Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,148,898 members, 7,802,892 topics. Date: Saturday, 20 April 2024 at 02:04 AM

Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) - Forum Games (3) - Nairaland

Nairaland Forum / Entertainment / Forum Games / Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) (57688 Views)

Finish Off The Sentence With A Rhyming Word / ╚►start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 3 ◄╝ / Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 2 (2) (3) (4)

(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) ... (100) (Go Down)

Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) by whitesturd(f): 12:21pm On Feb 07, 2010
na real wa o.goodass oya tel m why u too like babes tongue
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) by goodass(m): 12:24pm On Feb 07, 2010
babes ke? who talk dat one? me i no sabi wetin b babes o, na otepus i sabi. no spoil me for my mama abeg
[size=5pt]how u de?[/size]
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) by Remii(m): 12:25pm On Feb 07, 2010
abeg, make I hear word,
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) by goodass(m): 12:26pm On Feb 07, 2010
word say wetin hapn na, oga Remi? hw u de and ya pipo for house?
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) by Remii(m): 12:29pm On Feb 07, 2010
house dey good, person inside sef dey joloof, how ya side?
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) by goodass(m): 1:19pm On Feb 07, 2010
side de kajad wella wella, no shakement. anythin for d boys?
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) by Remii(m): 1:23pm On Feb 07, 2010
boys, pepper neva rest, sontin go dey sha.
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) by ruskiee(m): 1:30pm On Feb 07, 2010
Sha wahala dey. smiley
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) by goodass(m): 1:32pm On Feb 07, 2010
dey 4 wia na? no tel me say u de follow dem do gbege ontop yardua sicki sicki o abi na wetin?
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) by ruskiee(m): 1:38pm On Feb 07, 2010
Wetin? Make boiz hear word jor. tongue smiley
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) by goodass(m): 1:40pm On Feb 07, 2010
jor blast dat musik up make i dancia
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) by Remii(m): 2:05pm On Feb 07, 2010
dancia for wetin? maga don pay?
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) by goodass(m): 2:13pm On Feb 07, 2010
pay me correct money, oga. i tell yu to enta wit ya [b]s[/b]hange abi u know hear?
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) by nellaluv(f): 2:30pm On Feb 07, 2010
Hear wetin? I hear say u dey find me, na wetin happen?
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) by goodass(m): 2:32pm On Feb 07, 2010
happen na strong word to start sentence wt jo. wia u go b4? e don tey wey i see yu na
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) by Remii(m): 2:39pm On Feb 07, 2010
na, wey she don show up , make she push caravan start,
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) by nellaluv(f): 2:42pm On Feb 07, 2010
Start which caravan, comot jor tongue. Na today i just dey notice u o grin grin grin grin grin, i neva see u b4 tongue
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) by Remii(m): 2:46pm On Feb 07, 2010
b4 nko, new comer no dey you dictionary?
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) by nellaluv(f): 2:50pm On Feb 07, 2010
Dictionary ke? I no be newbie sha, i no say i neva too dey post.
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) by goodass(m): 2:53pm On Feb 07, 2010
post dat guy go warri make hin go learn waffi
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) by Remii(m): 2:55pm On Feb 07, 2010
Waffi,ke, no be today na, na baffi I need to learn so I go fit yarn beta, uma ganni
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) by goodass(m): 2:59pm On Feb 07, 2010
ganni no b hausa abi dat one na pidgin hausa? Remi don carry pidgin hausa com ooo
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) by nellaluv(f): 3:02pm On Feb 07, 2010
Ganni? How person go fit start sentence na.
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) by goodass(m): 3:04pm On Feb 07, 2010
na naw u jus de post dat one?
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) by Remii(m): 3:08pm On Feb 07, 2010
one by one una go declear una sef, "uma ganni" na how bodi for urhobo, una hear?
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) by goodass(m): 3:10pm On Feb 07, 2010
hear somtin my pipo, urhobo don de speak hausa oo! na for there u serve ni?
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) by Remii(m): 3:12pm On Feb 07, 2010
ni, na Yoruba now, i serve for rivers but work for waffi for 12yrs
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) by goodass(m): 3:19pm On Feb 07, 2010
12yrs work for waffi land! shocked dat one be say e don tey wey u don de around, and u for don sabi d language wella
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) by Remii(m): 3:36pm On Feb 07, 2010
wellla, wella na, if not yawa fit gas if man pikin look like person we fit roust mango chop,
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) by goodass(m): 3:43pm On Feb 07, 2010
chop roasted mango!? shocked y u no carry petro fry egg con chop am ontop electric pole na?
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) by Remii(m): 3:58pm On Feb 07, 2010
na, I no kiss craze, afraid no gree,
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) by goodass(m): 6:36pm On Feb 07, 2010
gree 4d babe,my guy.u no see say she set wella?

(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) ... (100)

1. . . . . .999,998 999,999 1,000,000. Who Will Write 1? / 3words Per Post: Part 2a / If You Were Stuck On An Island With

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 22
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.