Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,150,474 members, 7,808,720 topics. Date: Thursday, 25 April 2024 at 03:58 PM

Obama Pikin Dey Enjoy Herself With Her Boyfriend As E Dey Chill With Im Cigar - Celebrities - Nairaland

Nairaland Forum / Entertainment / Celebrities / Obama Pikin Dey Enjoy Herself With Her Boyfriend As E Dey Chill With Im Cigar (1129 Views)

If You Want To Chill With Rich Men, Attend House Parties In Banana Island - Toke / Photo Of BBNaija's Whitemoney Smoking Cigar / Fans React To Toke Makinwa's Cleavage Photos: "See Wetin Baba Fadeyi Dey Enjoy" (2) (3) (4)

(1) (Reply) (Go Down)

Obama Pikin Dey Enjoy Herself With Her Boyfriend As E Dey Chill With Im Cigar by toriweymeksense: 2:41pm On Jan 21, 2018
Obama pikin dey enjoy herself with her boyfriend as e dey chill with im cigar for New York-See pictures

See plenty love - and laffter - as former First Daughter Malia Obama dey enjoy herself with her British boyfriend, Rory Farquharson, for New York city for this weekend.

Rory first enter media camera, as dem see am dey kiss President Barack Obama senior pikin before for Harvard-Yale football game for November.
see the full tori: http://www.finalgist.com/blog/obama-pikin-dey-enjoy-herself-with-her-boyfriend-as-e-dey-chill-with-im-cigar-for-new-york

Re: Obama Pikin Dey Enjoy Herself With Her Boyfriend As E Dey Chill With Im Cigar by QueenBec: 2:47pm On Jan 21, 2018
the guy must upto 7ft cause the girl is 6ft.








They don't look cute
Re: Obama Pikin Dey Enjoy Herself With Her Boyfriend As E Dey Chill With Im Cigar by EbukaHades10(m): 2:55pm On Jan 21, 2018
How this tori make sense,i will never understand
Re: Obama Pikin Dey Enjoy Herself With Her Boyfriend As E Dey Chill With Im Cigar by doyinisaac(m): 2:57pm On Jan 21, 2018
QueenBec:
the guy must upto 7ft cause the girl is 6ft.





They don't look cute
How you see people is also a reflection of who you are....

2 Likes

Re: Obama Pikin Dey Enjoy Herself With Her Boyfriend As E Dey Chill With Im Cigar by darfay: 2:57pm On Jan 21, 2018
They look so bad 2geder
Re: Obama Pikin Dey Enjoy Herself With Her Boyfriend As E Dey Chill With Im Cigar by sudaisbeard(m): 3:00pm On Jan 21, 2018
Oyibo children don't have anything to think about. Dey just dey flex life
Re: Obama Pikin Dey Enjoy Herself With Her Boyfriend As E Dey Chill With Im Cigar by policy12: 4:05pm On Jan 21, 2018
Oyinbo sha, if na naija where we dey struggle to survive,you can't see presidio pikin dey waka like ds dem for don do arrangee wedding with another rich man pikin or give her out to her papa age mate.

(1) (Reply)

Miracle Fans Blast Juliet Ibrahim After She Calls Him ‘the Best Man’ / Femi Otedola Shares Throw Back Photos To His Childhood (photos) / E-money Arrived Dubai, Shows Off Stunning Design Of His Hotel Room (photos)

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 9
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.