Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,150,288 members, 7,807,976 topics. Date: Thursday, 25 April 2024 at 12:53 AM

Photos: Truck Crashes In Jos, Covers Almost The Entire Road - Nairaland / General (2) - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / Photos: Truck Crashes In Jos, Covers Almost The Entire Road (17872 Views)

Bus Carrying Bauchi Students Crashes On Their Way For Excursion In Kano. Photos / Truck Crashes Into Vehicle At Police Checkpoint In Anambra (Photos) / Security Officers Pose With The Dead Lion Killed In Jos (Pictured) (2) (3) (4)

(1) (2) (Reply) (Go Down)

Re: Photos: Truck Crashes In Jos, Covers Almost The Entire Road by AdexStudio(m): 2:37pm On Nov 21, 2015
[b][/b]End time Trailer
Re: Photos: Truck Crashes In Jos, Covers Almost The Entire Road by Btruth: 2:44pm On Nov 21, 2015
PLANETMARS:
Dem say Boko Haram don poison beans after I buy half bag
for house. From the one wey I cook, I give my dog, Bingo,
make im first test am. 45mins later, bingo still dey waka, dey
jolly. Na im I come chop my own. After I don chop finish, my
gateman run come tel me say bingo don die, hey! I run enter
house, begin drink full gallon of palm oil for my belle, chop
22 bitter kola wit 3 long bitter leaf stem, chop walnuts with
the shell no time to crack, swallow moringa with aloe vera as
treatment combo. Garlic and onions be like sweet for my
mouth. I come dey sweat as if na oven be my bedroom. I
dey think say my life don finish. I come outside. Na im gate
man com they tell me say the driver wey kill bingo wan
come beg me! If na u, wetin u go do the gate man?

grin
Re: Photos: Truck Crashes In Jos, Covers Almost The Entire Road by Nobody: 2:50pm On Nov 21, 2015
400billionman:
Chai, did anybody died ?

This ur machine gun fire fit kill pesin.

1 Like

Re: Photos: Truck Crashes In Jos, Covers Almost The Entire Road by datguru: 2:52pm On Nov 21, 2015
PLANETMARS:
Dem say Boko Haram don poison beans after I buy half bag
for house. From the one wey I cook, I give my dog, Bingo,
make im first test am. 45mins later, bingo still dey waka, dey
jolly. Na im I come chop my own. After I don chop finish, my
gateman run come tel me say bingo don die, hey! I run enter
house, begin drink full gallon of palm oil for my belle, chop
22 bitter kola wit 3 long bitter leaf stem, chop walnuts with
the shell no time to crack, swallow moringa with aloe vera as
treatment combo. Garlic and onions be like sweet for my
mouth. I come dey sweat as if na oven be my bedroom. I
dey think say my life don finish. I come outside. Na im gate
man com they tell me say the driver wey kill bingo wan
come beg me! If na u, wetin u go do the gate man?


;wink
Re: Photos: Truck Crashes In Jos, Covers Almost The Entire Road by burmmersam: 2:53pm On Nov 21, 2015
O ga ooooo
Re: Photos: Truck Crashes In Jos, Covers Almost The Entire Road by Folksyharry(m): 3:06pm On Nov 21, 2015
Does any day end in this country without one truck falling or getting involved in an accident?
Re: Photos: Truck Crashes In Jos, Covers Almost The Entire Road by jtjohn(m): 3:28pm On Nov 21, 2015
jamoscofield:
How this one take concern How I go win #20,000 for Naijabet..

end time Trailer
nor be only End time Trailer Na End time naijabet.....
Re: Photos: Truck Crashes In Jos, Covers Almost The Entire Road by j4sure(m): 3:46pm On Nov 21, 2015
OK
Re: Photos: Truck Crashes In Jos, Covers Almost The Entire Road by Engrkay11(m): 6:50pm On Nov 21, 2015
PLANETMARS:
Dem say Boko Haram don poison beans after I buy half bag
for house. From the one wey I cook, I give my dog, Bingo,
make im first test am. 45mins later, bingo still dey waka, dey
jolly. Na im I come chop my own. After I don chop finish, my
gateman run come tel me say bingo don die, hey! I run enter
house, begin drink full gallon of palm oil for my belle, chop
22 bitter kola wit 3 long bitter leaf stem, chop walnuts with
the shell no time to crack, swallow moringa with aloe vera as
treatment combo. Garlic and onions be like sweet for my
mouth. I come dey sweat as if na oven be my bedroom. I
dey think say my life don finish. I come outside. Na im gate
man com they tell me say the driver wey kill bingo wan
come beg me! If na u, wetin u go do the gate man?



NO B U RUSH GO INSIDE ? U NO GREE FINISH HERE WETIN KILL BINGO. I THOUGHT U GO RUSH INSIDE GO TAKE HERBICIDES NAH, ATLEAST TO MAKE UR PASSAGE FASTER

(1) (2) (Reply)

Freed Prisoner Prefers Prison To Being Released / What Are Those Things You Can Afford No Matter How Broke You Are? / Mad Woman Holds-Up Traffic In Surulere (PHOTOS)

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 14
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.