Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,148,893 members, 7,802,875 topics. Date: Saturday, 20 April 2024 at 12:37 AM

Efcc's Twitter's Handle At It Again As Usual. See Finishing - Nairaland / General - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / Efcc's Twitter's Handle At It Again As Usual. See Finishing (833 Views)

Former Efcc Twitter Handler Become Union Bank Twitter Handler / EFCC Twitter Handler Revealed / See The Epic Reply EFCC Twitter Handler Gave To A User On Twitter (2) (3) (4)

(1) (Reply) (Go Down)

Efcc's Twitter's Handle At It Again As Usual. See Finishing by kiddoiLL(m): 10:34pm On Jul 14, 2017
Abeg make the person way dey behind that handle come make i settle am small. If you have no sense of humor don't come here shouting is this news..

Lalasticlala.
Mynd44

Re: Efcc's Twitter's Handle At It Again As Usual. See Finishing by ExpensiveG: 10:35pm On Jul 14, 2017
Haba Op na fight na everybody go get sense of HUMOR..
Chai so person no fit shout is dis news bcuz of say you be MAJOR GENERAL shockedshockedshocked


EFCC ~ which kind warning be dat gringrin



*****FTC********** I dedicate em to all of us wey no get Sense of Humor as we mistakenly enter Op topic... cheesy


Re: Efcc's Twitter's Handle At It Again As Usual. See Finishing by phensbassey: 10:36pm On Jul 14, 2017
pretty normal
Re: Efcc's Twitter's Handle At It Again As Usual. See Finishing by kiddoiLL(m): 10:48pm On Jul 14, 2017
ExpensiveG:
Haba Op na fight na everybody go get sense of HUMOR..
Chai so person no fit shout is dis news bcuz of say you be MAJOR GENERAL shockedshockedshocked


EFCC ~ which kind warning be dat gringrin



*****FTC********** I dedicate em to all of us wey no get Sense of Humor as we mistakenly enter Op topic... cheesy


Lol...yeye dey worry u
Re: Efcc's Twitter's Handle At It Again As Usual. See Finishing by subtlemee(f): 10:54pm On Jul 14, 2017
How him bio-data take concern EFCC na

1 Like

Re: Efcc's Twitter's Handle At It Again As Usual. See Finishing by ExpensiveG: 11:09pm On Jul 14, 2017
kiddoiLL:
Lol...yeye dey worry u
Oga I dey hail grin

(1) (Reply)

Watch And Enjoy / Sister Sister! President Buhari's Daughters Pose Before Artwork / Values That Promotes Peace

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 7
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.