Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,150,495 members, 7,808,832 topics. Date: Thursday, 25 April 2024 at 05:37 PM |
Nairaland Forum / Entertainment / Jokes Etc / How Will You Say This In Correct English (12941 Views)
Share A Word In Pigin That Can't Be Translated Into Correct English / The Cunning Human Resources Manager. What Can You Say To This? / Translate This Pidgin English To Correct English (2) (3) (4)
(1) (2) (3) (4) (Reply) (Go Down)
Re: How Will You Say This In Correct English by D1KeleVra(m): 12:22pm On Sep 13, 2009 |
CrazyMan: hahahaaaa! See clepto wetin u wan buy? u know say them plenty wey dey afraid to speak english |
Re: How Will You Say This In Correct English by bydot1(m): 12:35pm On Sep 13, 2009 |
like u! |
Re: How Will You Say This In Correct English by D1KeleVra(m): 12:41pm On Sep 13, 2009 |
by.dot: Yea |
Re: How Will You Say This In Correct English by sylve11: 4:02pm On Sep 13, 2009 |
Re: How Will You Say This In Correct English by CrazyMan(m): 3:51am On Sep 14, 2009 |
Are you blind? |
Re: How Will You Say This In Correct English by bydot1(m): 5:27am On Sep 14, 2009 |
ask am again |
Re: How Will You Say This In Correct English by Baxilexi(m): 7:02pm On Sep 14, 2009 |
you r blind. @poster, when do u intend revealing the answer? |
Re: How Will You Say This In Correct English by CrazyMan(m): 8:37pm On Sep 14, 2009 |
When we get to heaven |
Re: How Will You Say This In Correct English by bydot1(m): 11:51pm On Sep 14, 2009 |
safe journey *waves to him while he cross to the other end* |
Re: How Will You Say This In Correct English by Abbeycity4(f): 9:43am On Sep 15, 2009 |
d oda end ke |
Re: How Will You Say This In Correct English by D1KeleVra(m): 3:22pm On Sep 15, 2009 |
@Topic Idiot! Wake up! It's almost dawn again. |
Re: How Will You Say This In Correct English by lysaa(f): 4:33pm On Sep 15, 2009 |
yeah whatever! |
Re: How Will You Say This In Correct English by CrazyMan(m): 7:41am On Sep 16, 2009 |
I missed her. |
Re: How Will You Say This In Correct English by CrazyMan(m): 7:44am On Sep 16, 2009 |
I missed her. |
Re: How Will You Say This In Correct English by xynerio(m): 12:52pm On Sep 16, 2009 |
The correct answer to that is IT HAS TAY THE DAY BREAKETH. |
Re: How Will You Say This In Correct English by Abbeycity4(f): 1:03pm On Sep 16, 2009 |
CrazyMan: na who u dey miss |
Re: How Will You Say This In Correct English by Nobody: 1:07pm On Sep 16, 2009 |
Its been long since the break of dawn. How about this, u no bi am at all |
Re: How Will You Say This In Correct English by lysaa(f): 1:09pm On Sep 16, 2009 |
amguud eee, how PHC na? u be am ? |
Re: How Will You Say This In Correct English by Abbeycity4(f): 1:19pm On Sep 16, 2009 |
lysaa:i beg helep m ask am well o! i dey wait 4 her ansa |
Re: How Will You Say This In Correct English by adebayo201: 1:24pm On Sep 16, 2009 |
youselv talk make we hear. |
Re: How Will You Say This In Correct English by Nobody: 1:33pm On Sep 16, 2009 |
@ abbey city. instead of u to say u no sabi the ansa, na wa 4 u oh seems like we have more 1. u no bi am 2. u be am <lol> 3. na wa for u, |
Re: How Will You Say This In Correct English by tytylayor: 1:36pm On Sep 16, 2009 |
@topic, ile ti mo |
Re: How Will You Say This In Correct English by Abbeycity4(f): 1:57pm On Sep 16, 2009 |
Titi bawo ni se o wa pa, awon ara ile unko? se alfia ni? eku ojo meta o! |
Re: How Will You Say This In Correct English by akym(m): 2:12pm On Sep 16, 2009 |
E she,ekun ife olohun anife eyin na |
Re: How Will You Say This In Correct English by Abbeycity4(f): 2:17pm On Sep 16, 2009 |
lol Amin o! bawo ni ti yin se je o! abi eyin na tin je Titi ni? |
Re: How Will You Say This In Correct English by akym(m): 2:25pm On Sep 16, 2009 |
Titi abi kilo feel |
Re: How Will You Say This In Correct English by akym(m): 2:28pm On Sep 16, 2009 |
Ti titi ba gba yin mu case yin ape ni court ju ti investigation iku M.K.O lo. |
Re: How Will You Say This In Correct English by Abbeycity4(f): 2:42pm On Sep 16, 2009 |
in inglish plz. |
Re: How Will You Say This In Correct English by akym(m): 2:53pm On Sep 16, 2009 |
Ask titi 2 help u out. |
Re: How Will You Say This In Correct English by adebayo201: 3:05pm On Sep 16, 2009 |
Hehehe i fink say u sabi 'am. The meaning na ORI 4KASIBE |
Re: How Will You Say This In Correct English by D1KeleVra(m): 3:40pm On Sep 16, 2009 |
Shift i wan pass |
Re: How Will You Say This In Correct English by Hollysmile: 3:48pm On Sep 16, 2009 |
It ha tey since night finish! No. It has lasted since morning came. Almost. Abeg,, E don tey wey morni reash! ah! |
April Fool: Pranks You Regretted Ever Doing? / Wetin Be The Mumu Tin Wey U Do Wen U Dey Small? / Joke Section: Drop Your Valentine's Day Agenda
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 15 |