Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,148,567 members, 7,801,613 topics. Date: Thursday, 18 April 2024 at 06:17 PM

Wetin Man No Go See For Naija - Nairaland / General - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / Wetin Man No Go See For Naija (869 Views)

If Award Dey For Worst Lyricist For Naija.. Who You Go Nominate??? / See Wetin A Lawmaker Fit Talk... / Unbelievable!!! Wetin Buhari Find Go Church For London? (2) (3) (4)

(1) (Reply) (Go Down)

Wetin Man No Go See For Naija by ggrin(f): 8:19am On Jun 16, 2016
Some people no get joy o gringringrin.....swee wetin for ma street this early momo o gringrin funny shii

1 Like

Re: Wetin Man No Go See For Naija by Dmillionaire: 8:21am On Jun 16, 2016
they should start cooking beans, at least before the beans don well well, somebody go commot for road.
Re: Wetin Man No Go See For Naija by jhydebaba(m): 8:29am On Jun 16, 2016
Nothing really going on up there.


Just two car owners who are tired of the scam called change and just decided to take time off.


Dont worry, they will repack when fuel start selling for 87 naira again.
Re: Wetin Man No Go See For Naija by AliJohn(m): 8:33am On Jun 16, 2016

1 Like

Re: Wetin Man No Go See For Naija by kikies(m): 10:51am On Jun 16, 2016
Me: bros abeg I dey come mk I shit inside bush,after which I go go chop den come reverse for u....no vex oo I dey come

(1) (Reply)

Confusion As Dead Woman's Coffin Becomes Too Heavy To Be Carried To The Grave / 3rd Mainland Bridge Suicide Doctor: Am I Next? / Easy Way To Make Money,send You Itunes Gift Card For Instant Cash Out

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 8
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.