Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,150,298 members, 7,808,012 topics. Date: Thursday, 25 April 2024 at 03:15 AM

Yo Momma Joke 4 Pidgin - Jokes Etc (5) - Nairaland

Nairaland Forum / Entertainment / Jokes Etc / Yo Momma Joke 4 Pidgin (17567 Views)

Collection of Awkward Moment, yo momma & fool Jokes Updated By (www.ipink.ga) / Yo Momma! / Yo Momma! <Caution: Language> (2) (3) (4)

(1) (2) (3) (4) (5) (6) (Reply) (Go Down)

Re: Yo Momma Joke 4 Pidgin by EfemenaXY: 1:11am On Nov 29, 2010
^^ Lol!!

useless thread! grin grin
Re: Yo Momma Joke 4 Pidgin by BigShoe1: 12:52am On Dec 02, 2010
na OGUN go kill all of una wey dey curse each oda MOMMA
Re: Yo Momma Joke 4 Pidgin by Osocan(m): 6:02pm On Jan 19, 2011
Yo mama black to d extend say,dem no see her 4 d picture way she and her husband snap.
Re: Yo Momma Joke 4 Pidgin by lysaa(f): 12:58am On Jun 28, 2011
we dey goof! why e dey pain una na?
Re: Yo Momma Joke 4 Pidgin by sydney01(m): 10:39am On Jun 30, 2011
Yo mamma poor sote she no even fit afford 2 pay attention cheesy
Re: Yo Momma Joke 4 Pidgin by lysaa(f): 2:54pm On Jun 30, 2011
Sydney don tif my joke. Lol
Re: Yo Momma Joke 4 Pidgin by chuckdee4(m): 12:03pm On Jul 01, 2011
Your mama fat sote na from the waves of her belle wey tsunami start
Re: Yo Momma Joke 4 Pidgin by chuckdee4(m): 12:04pm On Jul 01, 2011
Your mama nasty, sote when she split she dey stain carpet
Re: Yo Momma Joke 4 Pidgin by chuckdee4(m): 12:05pm On Jul 01, 2011
Your mama fat sote dem dey start her Love Machine like generator
Re: Yo Momma Joke 4 Pidgin by chuckdee4(m): 12:05pm On Jul 01, 2011
Your mama nasty, sote if she wan bath, the water dey pick race
Re: Yo Momma Joke 4 Pidgin by chuckdee4(m): 12:06pm On Jul 01, 2011
Your mama nasty sote na mess she mess you comot when she born you
Re: Yo Momma Joke 4 Pidgin by chuckdee4(m): 12:07pm On Jul 01, 2011
Your mama fat sote na baconn grease she dey sweat
Re: Yo Momma Joke 4 Pidgin by chuckdee4(m): 12:07pm On Jul 01, 2011
Your mama ugly, sote when we go zoo, the zoo keeper said thank you for brining it back
Re: Yo Momma Joke 4 Pidgin by chuckdee4(m): 12:08pm On Jul 01, 2011
Your mama dunb sote, she begin dey shout inside envelope dey talk say she dey send e-mail
Re: Yo Momma Joke 4 Pidgin by chuckdee4(m): 12:09pm On Jul 01, 2011
Your mama stupid sote she buy sfridge, comot the door, come put curtain make mosquito no enter
Re: Yo Momma Joke 4 Pidgin by chuckdee4(m): 12:10pm On Jul 01, 2011
Your mama stupid sote she buy car dem wait for jara and nylon
Re: Yo Momma Joke 4 Pidgin by lysaa(f): 3:03pm On Jul 01, 2011
E better pass yo momma wey stupid sote na parked car hit am.
Re: Yo Momma Joke 4 Pidgin by Nobody: 9:41pm On Jul 01, 2011
;d ;d ;d ;d ;d ;d
Re: Yo Momma Joke 4 Pidgin by agentzakky(m): 10:35pm On Jul 01, 2011
yo mama fat sotey before she turn finish itz another year
Re: Yo Momma Joke 4 Pidgin by donjon: 8:22pm On Jul 02, 2011
Yo mama black sote, she be black hole - anytin wey see am dey disappear!
Re: Yo Momma Joke 4 Pidgin by donjon: 8:47pm On Jul 02, 2011
Ur mama wowo sote, when she pose 4 picture d cameraman ask am wetin make am dey smile!
Re: Yo Momma Joke 4 Pidgin by donjon: 8:54pm On Jul 02, 2011
As ur mama wowo reach, e save im picture 4 computer anti-virus delete am!
Re: Yo Momma Joke 4 Pidgin by sweetguy10(m): 3:13am On Jul 06, 2011
^^^^^^^^


At least e better pass ur mama wey be library wey dey open to the public
Re: Yo Momma Joke 4 Pidgin by sweetguy10(m): 3:14am On Jul 06, 2011
All of una mama na microwave , press one button and she don hot
Re: Yo Momma Joke 4 Pidgin by Buskete(m): 1:04am On Jul 07, 2011
U̶̲̥̅̊я̩̥̊ mama fat sote she de show for both sides of her family picture
Re: Yo Momma Joke 4 Pidgin by donjon: 1:05am On Jul 07, 2011
Dis na delibrate malfunction of brain! If u don run out of idea, u no silent?
Re: Yo Momma Joke 4 Pidgin by SekinahOj(f): 4:40am On Jul 07, 2011
, her teeth yellow die, traffic slow down wen she smile.
Re: Yo Momma Joke 4 Pidgin by dealordea(m): 8:30am On Jul 07, 2011
Yo momma armpit dirty sote mad man sey, wetin dey smell
Re: Yo Momma Joke 4 Pidgin by chuckdee4(m): 4:51pm On Jul 07, 2011
Your mama dirty sote anytime she pass una toilet the thing dey flush imself
Re: Yo Momma Joke 4 Pidgin by lysaa(f): 10:39am On Jul 08, 2011
^^yo momma joke too dry sote i nor see laugh laugh angry tongue
Re: Yo Momma Joke 4 Pidgin by D1KeleVra(m): 11:58am On Jul 08, 2011
^^No emoticon to depict how sorry i feel for u
Re: Yo Momma Joke 4 Pidgin by Ajibel(m): 7:41am On Nov 15, 2011
grin grin grin grin grin grin grin grin grin these almosst cracked mi ribs. almost just almost

(1) (2) (3) (4) (5) (6) (Reply)

Tatoo On Unexpected Place / Top 30 Jokes / Share The Funniest Moment Of Your Life.

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 12
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.