Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,148,352 members, 7,800,702 topics. Date: Thursday, 18 April 2024 at 01:06 AM

I Taya 4 Naija Sef - Jokes Etc - Nairaland

Nairaland Forum / Entertainment / Jokes Etc / I Taya 4 Naija Sef (841 Views)

Lol! Naija Sef... Dude Claiming To Snap With C. Ronaldo / Who Is This Lalasticlala Gaan Sef? / This Country Wahala Sef Taya Me (2) (3) (4)

(1) (Reply)

I Taya 4 Naija Sef by bigmarvelous(m): 12:18pm On Aug 23, 2016
Small time Ijaw men go jump enter water like fish, See swimming for Olympics, ZERO medal for Nigeria. Igbo man go dey tumble for Atilogwu, see gymnastics for Olympics, no entry. Hausa man go enter boat dey shout Argungu Fishing Festival, See Rowing at the Olympics, ZERO medal for Nigeria. Fulani herdsmen fit shoot arrow from 1km kill anyone wey wan steal dem cow, Olympics reach, make dem go do Archery dem no gree show face. Yoruba man will remove clothes, wrist watch and pant to fight at Ojuelegba. See boxing at the Olympics, zero medal. The one wey vex me pass na Warri people. Warri man go say Warri no dey carry last……wetin Blessing Okagbare, our own Warri girl carry for 100m Olympic finals? No be last..? I taya 4 Naija sef. Una well done oooh my people!
Re: I Taya 4 Naija Sef by nukky77(f): 9:38pm On Aug 23, 2016
op my rib, u too funny.

(1) (Reply)

WARNING!!! - Nairalanders Take Note / Sudoku / I Have A Dream

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 4
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.