Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,143,497 members, 7,781,492 topics. Date: Friday, 29 March 2024 at 03:28 PM

NYSC 2016 Batch B Corps Members House - NYSC (1495) - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / NYSC / NYSC 2016 Batch B Corps Members House (2514737 Views)

NYSC 2018 Batch A Corps Members House / Prospective NYSC 2017 Batch B Corps Members / NYSC 2017 Batch A Corps Members House (2) (3) (4)

(1) (2) (3) ... (1492) (1493) (1494) (1495) (1496) (1497) (1498) ... (2142) (Reply) (Go Down)

Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Abacharles(m): 7:49pm On Oct 23, 2016
coyy:
If dem poison us, we.no go.die. poison dey kill??
poison wey dn expire no dey kill at all.
JohnQueen:
Abacha you follow support am
You go soon chop apple like your namesake
the kind apple wey dey kill no dey market again, na gmo era we dey
Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by JohnQueen(m): 7:50pm On Oct 23, 2016
coyy:
Dem.no born yokiti make.e ban me. him high ? tongue

When you see am you ask
Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by JohnQueen(m): 7:50pm On Oct 23, 2016
Like right now

coyy:
Ya high wen ma head no correct before
Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by coyy(m): 7:55pm On Oct 23, 2016
I remove.d.john from.ur name, ...henceforth, u answer queen
JohnQueen:
Like right now

queen, park well
Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by JohnQueen(m): 7:55pm On Oct 23, 2016
When e go happen you sef no go know

Abacharles:
poison wey dn expire no dey kill at all. the kind apple wey dey kill no dey market again, na gmo era we dey
Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by JohnQueen(m): 7:58pm On Oct 23, 2016
Na person dey bear Anita. Another dey bear Angel. Angelo sef dey. Rose sef dey.

coyy:
I remove.d.john from.ur name, ...henceforth, u answer queen queen, park well

Na my own wan different ni?
Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by y0rmee: 7:58pm On Oct 23, 2016
Posimii:

No make me lost abeg....
I b fan by colour I kno dey watch like dat.
I just love blues otan.

But I shall beta pass y0rmee for dis kind matter.

undecided


What do you sabi?

Izit because I don't like discussing small match like this Carling cup match?

Wait, let them start Champions league and Premier league, yhu wee know that I sabi ball!

1 Like

Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by coyy(m): 8:06pm On Oct 23, 2016
Gerout first.
JohnQueen:
Na person dey bear Anita. Another dey bear Angel. Angelo sef dey. Rose sef dey.



Na my own wan different ni?
I dey watch d highlight of d match for blitz
Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by coyy(m): 8:07pm On Oct 23, 2016
Guy, no dey disgrace.fut.Mina boys na
y0rmee:


undecided


What do you sabi?

Izit because I don't like discussing small match like this Carling cup match?

Wait, let them start Champions league and Premier league, yhu wee know that I sabi ball!


Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Abacharles(m): 8:08pm On Oct 23, 2016
JohnQueen:
When e go happen you sef no go know
brother, forget o, ifura loogun agba
Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Posimii(f): 8:10pm On Oct 23, 2016
y0rmee:


undecided


What do you sabi?

Izit because I don't like discussing small match like this Carling cup match?

Wait, let them start Champions league and Premier league, yhu wee know that I sabi ball!


Uhmmmmmm smh
it's finished!
Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by y0rmee: 8:11pm On Oct 23, 2016
coyy:
Guy, no dey disgrace.fut.Mina boys na

grin
Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Posimii(f): 8:12pm On Oct 23, 2016
JohnQueen:

No mind am
smiley
Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Posimii(f): 8:14pm On Oct 23, 2016
coyy:
bae, u belong.to.my.kitchen, my laundary, ma dinning and the other room tongue
Josefu alala.
Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by coyy(m): 8:14pm On Oct 23, 2016
cheesy

Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by mightyleks(m): 8:17pm On Oct 23, 2016
Posimii:
Uhmmmmmm smh it's finished! Lobatan
Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Posimii(f): 8:19pm On Oct 23, 2016
mightyleks:


ah asiri tuu. lol u beta
cool
Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by JohnQueen(m): 8:22pm On Oct 23, 2016
If you finish sha no disturb

coyy:
Gerout first.I dey watch d highlight of d match for blitz

Cos I don retire to za oza room
Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by dipson546: 8:27pm On Oct 23, 2016
pls there is calculation have trying to do and am getting big numbers for answer but am not sure...

.
here is the calculation ..
If Arsenal beat Chelsea 3 - o
.
AND
.
Chelsea beat Man U 4 - 0

.
What will be the number of goals for

.
Arsenal vs Man U...

and geting something like 6 - 0
Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Posimii(f): 8:45pm On Oct 23, 2016
dipson546:
pls there is calculation have trying to do and am getting big numbers for answer but am not sure...

.
here is the calculation ..
If Arsenal beat Chelsea 3 - o
.
AND
.
Chelsea beat Man U 4 - 0

.
What will be the number of goals for

.
Arsenal vs Man U...

and geting something like 6 - 0
8 or 12 ~0 dear
Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Posimii(f): 8:48pm On Oct 23, 2016
[quote author=mightyleks post=50451704][/quote] grin
Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Mikkyjay17(m): 8:54pm On Oct 23, 2016
Joygel:


lol. why not ask someone u know that is already serving if they did same.

if you know about it, you can go and tell me please.
smiles.
Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Bigromeo(m): 8:58pm On Oct 23, 2016
coyy:
undecided undecided undecided undecided undecided undecided undecided undecided abeg, dis thread is not a football thread
yeah u rite bro.diz 4 B16 pcm.babaigbo,joshuakdboy,queen & others.u can talk abt campn futbal fine we gat no ish wif dat.coy u don get ur boot so
Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Bigromeo(m): 9:00pm On Oct 23, 2016
coyy:
Posimii and yhenny ,plea stay out of football

U belong to d kitchen, the sitting room and the other room tonguetongue
straight up,u damn rite
Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by coyy(m): 9:04pm On Oct 23, 2016
Bros, e don tey wey I play ball.. BT if we reach camp, na must make I dey team even if I poor like fellaini
Bigromeo:
yeah u rite bro.diz 4 B16 pcm.babaigbo,joshuakdboy,queen & others.u can talk abt campn futbal fine we gat no ish wif dat.coy u don get ur boot so
coach no get choice cheesycheesy
Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Bigromeo(m): 9:08pm On Oct 23, 2016
Mcmooney:
Of a truth cyber cafe?
yeah bro.dats where i did ma reg.gonna b travln bak 2 lag soon 2 get ma kits.u fit track me 4 d hotel bar on thursday make them give u ya brand
Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by dipson546: 9:08pm On Oct 23, 2016
Posimii:
8 or 12 ~0 dear
Yea.. I was think of 8 too ..lolzz sorry Man U fans
Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by BabaIbo: 9:12pm On Oct 23, 2016
dipson546:
pls there is calculation have trying to do and am getting big numbers for answer but am not sure...

.
here is the calculation ..
If Arsenal beat Chelsea 3 - o
.
AND
.
Chelsea beat Man U 4 - 0

.
What will be the number of goals for

.
Arsenal vs Man U...

and geting something like 6 - 0

let arsenal vs Chelsea game be (3-0=3),
Chelsea vs man u game be (4-0=4)... Liverpool vs arsenal be (4-3=1),
Liverpool vs Chelsea be (2-1=1)
and finally
Liverpool vs man u be (0-0=0)...
while arsenal vs man u game be x...

x = (Ars vs Chelsea)*(Chelsea vs man u) divided by (Liverpool vs Ars)+(Liv vs Che)

x = (3*4)/(1+1)= 12/2 = 6...
so arsenal vs Manchester United will end 6 goals to nothing but... I don't know who will be the winner or loser..
Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by coyy(m): 9:16pm On Oct 23, 2016
Only arsenal fit chop 8
dipson546:


Yea.. I was think of 8 too ..lolzz sorry Man U fans
and only against manutd cheesy

Abi u don forget? tongue

Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Bigromeo(m): 9:21pm On Oct 23, 2016
arcnomec:



Bigromeo come and dab oooooo....I told you and Coy,didn't I?
pls take note dis thread is all abt B16 nysc ish ok.if u wanna discuss futbal it shud b d one in camp.tank u.#dab
Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Nobody: 9:23pm On Oct 23, 2016
Bigromeo:
yeah bro.dats where i did ma reg.gonna b travln bak 2 lag soon 2 get ma kits.u fit track me 4 d hotel bar on thursday make them give u ya brand

shld I track u for my brand too. Ogohi hotel abi? cheesy
Bigromeo:
yeah bro.dats where i did ma reg.gonna b travln bak 2 lag soon 2 get ma kits.u fit track me 4 d hotel bar on thursday make them give u ya brand

shld I track u for my brand too. Ogohi hotel abi?
Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by coyy(m): 9:25pm On Oct 23, 2016
Gbam
Bigromeo:
pls take note dis thread is all abt B16 nysc ish ok.if u wanna discuss futbal it shud b d one in camp.tank u.#dab
romeo has spoken

(1) (2) (3) ... (1492) (1493) (1494) (1495) (1496) (1497) (1498) ... (2142) (Reply)

NYSC 2016 Batch A Corp Members House / Nysc 2015 Batch A / NYSC 2015 Batch B House

Viewing this topic: 1 guest(s)

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 32
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.