Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,148,866 members, 7,802,797 topics. Date: Friday, 19 April 2024 at 09:44 PM

Why Be Say Na Ugly Girls Dey Go Church Pass - Romance - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / Romance / Why Be Say Na Ugly Girls Dey Go Church Pass (1223 Views)

Why Be Say Na Ugly Girls Dey Do Shakara Pass / Ugly Girls Looking Sexy During This Period / DÎCK: Ladies, Choose One of These Díck Bulges. NA GIRLS DEY RUSH US [PICTURES] (2) (3) (4)

(1) (Reply) (Go Down)

Why Be Say Na Ugly Girls Dey Go Church Pass by MrDickman: 8:47pm On Jul 20, 2017
when you no get man wey go toast you for your life, boredom sets in. To kill off the boredom, na church sure pass.
Church na their club. Night vigil na their night club/party..

Some of them you go still toast them dem go dey do shakara. Instead of make dem happy say dem even see man wey go toast them.
Re: Why Be Say Na Ugly Girls Dey Go Church Pass by Yhelay(m): 8:51pm On Jul 20, 2017
Night vigil.....

But u wan make these ugly ones lose totally, guys no.... God too??
Let them go....
Re: Why Be Say Na Ugly Girls Dey Go Church Pass by mofeoluwadassah: 8:55pm On Jul 20, 2017
you said they are ugly abi,which one have you created bikonu undecided
Re: Why Be Say Na Ugly Girls Dey Go Church Pass by Nobody: 8:57pm On Jul 20, 2017
that's the last hope
Re: Why Be Say Na Ugly Girls Dey Go Church Pass by VargasVee(m): 8:59pm On Jul 20, 2017
OrestesDante:
that's the last hope


Wicked grin

Re: Why Be Say Na Ugly Girls Dey Go Church Pass by Fadiga24(m): 9:00pm On Jul 20, 2017
Stop shaming, you didn't create anybody
Re: Why Be Say Na Ugly Girls Dey Go Church Pass by DarkMagic(m): 9:03pm On Jul 20, 2017

There is a man for every woman including the ugly ones undecided

1 Like

Re: Why Be Say Na Ugly Girls Dey Go Church Pass by Nobody: 9:03pm On Jul 20, 2017
.
Lol


Most of them are so ugly lipsrsealed....

Even spiritual husbands no wan near them grin


#Eco99#
Re: Why Be Say Na Ugly Girls Dey Go Church Pass by MrDickman: 9:04pm On Jul 20, 2017
mofeoluwadassah:
you said they are ugly abi,which one have you created bikonu undecided
I wouldn't mind using my dick to teach that tight and wet pussy of yours a bitter lesson
Re: Why Be Say Na Ugly Girls Dey Go Church Pass by MrDickman: 9:05pm On Jul 20, 2017
ecoeco:
.
Lol


Most of them are so ugly lipsrsealed....

Even spiritual husbands no wan near them grin


#Eco99#
Like someone said above, Thats the last hope cheesy
Re: Why Be Say Na Ugly Girls Dey Go Church Pass by Davidgrey: 9:07pm On Jul 20, 2017
Basically people are religious to gain favor(money, heaven...etc) and pervert their "personally created" problems to a higher being

There is also the appeal it presents to unattractive people seeking social solace, Given that religion is commonly seen as a "moral sharpener," it's expected that the more religious a person is the higher his/her moral instincts......in other words it makes an unattractive person more appealing, There is also the logic that "we are all equal" that only religion can give, and the "concept" that a religious person is under "no obligation" to look good

Questioning why they seek solace under such "cover" is as pointless as asking why you cower for cover when it rains.

6 Likes

Re: Why Be Say Na Ugly Girls Dey Go Church Pass by mofeoluwadassah: 9:09pm On Jul 20, 2017
MrDickman:

I wouldn't mind using my dick to teach that tight and wet pussy of yours a bitter lesson
come to my house in sambisa forest....will be waiting for you o
Re: Why Be Say Na Ugly Girls Dey Go Church Pass by Nobody: 9:12pm On Jul 20, 2017
mofeoluwadassah:
come to my house in sambisa forest....will be waiting for you o
MrDickman:

I wouldn't mind using my dick to teach that tight and wet pussy of yours a bitter lesson

Re: Why Be Say Na Ugly Girls Dey Go Church Pass by mofeoluwadassah: 9:16pm On Jul 20, 2017
[quote author=lefulefu post=58666188][/quote]popcorn seller why you open mouth down na
Re: Why Be Say Na Ugly Girls Dey Go Church Pass by Nobody: 9:21pm On Jul 20, 2017
mofeoluwadassah:
popcorn seller why you open mouth down na
see as u don challenge d guy cheesy
na wetin dey go on for dat sambisa forest sef grin
una don turn terrorist cheesy
Re: Why Be Say Na Ugly Girls Dey Go Church Pass by MrDickman: 9:26pm On Jul 20, 2017
mofeoluwadassah:
come to my house in sambisa forest....will be waiting for you o
aswear i go like Bleep u o
Re: Why Be Say Na Ugly Girls Dey Go Church Pass by MrDickman: 9:27pm On Jul 20, 2017
mofeoluwadassah:
come to my house in sambisa forest....will be waiting for you o
aswear i go like ffuck u o
Re: Why Be Say Na Ugly Girls Dey Go Church Pass by mofeoluwadassah: 9:29pm On Jul 20, 2017
lefulefu:

see as u don challenge d guy cheesy
na wetin dey go on for dat sambisa forest sef grin
una don turn terrorist cheesy
plenty things they go on 4 there and na the work wey we dey do.....so if you wan join am no problem grin
Re: Why Be Say Na Ugly Girls Dey Go Church Pass by Damsman10(m): 9:30pm On Jul 20, 2017
DarkMagic:

There is a man for every woman including the ugly ones undecided
epp me tell dem
Re: Why Be Say Na Ugly Girls Dey Go Church Pass by Nobody: 9:31pm On Jul 20, 2017
mofeoluwadassah:
plenty things they go on 4 there and na the work wey we dey do.....so if you wan join am no problem grin
ehn no i wont join oo cheesy
iyam a lover not a fighter grin
Re: Why Be Say Na Ugly Girls Dey Go Church Pass by mofeoluwadassah: 9:32pm On Jul 20, 2017
MrDickman:
aswear i go like ffuck u o
i don already tell you where you go find me
Re: Why Be Say Na Ugly Girls Dey Go Church Pass by MrDickman: 9:33pm On Jul 20, 2017
lefulefu:

see as u don challenge d guy cheesy
na wetin dey go on for dat sambisa forest sef grin
una don turn terrorist cheesy
the sambisa forest she dey talk about na the thick bushes down below. Those kind bushed you go first clear am before u find your way through

1 Like

Re: Why Be Say Na Ugly Girls Dey Go Church Pass by MrDickman: 9:33pm On Jul 20, 2017
lefulefu:

see as u don challenge d guy cheesy
na wetin dey go on for dat sambisa forest sef grin
una don turn terrorist cheesy
the sambisa forest she dey talk about na the thick bushes down below. Those kind bushes you go first clear am before u find your way through
Re: Why Be Say Na Ugly Girls Dey Go Church Pass by mofeoluwadassah: 9:33pm On Jul 20, 2017
lefulefu:
ehn no i wont join oo cheesy iyam a lover not a fighter grin
thank God for your life bros

1 Like

Re: Why Be Say Na Ugly Girls Dey Go Church Pass by mofeoluwadassah: 9:36pm On Jul 20, 2017
MrDickman:

the sambisa forest she dey talk about na the thick bushes down below. Those kind bushes you go first clear am before u find your way through
you go first see me nw b4 you go clear dat kind bush....abi na for dream you wan clear am
Re: Why Be Say Na Ugly Girls Dey Go Church Pass by harriet412(f): 9:41pm On Jul 20, 2017
op, Y are u so stupid undecided
Re: Why Be Say Na Ugly Girls Dey Go Church Pass by Victornezzar: 9:45pm On Jul 20, 2017
harriet412:
op, Y are u so stupid undecided
Blood of Habbakuk
so u get bad mawt like dis
Re: Why Be Say Na Ugly Girls Dey Go Church Pass by Nobody: 9:52pm On Jul 20, 2017
Judging by population, ur assertion can not be so
DarkMagic:

There is a man for every woman including the ugly ones undecided
Re: Why Be Say Na Ugly Girls Dey Go Church Pass by MrDickman: 9:59pm On Jul 20, 2017
harriet412:
op, Y are u so stupid undecided
eran oko nie
Re: Why Be Say Na Ugly Girls Dey Go Church Pass by Nobody: 10:10pm On Jul 20, 2017
MrDickman:

the sambisa forest she dey talk about na the thick bushes down below. Those kind bushes you go first clear am before u find your way through
...

Re: Why Be Say Na Ugly Girls Dey Go Church Pass by WeJCKs(m): 10:20pm On Jul 20, 2017
MrDickman:
when you no get man wey go toast you for your life, boredom sets in. To kill off the boredom, na church sure pass.
Church na their club. Night vigil na their night club/party..

Some of them you go still toast them dem go dey do shakara. Instead of make dem happy say dem even see man wey go toast them.
MrDickman:
when you no get man wey go toast you for your life, boredom sets in. To kill off the boredom, na church sure pass.
Church na their club. Night vigil na their night club/party..

Some of them you go still toast them dem go dey do shakara. Instead of make dem happy say dem even see man wey go toast them.
MrDickman:
when you no get man wey go toast you for your life, boredom sets in. To kill off the boredom, na church sure pass.
Church na their club. Night vigil na their night club/party..

Some of them you go still toast them dem go dey do shakara. Instead of make dem happy say dem even see man wey go toast them.

ask your sister nah. she will give you more answers
Re: Why Be Say Na Ugly Girls Dey Go Church Pass by Tajbol4splend(m): 1:16am On Jul 21, 2017
Before nko

(1) (Reply)

"I'm Not A Lesbian But I Get Attached To Girls More”-Facebook User (Photos) / How To Enjoy Quality Sex At Night And Last Longer In Bed / HELP!!! I Need Someone To Interpret This Terrible Dream For Me

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 27
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.