Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,150,293 members, 7,807,996 topics. Date: Thursday, 25 April 2024 at 01:54 AM

Jokes Section Amusement Park 1 - Jokes Etc (100) - Nairaland

Nairaland Forum / Entertainment / Jokes Etc / Jokes Section Amusement Park 1 (65691 Views)

JOKES SECTION CONTEST: Who Is Funny?? / Badoskys Lounge For Jokers And Friends Of Jokes Section / Jokes Section Library. .UPDATED!! (2) (3) (4)

(1) (2) (3) ... (97) (98) (99) (100) (101) (Go Down)

Re: Jokes Section Amusement Park 1 by studio43(m): 3:22pm On Dec 11, 2009
Person wey nor even get ordinary Radio for house
Re: Jokes Section Amusement Park 1 by Abbeycity4(f): 3:26pm On Dec 11, 2009
studio43:

Person wey nor even get ordinary Radio for house

grin grin grin cheesy

Ben-10:

who? cheesy

c mouth! anyway studio den talk am all grin

Pharoh:

Why you dey suffer ya self like this na, i for help you talk to ben make him buy you flat screen tv and HiTV decoder so you fit dey watch matches for ya house. grin

lol wetin small boi lyk u knw? grin
Re: Jokes Section Amusement Park 1 by Ben13: 3:28pm On Dec 11, 2009
na me be this?
Re: Jokes Section Amusement Park 1 by Abbeycity4(f): 3:29pm On Dec 11, 2009
shocked who b u? abi who u b?
Re: Jokes Section Amusement Park 1 by Pharoh: 3:35pm On Dec 11, 2009
Abbey_city:

shocked who b u? abi who u b?

Na my person him be and dangote na him boy so make you shine ya eyes well and no let studio deceive you ooo grin
Re: Jokes Section Amusement Park 1 by Ben13: 3:39pm On Dec 11, 2009
tell her jare
Re: Jokes Section Amusement Park 1 by Abbeycity4(f): 3:47pm On Dec 11, 2009
lol ur belle com dey swit abi
Re: Jokes Section Amusement Park 1 by Pharoh: 3:51pm On Dec 11, 2009
^^ na ya own suppose sweet na since i don help you catch big fish na grin
Re: Jokes Section Amusement Park 1 by Abbeycity4(f): 4:10pm On Dec 11, 2009
wey d fish?
Re: Jokes Section Amusement Park 1 by Ben13: 4:18pm On Dec 11, 2009
I'm not the fish! grin so start thinking straight o
Re: Jokes Section Amusement Park 1 by Abbeycity4(f): 4:23pm On Dec 11, 2009
is dat y u open all your 49 theet?  shocked
Re: Jokes Section Amusement Park 1 by Ben13: 5:15pm On Dec 11, 2009
Last time you laffed, your own no reach 4. undecided
Re: Jokes Section Amusement Park 1 by Pharoh: 2:07am On Dec 12, 2009
Abbey_city:

wey d fish?

The fish dey ya front na cheesy abi you need Aba made goggles to take see am grin
Re: Jokes Section Amusement Park 1 by Ben13: 11:46am On Dec 12, 2009
na you na
Re: Jokes Section Amusement Park 1 by studio43(m): 5:42pm On Dec 12, 2009
Gerraut make i pass jor
Re: Jokes Section Amusement Park 1 by bydot1(m): 9:54am On Dec 13, 2009
Na to dey vex u know sha
Re: Jokes Section Amusement Park 1 by studio43(m): 10:33am On Dec 13, 2009
U wey nor well at all
Re: Jokes Section Amusement Park 1 by bydot1(m): 7:35pm On Dec 13, 2009
I see u i get hope na
Re: Jokes Section Amusement Park 1 by Ben13: 12:21pm On Dec 14, 2009
una be the same plus dickele.
Re: Jokes Section Amusement Park 1 by studio43(m): 12:41pm On Dec 14, 2009
Liar, Dickele is pretty faroff from recovery
Re: Jokes Section Amusement Park 1 by clemcykul(f): 2:14pm On Dec 14, 2009
poor old dickele, lets contibute some change for his upkeep
Re: Jokes Section Amusement Park 1 by romsky: 2:44pm On Dec 14, 2009
hmmmm thread to be locked today
Re: Jokes Section Amusement Park 1 by studio43(m): 2:50pm On Dec 14, 2009
im happy cheesy
Re: Jokes Section Amusement Park 1 by clemcykul(f): 2:53pm On Dec 14, 2009
ehhehhe glad its gonna be locked, cuss am bored wid it
Re: Jokes Section Amusement Park 1 by studio43(m): 9:51pm On Dec 14, 2009
Get behind me clem, Im serious
Re: Jokes Section Amusement Park 1 by bydot1(m): 8:34am On Dec 15, 2009
Eayah! U don dey old na
Re: Jokes Section Amusement Park 1 by Ben13: 10:18am On Dec 15, 2009
stories.
Re: Jokes Section Amusement Park 1 by studio43(m): 10:41am On Dec 15, 2009
Call it whatever u like, I no send you
Re: Jokes Section Amusement Park 1 by bydot1(m): 11:08am On Dec 15, 2009
na who carry ur mouf put for mattr?
Re: Jokes Section Amusement Park 1 by clemcykul(f): 11:10am On Dec 15, 2009
na old age dey worry student413.

get thee beside me student angry
Re: Jokes Section Amusement Park 1 by bydot1(m): 11:12am On Dec 15, 2009
says the one eyed lecturer
Re: Jokes Section Amusement Park 1 by studio43(m): 11:31am On Dec 15, 2009
Lol

(1) (2) (3) ... (97) (98) (99) (100) (101)

New Dress Code In Town All In The Name Of Change (photo) / When Glo Sponsored Your Wedding (PIC) / When You Buy One Gala..(pics)

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 11
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.