Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,143,430 members, 7,781,254 topics. Date: Friday, 29 March 2024 at 11:20 AM

Today Na Today - Jokes Etc - Nairaland

Nairaland Forum / Entertainment / Jokes Etc / Today Na Today (2621 Views)

Bros Leave My Something Na! / Bushmeat Wey Wan Catch Hunter. Na Today? / Check Out These Pics: Unical Gals Showing It All! Naija Na Waoh: (2) (3) (4)

(1) (Reply) (Go Down)

Today Na Today by ituen(m): 4:11pm On Feb 19, 2010
Today na today, you no go escape,


I go put you for corner, i’m ready for you,  
Today na today, you no go escape,




Mo ti ready la ti gba bread yen tan,
But before then bosi gbamgba kajo, ma se sunkun mo oh,

Re: Today Na Today by Nobody: 4:37pm On Feb 19, 2010
Agba ya
Re: Today Na Today by nwadinma(f): 9:00pm On Feb 20, 2010
wicked tolo-tolo.
hahahahah. i no fit stop to laugh grin grin grin cheesy
Re: Today Na Today by mykali(m): 9:17pm On Feb 20, 2010
ROTFLMFAO . . . .ituen . . . .long time oh grin
Re: Today Na Today by ituen(m): 5:24am On Feb 21, 2010
@mykali,

madam e don tey oh.

make i show some newbies how we dey do am back in the days
Re: Today Na Today by mykali(m): 7:56pm On Feb 21, 2010
ituen:

@mykali,

madam e don tey oh.

make i show some newbies how we dey do am back in the days

who be madam? angry
old age don dey worry you so? grin


thanx for breezing in anyway.
Re: Today Na Today by Kunbee: 10:32pm On Feb 21, 2010
Stale
Re: Today Na Today by ituen(m): 5:50am On Feb 23, 2010
@Mykali,

sorry oh, i neva take my medcine today

@kunbee
Go brush ur teeth
Re: Today Na Today by nganihu: 9:21am On Feb 23, 2010
eeyah i pity d boy, dats wat we call wrong turn grin grin grin
Re: Today Na Today by romsky: 9:47am On Feb 23, 2010
help d poor kid
Re: Today Na Today by KuliKuli1(m): 12:11pm On Feb 23, 2010
HILARIOUS!!!!!
LAFF WAN KILL ME DIE!!!!! grin grin grin grin grin grin
Re: Today Na Today by alimat2(f): 5:34pm On Feb 23, 2010
Kuli Kuli:

HILARIOUS!!!!!
LAFF WAN KILL ME DIE!!!!! grin grin grin grin grin grin

Die if u 1 die jareee grin grin grin
Re: Today Na Today by Nobody: 5:35pm On Feb 23, 2010
Kuli Kuli:

HILARIOUS!!!!!
LAFF WAN KILL ME DIE!!!!! grin grin grin grin grin grin
and that is your first post grin grin grin grin grin
Re: Today Na Today by Kunbee: 5:46am On Feb 24, 2010
Ituen i brush everytime
Re: Today Na Today by tytylayor: 8:39am On Feb 24, 2010
hehehehe
Re: Today Na Today by oval1(f): 7:52pm On Feb 24, 2010
;d ;d ;d
Re: Today Na Today by Dyt(f): 8:11pm On Feb 24, 2010
In my house,we say wat d F
Re: Today Na Today by Kunbee: 1:18am On Feb 27, 2010
Really undecided
Re: Today Na Today by ennniy(f): 1:39am On Feb 27, 2010
smiley grin grin grin grin
Re: Today Na Today by Kunbee: 2:15am On Feb 27, 2010
See teeth

(1) (Reply)

Funny Viral Pictures. / What Would You Do In This Case??? / Urgent Help Needed: Who Knows Where I Can Find This Creature...

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 10
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.