Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,148,889 members, 7,802,862 topics. Date: Friday, 19 April 2024 at 11:51 PM

One Nigerian Man Wey Dey Seek Asylum From Germany Dey Face Trial Sey E Kill Em G - Crime - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / Crime / One Nigerian Man Wey Dey Seek Asylum From Germany Dey Face Trial Sey E Kill Em G (414 Views)

Nigerian Man Drowns, Weeks After Being Granted Asylum In Canada (Photo) / My Brother Was Attacked By Kidnappers, He Killed One, Injured One - Nigerian Man / Aye And Buccaneer Cults Clash In Malaysia, One Nigerian Critically Injured (2) (3) (4)

(1) (Reply)

One Nigerian Man Wey Dey Seek Asylum From Germany Dey Face Trial Sey E Kill Em G by Joyakosa(f): 5:13pm On Aug 16, 2017
One 28-year old Nigerian man wey em name be Anthony wey dey seek asylum for Germany under false pretences dey face trial sey em stab and kill em girlfriend earlier this year.

Prosecutors yan say em brutally murder Soopika Paramanathan, wey be 22-year-old German student wey dem known locally as “Angel of Ahaus” for the volunteer work with refugees wey she dey always do.

Na February 11, 2017 Anthony attack Paramanathan after she don end their relationship. Dem allege say em stab her with knife for her head, neck and breasts for 22 times.

She spray em face with pepper spray as she dey try defend herself, dem rush her go hospital but she later die as she don suffer plenty blood loss.

Anthony dey try keep her body for inside one big suitcase for the street when dem spot am.

He kon escape from the crime scene but police later catch after two day for Basel, Switzerland two days later.

(1) (Reply)

Video: Former House Of Rep, Patrick Obahiagbon Is Back With More Grammar / Man ‘kills’ Farm Owner After Stealing Cassava / Boko Haram’s Shekau Is Like James Bond – DHQ

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 29
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.