Amen Pharmacy. Na dere dem for treat
her and Ekene help her reach house. Dem two cum exchange phone numbers.
Initially nothing bad dey Ekene mind but
as dem dey communicate daily, Ekene
cum dey get feelings for Judith.
Sometimes when she dey find Ekene go
him shop, she go buy Foodland rice for Ekene and Ekene dey do same to Judith
too.
After church one Sunday, dem two cum
meet for Foodland. Befor Judith know
wetin dey, she don reach Shoprite for
Warri. Na so Ekene dey spoil Judith with flexing on daily basis. Judith kpakpa cum
dey trip for Ekene but she get something
for her mind wen she norva tell Ekene.
Two days before Ekene wan go Onitsha
market, nai Judith call Ekene weda e dey
House. When Judith reach Ekene house, she don soak becos rain dey fall. As Ekene
see her, he cum put water for gas make
Judith take drink tea. Ekene mama nor
dey house wen Judith cum, becos Ekene
still dey stay with him family.
Unu know how Ibo man wise. E wan make more money before e go begin
think of House and marriage. When
Ekene dey kitchen dey check weda the
water don hot, nai Judith take pull off her
clothes, enter bathroom go bath. Ekene
shock to see say Judith dey homely. E cum carry her clothes iron dem, make
dem for dry. Before she come out with
her singlet on, with her bumshot, tea don
ready for her.
The two of dem cum take the tea
together. As dem dey flex dey gist nai Ekene just play put the GOTV for MTV
BASE, and na Flavour Gollibe dem dey
play. Na so Ekene just dey wish for he
heart say Judith na him wife. Judith dey
in the mood already, as she rest her left
hand for Ekene lap. She cum use her right hand pack her hair well go back. As she
dey do dis one, Ekene close e eyes. Gently
nai Judith stand up. She cum dey sing the
song. She cum wrap Ekene from back
with her two hands.
Nai be GBWAWAWAWAWAWWA!
Thunder strike as the rain dey serious.
Ekene don pass out with Judith tender
touch for him ears. Softly Judith cum tell
Ekene,
"I love you" Ekene wan mad at that time. Na so e pick
Judith comot from ground. Judith cum
climb Ekene. From there nai dem two
start to kiss.
Ekene wear one base ball top and short
nicker. After a long kiss, e cum rest Judith for the couch wen dey deir parlour.
Immediately nai Judith gently remove
Ekene shirt.
Ekene do same to her.
After the two of dem don almost dey
naked with just boxers and pant, Ekene cum slowly use e teeth take remove
Judith pant. The fragrance wey blow
enter e nose from Judith waist be like
Hugo Boss perfume mix with Vanilla
smell. As e dey remove her pant, e rest he
right hand for Judith left breast nipple. At dis time, Judith nipples don strong and
her waist raise up. Ekene gently remove
he boxers.
Nai e start to use e tongue take dey
caress Judith legs from toe to her lap. He
softly roll e hands through Judith body. Judith don lost at dis moment becos she
don dey sex starved for more dan
5months. After Ekene don play with
Judith body for up to 20 minutes as e dey
kiss Judith from mouth to her neck, then
to her breast, na so Judith dey scream softly.
Ekene nor hurry. E just gently slot the
hard disk into the cd pot wey dey hot and
don already dey juicy by then.
Ekene nor jerk tay befor he cum.
Inside Ekene mind, e nor wan stop but unu know as that thing be:
"If man don cum, all e members go
weak." After Ekene don cum finish, becos
the chair tight, e cum get up go bathroom
go freshen up.
Judith close her eyes as she fold gently enter the chair. She cover herself with
the duvee wey she bring out from Ekene
room. When Ekene bath finish, Judith cum
enter bathroom. By this time the two of
dem nor talk anything to eachother.
Ekene enter e room nai be Jack Daniels wen e put for table, begin dey sip. When
Judith come out, Ekene don quickly take
half glass. Judith stand for Ekene back
dey look Ekene. Once nai she nack Ekene
for head.,
"Athink you don satisfy yoursef now?" The word send message give Ekene. As
Ekene turn look Judith, na so he pick
Judith comot from ground again.
Carry her go him room. The hard disk
weak, but Ekene mind dey urge to run
the thing enter her again. The guy begin play with her again.
Dem begin kiss.
From dere, nai Ekene shift come ground,
begin suck her breasts. E nor suck breast
tay before e bend come ground put e
head for the babe jacuzzi. Na so e begin use e tongue dey kiss Judith badly from
dere. E suck her for like 30 minutes. As e
dey do this one, e hand dey her chest.
After long play, e cum climb Judith for
bed.
Nai e do 69, both of dem begin suck eachother the same time dey scream like
two demons wey dey watch blue film.
Dem suck each other till when Ekene
almost cum nai e turn.
Re: Ekene And Judith, A True Life Sexual Story In Pidgin English by Nobody: 5:42pm On Aug 31, 2015
Dem suck each other till when Ekene almost cum nai e turn. As e wan slot am in, nai Judith stop am, push Ekene for bed, sidon on top am nai she begin roll her waist. Ekene almost cum dey shout but she use hand cover e mouth as all the veins wey dey him hard drive strong. Ekene start to moan and groan from sexual ecstacy. After Judith don work Ekene reach where she for cum, Ekene cum turn Judith nai e enter her from back. As e dey drive in, he begin use e one finger take dey rub Judith clit. Gradually Ekene cum pour. The two of dem sleep helplessly for each other body. Na so dem use sleep almost about 2 hours before person knock the entrance door. Weeks later deir love cum dey deep for each other. Judith dey control herself and Ekene nor dey play with her needs. Na so e love her die. This Friday wen pass so nai Judith invite Ekene to meet her for Memories Plaza. Ekene dey plan to buy ring to engage her when Judith tell Ekene say her boyfriend wey be Ghana Burger go soon come back to Sapele and she nor want make dem two dey see again as long as the guy dey around. Ekene initially know say she get distant relationship wey she dey keep. Ekene don love dis babe and of late e business cum dey boom. Now Ekene nor know weda the guy dey come marry Judith or not but e nor fit bear this painful love. This nai make Ekene run come meet me say make i advise am. Ekene na just 31years and for e mind, e ready to marry Judith. Wetin be your advise to Ekene for dis matter?
He say Judith dey give am luck. He love her. And e wan marry her.
Re: Ekene And Judith, A True Life Sexual Story In Pidgin English by shaiba(f): 5:48pm On Aug 31, 2015
undecided
this one pass me, over to the person wey dey below me
Re: Ekene And Judith, A True Life Sexual Story In Pidgin English by Update(m): 6:54pm On Aug 31, 2015
Type it in Yoruba den I'll advice Ekene ASAP!
Re: Ekene And Judith, A True Life Sexual Story In Pidgin English by Nobody: 8:45pm On Aug 31, 2015
Update:
Type it in Yoruba den I'll advice Ekene ASAP!


so if i dnt type it in Yoruba language u woun't comment sumtin reasonable... Smh
Re: Ekene And Judith, A True Life Sexual Story In Pidgin English by ruggeddove(m): 1:35pm On May 06, 2018
[color=#990000][/color]when u meet am tell him say make he go church mai en pastor pray for him

(1) (Reply)

Internet Hails Houston Lady Who Dumped Cheating Boyfriend In Epic Way / See Africas Top 10 Transgenders / Fans Shocked At Seyi Vibe's Mystery Lover

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 30
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.