Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,148,368 members, 7,800,739 topics. Date: Thursday, 18 April 2024 at 04:53 AM

Wey My Old Pally Dem - Romance (2) - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / Romance / Wey My Old Pally Dem (2256 Views)

SO, NA DEM Dey Rush This "BIG THING" — To Be Deleted Soon [PHOTO] / My Old High School Friend Wants Me To Have Sex With Her / How Frank My Old Friend Bang Me On 2008 Christmas Eva As Christmas Gift (2) (3) (4)

(1) (2) (Reply) (Go Down)

Re: Wey My Old Pally Dem by Onyenna(m): 10:36am On Jul 24, 2016
iceberylin:

Lol... I been dh enjoy the English la..

Where u go ?

I dey Imo state dey find kudi oooh......
Re: Wey My Old Pally Dem by iceberylin(m): 12:31pm On Jul 24, 2016
Onyenna:


I dey Imo state dey find kudi oooh......

Waitn be kudi la?


Hope say ba Cash undecided

Na the only thing weh worth to search la wink
Re: Wey My Old Pally Dem by madnesscom(m): 6:36pm On Jul 24, 2016
iceberylin:


Them hack this account abi Na you? cheesy



You dh continue that story...Choi undecided

Lol ma niggur. Na me oo. Omo dt tori go hard 2 continue nw o
Re: Wey My Old Pally Dem by madnesscom(m): 6:37pm On Jul 24, 2016
iceberylin:


Them hack this account abi Na you? cheesy



You dh continue that story...Choi undecided

Lol hustle on bro. Oluwa go echo for us all soon
Re: Wey My Old Pally Dem by iceberylin(m): 7:20pm On Jul 24, 2016
madnesscom:

Lol ma niggur. Na me oo. Omo dt tori go hard 2 continue nw o

E don cast sha...


Where you go since la undecided
Re: Wey My Old Pally Dem by iceberylin(m): 7:24pm On Jul 24, 2016
iheanyi40:
lol no b ya Bae ?

Yeah bro, God is in control

Bro help me vote iamkingzlee and falconey tomorrow la..for Mr Nl..thanks

2 Likes

Re: Wey My Old Pally Dem by iceberylin(m): 7:26pm On Jul 24, 2016
Onyenna:


I dey Imo state dey find kudi oooh......

Bro help me vote iamkingzlee and falconey tomorrow la..for Mr Nl..thanks

1 Like

Re: Wey My Old Pally Dem by Onyenna(m): 7:49am On Jul 25, 2016
iceberylin:


Waitn be kudi la?


Hope say ba Cash undecided

Na the only thing weh worth to search la wink

Yessoo....kudi nah Cash.....

No problem bro......I'm voting for iamkingzlee and falconey...

Btw: no be only one person go carry the award ni.....
Re: Wey My Old Pally Dem by iamkingzlee(m): 7:50am On Jul 25, 2016
Onyenna:


Yessoo....kudi nah Cash.....

No problem bro......I'm voting for iamkingzlee and falconey...

Btw: no be only one person go carry the award ni.....
Thank you babaly cheesy
Re: Wey My Old Pally Dem by falconey(m): 7:51am On Jul 25, 2016
Onyenna:


Yessoo....kudi nah Cash.....

No problem bro......I'm voting for iamkingzlee and falconey...

Btw: no be only one person go carry the award ni.....


affirmative, you can vote for both of us till final when you can only vote for one . its your decision then . thank you.
Re: Wey My Old Pally Dem by Mediapace: 8:33am On Jul 25, 2016
No sign of voting today o or when is the date
iamkingzlee:
Thank you babaly cheesy
Re: Wey My Old Pally Dem by iamkingzlee(m): 8:57am On Jul 25, 2016
Mediapace:
No sign of voting today o or when is the date
My brother, if i say e never tire me, na lie i dey lie sad I don't know the problem again now!
Re: Wey My Old Pally Dem by Nobody: 9:37am On Jul 25, 2016
Hello Kingsley kiss
I just read through your interview and you killed it grin
No mind that bad belle impersonator and all those otondos saying shıt
I'm back and I dey your back solid o jareh cheesy
Just call on me when voting starts
iamkingzlee:
My brother, if i say e never tire me, na lie i dey lie sad I don't know the problem again now!
Re: Wey My Old Pally Dem by iamkingzlee(m): 9:53am On Jul 25, 2016
Fabulocity:
Hello Kingsley kiss
I just read through your interview and you killed it grin
No mind that bad belle impersonator and all those otondos saying shıt
I'm back and I dey your back solid o jareh cheesy
Just call on me when voting starts
No qualms, hun wink
Re: Wey My Old Pally Dem by iceberylin(m): 11:20am On Jul 25, 2016
Onyenna:


Yessoo....kudi nah Cash.....

No problem bro......I'm voting for iamkingzlee and falconey...

Btw: no be only one person go carry the award ni.....

Correct guy la...

If you find that Kudi alert a brother cheesy

3 Likes 1 Share

Re: Wey My Old Pally Dem by Nobody: 5:09pm On Jul 25, 2016
So, voting is not today ?
This thing is dragging on longer than expected
iamkingzlee:
No qualms, hun wink
Re: Wey My Old Pally Dem by iamkingzlee(m): 9:46pm On Jul 25, 2016
Fabulocity:
So, voting is not today ?
This thing is dragging on longer than expected
Na na na! No voting till next week. I'm tired abeg!
Re: Wey My Old Pally Dem by Nobody: 9:49pm On Jul 25, 2016
Na to go ghost again till next week then
But I'll be observing
Laters kiss
iamkingzlee:
Na na na! No voting till next week. I'm tired abeg!
Re: Wey My Old Pally Dem by princetigris(m): 7:16am On Aug 09, 2016
madnesscom:
jus like 190 I say make I check weda my paddy dem still dey around. Omo I jus de see strange strange monikers hia hehehe. Madness.com dey hia so.

Obontami,iheanyi40,missstella, ijawboi, onyenna, circleofwillis, dygeasy, dem. valicious1 ma main man Wia u dey
evil man. Where u hide since? Iceberglyn, iheanyi40 I hail una

1 Like

Re: Wey My Old Pally Dem by iheanyi40(m): 7:45pm On Aug 09, 2016
princetigris:
evil man. Where u hide since? Iceberglyn, iheanyi40 I hail una
Bros wia u hide since na
Re: Wey My Old Pally Dem by iheanyi40(m): 7:49pm On Aug 09, 2016
madnesscom:

Lol ma niggur. Na me oo. Omo dt tori go hard 2 continue nw o
wetin u mean, u no go continue am again shocked undecided
Re: Wey My Old Pally Dem by princetigris(m): 9:30pm On Aug 09, 2016
iheanyi40:
Bros wia u hide since na
all dis newbies wea full sexual lodge make me hang boot
Re: Wey My Old Pally Dem by iheanyi40(m): 9:59pm On Aug 09, 2016
princetigris:
all dis newbies wea full sexual lodge make me hang boot
lol na true Sha, but me still de hang around dere once in a while tho
Re: Wey My Old Pally Dem by kester113(m): 11:08am On Sep 01, 2016
Madness,hope say your highness still dey o..cos all ur tori dey enter my brain(i read ur tori abt service for katsina,walahi anoda aisha nai hold me too for katsina o)
madnesscom:
jus like 190 I say make I check weda my paddy dem still dey around. Omo I jus de see strange strange monikers hia hehehe. Madness.com dey hia so.

Obontami,iheanyi40,missstella, ijawboi, onyenna, circleofwillis, dygeasy, dem. valicious1 ma main man Wia u dey
Re: Wey My Old Pally Dem by Onyenna(m): 1:06pm On Sep 01, 2016
kester113:
Madness,hope say your highness still dey o..cos all ur tori dey enter my brain(i read ur tori abt service for katsina,walahi anoda aisha nai hold me too for katsina o)

U mean am! Tori don land! Oya tell us about ur Kastina Aisha........
Re: Wey My Old Pally Dem by 190: 2:24am On Sep 06, 2016
grin

(1) (2) (Reply)

Let’s Talk About “the Yoruba Demon” / Daughter Offers Father Sex To Stop Him From Remarrying / Slay Queen Disgraced At A Party Over Almost N500,000 Debt As She Kneeled To Beg

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 25
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.