Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,150,580 members, 7,809,108 topics. Date: Thursday, 25 April 2024 at 11:20 PM |
Nairaland Forum / Nairaland / General / Romance / Naija Girls, Which Way!! (5662 Views)
Light Skin Girls Vs Dark Skin Girls Which Are More Sexy / There's Something I Noticed About Girls Which Is Bad...... / Photos Of Naija Girls Twerking Without Pants Surface Online (viewers Discretio (2) (3) (4)
(1) (2) (3) (4) (Reply) (Go Down)
Re: Naija Girls, Which Way!! by Martin0(m): 6:18pm On Aug 20, 2017 |
lefulefu:Have u seen ukwu sarampa before |
Re: Naija Girls, Which Way!! by Nobody: 6:21pm On Aug 20, 2017 |
Martin0:na song be dat one or type of ukwu? |
Re: Naija Girls, Which Way!! by Martin0(m): 6:23pm On Aug 20, 2017 |
lefulefu:Na wa for u oooo flavor mention am for his song na... U need to visit owerri oooo they have such type of ukwu for u(ukwu sarampa) |
Re: Naija Girls, Which Way!! by Nobody: 7:11pm On Aug 20, 2017 |
Martin0:wetin be the title of this flavour song? ukwu sarampa abi? u know i dey like any song wey dem dey shake yansh |
Re: Naija Girls, Which Way!! by Nobody: 7:58pm On Aug 20, 2017 |
Victornezzar:y do u keep antagonising him now or he snatched ur bae ni |
Re: Naija Girls, Which Way!! by Nobody: 8:00pm On Aug 20, 2017 |
lefulefu:hahaha dem no shake yansh 4 dis 1 but d girl get ukwu |
Re: Naija Girls, Which Way!! by Victornezzar: 8:01pm On Aug 20, 2017 |
Preetiex:Snatched which bae dude is always quoting me so I decided 2 give him back |
Re: Naija Girls, Which Way!! by Nobody: 8:05pm On Aug 20, 2017 |
Victornezzar:ok no p |
Re: Naija Girls, Which Way!! by Nobody: 8:14pm On Aug 20, 2017 |
Preetiex:Aghhhh no shaking of yansh and yet flavour feature an ukwucious babe wat a waste 1 Like
|
Re: Naija Girls, Which Way!! by Nobody: 8:22pm On Aug 20, 2017 |
lefulefu:d yash bounce while she walked d tin is big so u will like it |
Re: Naija Girls, Which Way!! by Nobody: 8:48pm On Aug 20, 2017 |
Preetiex:biko wetin be title of d song? |
Re: Naija Girls, Which Way!! by Nobody: 9:43pm On Aug 20, 2017 |
lefulefu:i cant remember ask d oda guy |
Re: Naija Girls, Which Way!! by Nobody: 9:45pm On Aug 20, 2017 |
Preetiex:Martin0 abeg show face oooo |
Re: Naija Girls, Which Way!! by Bizibi(m): 10:10pm On Aug 20, 2017 |
lolzzzz,nigeria ladies!!! |
Re: Naija Girls, Which Way!! by demgo: 3:29pm On Aug 21, 2017 |
lefulefu:you people should learn how to space words, than giving me unnecessary mentions. Thanks for the understanding |
Re: Naija Girls, Which Way!! by Nobody: 7:43pm On Aug 21, 2017 |
demgo:i dont recall giving this moniker a mention. |
Nairalander Help Me!!! I'm Crushing On This Girl [pix] / I NEED THIS Hot Stuff... To Be Deleted Soon (Picture) / She Always Say She Came To Greet Me...i Don't Kwn What On Her Mind
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 17 |