Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,150,005 members, 7,806,921 topics. Date: Wednesday, 24 April 2024 at 07:01 AM

. - Dating And Meet-up Zone - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / Romance / Dating And Meet-up Zone / . (611 Views)

Common Sense! Hair Of 50k 4 Valentine On Head Dat Cnt Pass WAEC & JAMB Of 9K (2) (3) (4)

(1) (Reply) (Go Down)

. by Nobody: 12:13pm On Dec 26, 2017
.

1 Like 1 Share

Re: . by AdaezeJesus: 7:46pm On Dec 29, 2017
pp802:
Na wa o. Which kain wahala be dis sef?! 2017 don nearly end, I still never marry. With all the prayers and search......still no show!

Now I don finally decide say whether devil like am or not, 2018 go see my marriage and I go post pictures for here....by God's grace and my effort.

So now, the Koko be say, I go need one nairaland babe wey go follow me reason this mata togeda, as in, wey go gree marry me after we don date small.

Me go school and I get job. Na only me dey live and na lag I dey. I be confirm igbo boy, and I dey speak yoruba like say I be yoruba boy. My age don come up small o, but I Neva reach 36.

I dey look for igbo geh wey dey work and wey go school too. Make age no pass my own. Even if you no fine sef, I no mind. We go use small money do that one. I don look for fine taya.......e no work!
The Koko na make you dey work, make we fit compliment each other. Make you be AA for genotype.

I know say you dey there dey read my post, abeg no waste time, just pm me make we start this business.......oge adiro zi o.
Ko si akoko mo o (time no dey again o)

Una dooooh
Re: . by AdaezeJesus: 7:48pm On Dec 29, 2017
I dey interested. Am 25 and a graduate. Am à devoted Christian girl searching for true love. Genotype is AA. Here's my watspp number 07035652266. U sent me a message on my mail. maryunique2@gmail.com
Re: . by Nobody: 11:58pm On Dec 29, 2017
AdaezeJesus:
I dey interested. Am 25 and a graduate. Am à devoted Christian girl searching for true love. Genotype is AA. Here's my watspp number 07035652266. U sent me a message on my mail. maryunique2@gmail.com

Oh great. I'll chat you up on whatsApp
Re: . by Nobody: 6:28pm On Jan 09, 2018
There are really no marraigeble women in Nigeria of today.


For the record, it's not just about finding a female wey go school. If you're anything like me, then there are some nuances to her character and the (lack of)chemistry that you just may find impossible to live with.

You cannot force it.
Re: . by ResumeR: 11:56pm On Feb 20, 2018
Male seeking female for marriage
Desired qualities

Native of Anambra or Enugu State

Must be a graduate

At least 5'7” in height

Age: Between 25 and 30 years old

Body type: Slim

Complexion: Dark or fair it does not matter so long as you did not bleach

Religion: Christianity

Preferably working if above 28 years old

Must be fluent in Igbo and English languages

Please send your phone number to: resumerepository@yahoo.com

(1) (Reply)

Should I Continue Relationship With A Low Class Girl / Are You Interested To Do This / Help ! I Need A Girl To Call My Own !

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 10
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.