Nairaland ForumWelcome, Guest: Join Nairaland / Login / Trending / Recent / NewStats: 1076342 members, 1264366 topics. Date: Wednesday, 19 June 2013 at 01:58 AM |
Nairaland Forum / Entertainment / Jokes Etc / Things Fall Apart (1919 Views)
Jokes Apart.....what If It Happens??? / Things Fall Apart / Joke Apart; Women Are Really Trying (1) (2) (3) (4)
| Things Fall Apart by baccu(m): 7:59am On Apr 14, 2010 |
who wrote "THINGS FALL APART"? Achebe or Okonkwo[b][/b][color=#990000][/color] |
| Re: Things Fall Apart by Ijogz K(m): 5:27pm On Apr 14, 2010 |
Ode, I waz the one, ![]() |
| Re: Things Fall Apart by flexystar(f): 8:12pm On Apr 14, 2010 |
no warry yar sef na odumodu (Pet Odochie) wey write am |
| Re: Things Fall Apart by Studio CFR(m): 9:31pm On Apr 14, 2010 |
Na my cousin write am, Why u dey ask? |
| Re: Things Fall Apart by ben~jay(m): 12:49am On Apr 15, 2010 |
Na my landlord write the index. |
| Re: Things Fall Apart by sulad82i(m): 4:42am On Apr 15, 2010 |
All you guys need to read very well. Aba, no wonder you guys never pass the class. You've forgotten, and forgotted I was the main screen writter. LOLz |
| Re: Things Fall Apart by Studio CFR(m): 6:20am On Apr 15, 2010 |
See yo mouth like main screen writter. Mtchew |
| Re: Things Fall Apart by D.A.V.E(m): 10:28am On Apr 15, 2010 |
na me tell achebe the story b4 hin write am.so na me.abi |
| Re: Things Fall Apart by CuteAngel(f): 11:12am On Apr 16, 2010 |
Association of mad people, who send me come hia sef. *Leaves thread ASAP* |
| Re: Things Fall Apart by D.A.V.E(m): 11:48am On Apr 16, 2010 |
e be like say u go like mad people wella this 1 wey u dey write about madness 4 all ur posts.abi u don dey mad already?(just a question) |
| Re: Things Fall Apart by CuteAngel(f): 12:05pm On Apr 16, 2010 |
Na u sabi that one. Since you be one of the mad people, maybe i go start from you. i like u wella |
| Re: Things Fall Apart by D.A.V.E(m): 11:16pm On Apr 16, 2010 |
sha na u self sabi cos i 4 no dey nl if to say i dey kolo.abi u nor tink am |
| Re: Things Fall Apart by twinkle87(f): 3:36am On Apr 17, 2010 |
@poster, am sure u r a joker, na Frank Einstein write am |
| This post has been hidden |
| Re: Things Fall Apart by Ijogz K(m): 8:32am On Apr 27, 2010 |
CuteAngel:Cant you see that she is MAD, Can an Angel be cute again of course angels are alwayz cute? just like saying i am a fair white guy, ![]() |
| Re: Things Fall Apart by papine(m): 9:26am On Apr 27, 2010 |
hmm, wat of everytin fall together? |
| Re: Things Fall Apart by D.A.V.E(m): 9:46am On Apr 27, 2010 |
@ijogz k u just hit the nail on the head.thumbs up |
| Re: Things Fall Apart by flexystar(f): 12:17pm On Apr 27, 2010 |
Ijogz K: D.A.V.E:l na only head? him nakam 4 yansh join @ijogz, lol |
| Re: Things Fall Apart by D.A.V.E(m): 4:43pm On Apr 27, 2010 |
@flexystar which 1s nahh wetin i do u |
| Re: Things Fall Apart by miller123(m): 10:05am On May 05, 2010 |
Achebe wrote it, |
| Re: Things Fall Apart by Studio CFR(m): 11:34am On May 05, 2010 |
clears throat |
| Re: Things Fall Apart by D.A.V.E(m): 12:28am On May 06, 2010 |
dusts his shoes |
| Re: Things Fall Apart by flexystar(f): 4:24pm On May 06, 2010 |
powder his face |
| Re: Things Fall Apart by tanimz(f): 7:03pm On May 06, 2010 |
Slap his cheeks |
| Re: Things Fall Apart by factbox(f): 12:39am On May 07, 2010 |
JUMPED OUT OF THE NONSENSICAL THREAD. |
| Re: Things Fall Apart by Studio CFR(m): 6:23am On May 07, 2010 |
Hehehe who be all dis follow follow amebos sef |
| Re: Things Fall Apart by tanimz(f): 1:58pm On May 07, 2010 |
^^ Look who's talking ![]() |
| Re: Things Fall Apart by Studio CFR(m): 8:26pm On May 07, 2010 |
na my joke, and why u dey shadow me? |
| Re: Things Fall Apart by tanimz(f): 9:15pm On May 07, 2010 |
^^ ![]() Shior ![]() |
| Re: Things Fall Apart by Studio CFR(m): 9:31pm On May 07, 2010 |
Re-arrange that face, I no send you |
| Re: Things Fall Apart by tanimz(f): 11:11pm On May 07, 2010 |
Mchew ![]() Come rearrange am na ![]() |
| Re: Things Fall Apart by D.A.V.E(m): 7:02pm On May 13, 2010 |
oya make una fight |
**new Perfumes For Sale** / Question Tags - Teacher Vs Students / How To Transfer A File From One PC To The Other
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health Links: (0) (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) Nairaland - Copyright © 2005 - 2013 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See Privacy Policy & Nairalist. 67.202.9.192 |