Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,150,519 members, 7,808,895 topics. Date: Thursday, 25 April 2024 at 06:54 PM

Our Lord's Prayer 4 Pidgin - Nairaland / General - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / Our Lord's Prayer 4 Pidgin (2291 Views)

Lord's Prayer: Pope Francis Calls For Change / Nigeria National Anthem In Pidgin / Bbc Launches Pidgin Website (2) (3) (4)

(1) (Reply)

Our Lord's Prayer 4 Pidgin by tombari123(m): 1:04pm On Jul 18, 2016
[b][/b]
"Our Popsy, wey kack 4 heaven,
we dey hail o! Make your
Kingdom show. Make your
package dey corporate fur
earth as e arrange fur heaven.
Give us Agege bread today.
Abeg forgive us any where
wey we fall your hand, so that
we go fit forgive d people wey
fall our hand too. No allow us
fall inside gbege wey we no fit
carry but deliver us from bad
market, unto sey na u b Oga at
the top wey get power pass
for evriwia!!!...
REPLY AMEN FOR PIDGIN.

4 Likes

Re: Our Lord's Prayer 4 Pidgin by baeboo: 1:27pm On Jul 18, 2016
nice

(1) (Reply)

If The Average Income In Nigeria Is $1 A Day, Are Nairalanders Rich Or What? / Mention Animals That Creep You Out? / Fire At Oando Filling Station, Nkpor, Anambra

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 8
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.