Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,150,293 members, 7,807,995 topics. Date: Thursday, 25 April 2024 at 01:52 AM

Adanna ,a Story By Abif - Romance - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / Romance / Adanna ,a Story By Abif (511 Views)

Adanna The Mysterious Aba Girl / Adanna: The Mysterious Aba Girl(true Story) Episode 15 To The End.. Continue Rea / Adanna: The Mysterious Aba Girl (true Story) Complete Episodes (2) (3) (4)

(1) (Reply)

Adanna ,a Story By Abif by Nicheey(m): 9:27pm On Jul 22, 2017
Adanna,A story by AbrifADANNA SEASON 1 EPISODE 1Enjoying my sleep in the evening around 8pm on saturday,na 10pm i dey take sleep before but since no food tochop igat to sleep and put the groaning worm in my stomach atrest, i havent slept 30 minutes wen my phone rang, i checkthe caller na blessing.Me: baby whatsupblessing: i don tell you make you nor dey call me babyagain, where you dey?me: i dey my house na where you expect make i deybefore?blessing: your girlfriend house na.Me: i don tell you na only you be the girl wey i get.Blessing: na who be your girl, let my guy catch you, yourown don finish be that, abeg i don buy that laptop come helpme check am weda na better one and to configure am forme abeg.Me: abeg make am tommorow i dey tire and i wan sleep.Blessing: abeg na i nor fit watch film for inside self and ineed to keep myself busy.Me: call your boyfriend nablessing: i don tell you my guy no dey leave here.Me: na who come dey sample u na?Blessing: sample what?Me: sorry nothing.Blessing: e better be nothing rotten mind, by the wayi cookrice.Me: am on my way.Blessing na my coursemate for one polytechnic weydeyMCC aba, i don try chike the babe many times, but the babedey form strong head for me, but since she want somethingfrom me then i must get something in return apart from therice, we must balance the equation, afterall one great mansay, “For every action, there is an equal and oppositereaction”. There must be an opposite reaction today oh.ingredient nor dey dey her food but the food dey sweet well,she is dark in complexion not too tall, her behind not toobig and not too small, her Bosom is average also, as for meam fair, hairy and tall.I put on my clothes and took my phone and my earpiecewhy i head to her place, her house far small sha but igatno choice, i must consume that rice oh, i check the time8:45pm, everywhere is dark nobody dey road, e be saypeople quick enter house today oh, maybe na the wethercause sha,i was walking slowly enjoying the music booming from myearphone like tecno Boom J7 when someone flash lightfrom behind, i removed the earpiece i heard a lady voicefrom my back calling my name “ozilla” i turn back i sawnobody, na who come call my name na, e be like saythehungry don dey make me hear different things
to continue reading visithttp://cooldolly..com/

(1) (Reply)

The 1st Time My Girl Paid For A Date / 10 Weird Things Men Find Appealing In Women / Why I Wars Away Is Becurse Of 9mobile Fail!!!!

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 10
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.