Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,150,395 members, 7,808,384 topics. Date: Thursday, 25 April 2024 at 11:18 AM

MONEYSKID_SKORAN__indigenous rapper singer, 08145845073, - Rap Battles - Nairaland

Nairaland Forum / Entertainment / Music/Radio / Rap Battles / MONEYSKID_SKORAN__indigenous rapper singer, 08145845073, (570 Views)

R Nd B Singer Living In Ibadan Needed (2) (3) (4)

(1) (Reply)

MONEYSKID_SKORAN__indigenous rapper singer, 08145845073, by moneyskid(m): 8:37am On Dec 23, 2015
MONEYSKID__SKORAN_BE My stage name, indigenous (RAPPER SINGER)..Freestyle, My word dey carry all d bad guys dem dey shout like goat, u don't knw ur mother name u don't have brain, life na war I no remember bring gun. because I be rapper mio beru any rappers, Ile ni mowa ti moje Ofada, olodo who no sabi speak abasha , ur father, na many thing dey happen may god help us, if money no dey u go dey shout jesus, if money done come, u go dey shout he done reach us,.. Rap mi dabi omi okun ti iyo wabe, tio balo besi mi, wadi eran oguni abi lambe,.. Life is vanity upon vanity, I dey use my hand work dey work. No be your hand work. HIP HOP, ARTISTE #MONEYSKID__SKORAN_08145845073 if u have shows or partys, pls caLl, I wii be there, lov u all fans

1 Share

Re: MONEYSKID_SKORAN__indigenous rapper singer, 08145845073, by moneyskid(m): 9:04am On Mar 01, 2016
MoneyskiD_Skoran Hit track- Ijakunmo MP3, Hip'Hop Indigenous yoruba rapper! (Freestyle Rapping Flow) #MoneyskiD Skoran, baba yin kole bami rap, egberun yin ko sharp, ge won je bi shark, pariwo koma bark, when Money no dey waiting MoneyskiD go shop, house no dey I dey sleep inside shop, my mama done die_i no get choice, Voice oF ijakunMo. Mafi rap payin lekun, lobere mi lowo remilekun, I won do album na Money I dey find, I no need of padi or gfnd, wey go spoil my life, My rap sweet like potato, call me on dis number for shows or partys 08145845073 rap mi koti to, whatspp me, haaa haaa haaa, MoneyskiD Skoran, A.k.A ijakunmo

(1) (Reply)

MUSIC: Shatta Wale – Am Da One / YOUNG Vs ?? / Do U Fancy Rap? Then U Must Listen to this( A Must Download)

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 10
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.