Nairaland Forum

Welcome, Guest: Join Nairaland / Login / Trending / Recent / New
Stats: 1076381 members, 1264444 topics. Date: Wednesday, 19 June 2013 at 06:05 AM

Face Me I Face U - Jokes Etc (9) - Nairaland

Nairaland Forum / Entertainment / Jokes Etc / Face Me I Face U (4470 Views)

Compilation Of Funny Notes Sent Among "oyibo" "face Me I Face You" Neighbors / Yab Me I Yab You : Keyboard Warriors This Way: / Pwease! Derail Me. . . I Beg Of You! (1) (2) (3) (4)

(0) (1) (2) ... (6) (7) (8) (9) (10) (11) (12) ... (15) (Reply) (Go Down)

Re: Face Me I Face U by tayo_ast(m): 8:03pm On Jun 03, 2010
romsky:

studio is so busy unclogging toilets

hahahahaha cheesy cheesy cheesy cheesy cheesy cheesy
i bet d toilets were clogged wt condoms and stuffs
bwuhahahaha cheesy cheesy cheesy cheesy cheesy cheesy
Re: Face Me I Face U by sylve11: 10:12am On Jun 04, 2010
lol grin cool
Re: Face Me I Face U by Studio CFR(m): 10:14am On Jun 04, 2010
grin grin grin grin angry



angry
Re: Face Me I Face U by dani1luv: 10:19am On Jun 04, 2010
tanimz:

Your dear ni bo? shocked shocked

Im fine jo, you talk say you busy, busy doing what? undecided undecided

See pessin wey dey claim wetin no be im own. angry
tsssseww. .Landlady nonsense angry . .e dey pain u bcoz i nor give u money buy nu clothes bah
Re: Face Me I Face U by Studio CFR(m): 10:24am On Jun 04, 2010
Danni u can lie,

the tanimz wey i know fit pay u salary oh
Re: Face Me I Face U by romsky: 10:29am On Jun 04, 2010
oluya ow u take jump with ya mosquito size legs abeg bend neck make fresh air blow me
Re: Face Me I Face U by dani1luv: 10:32am On Jun 04, 2010
Studio CFR:

Danni u can lie,

the tanimz wey i know fit pay u salary oh
. . and she come rent my house. . Abi the babe nah ur boss 4 office undecided . . . who u wan dey decieve tongue
Re: Face Me I Face U by Studio CFR(m): 10:37am On Jun 04, 2010
romsky:

oluya ow u take jumb with ya mosquito size legs abeg bend neck make fresh air blow me

make i laugh?




dani1luv:

. . and she come rent my house. . Abi the babe nah your boss 4 office undecided . . . who u wan dey decieve tongue

hehehehe
Re: Face Me I Face U by dani1luv: 10:47am On Jun 04, 2010
Studio CFR:

make i laugh?




hehehehe
rommie dun talk am finish . .clear make the climate enter . .abeg cool
Re: Face Me I Face U by Studio CFR(m): 11:18am On Jun 04, 2010
Partners in crime lol

Rosko is on heat make i clear b4 she bite.
Re: Face Me I Face U by dani1luv: 12:43pm On Jun 04, 2010
You mean couples. . . ? . cheesy
Re: Face Me I Face U by jokingmary(m): 1:06pm On Jun 04, 2010
dani1luv:

You mean couples. . . ? . cheesy

Exactly
Re: Face Me I Face U by Studio CFR(m): 1:57pm On Jun 04, 2010
Easy dey talk my friend, No dey spit on my face
Re: Face Me I Face U by romsky: 2:05pm On Jun 04, 2010
i been think say studio don suppose mature pass below d bely punches tseeew
a child meant for the matwill always fall off d bed no matter d guard mounted
Re: Face Me I Face U by hectorswag(m): 2:09pm On Jun 04, 2010
romsky:

i been think say studio don suppose mature pass below d bely punches tseeew
a child meant for the matwill always fall off d bed no matter d guard mounted


grin
Re: Face Me I Face U by Studio CFR(m): 2:12pm On Jun 04, 2010
Hehehe romsky
Ok o lol
Re: Face Me I Face U by Ben-10: 2:20pm On Jun 04, 2010
Agbaya
Re: Face Me I Face U by hectorswag(m): 2:21pm On Jun 04, 2010
grin grin grin grin grin grin heheheehe
Re: Face Me I Face U by Studio CFR(m): 2:21pm On Jun 04, 2010
Can u imagine
Lol
Re: Face Me I Face U by hectorswag(m): 2:26pm On Jun 04, 2010
huh ahn ahn huh @studio, no be you dem dey yab so undecided
Re: Face Me I Face U by Studio CFR(m): 2:35pm On Jun 04, 2010
Dem never plenty reach to challenge me
Re: Face Me I Face U by dani1luv: 2:46pm On Jun 04, 2010
studio u tu dey form angry
Re: Face Me I Face U by Studio CFR(m): 2:50pm On Jun 04, 2010
Park your bicycle infront of my sports utility range rover next time and see if i no go crush'am.
Re: Face Me I Face U by hectorswag(m): 3:20pm On Jun 04, 2010
yeeeehh!!! grin grin grin see blasting grin

Dani go sleep, go sleep abeg wink
Re: Face Me I Face U by Ben-10: 3:32pm On Jun 04, 2010
Dani, leave this ya tenants, make we play for the meet-up thread. wink
Re: Face Me I Face U by hectorswag(m): 3:46pm On Jun 04, 2010
yeeeeessss ooooooo!!!! grin grin grin grin grin make una carry una wahala go anoda thread abeg tongue
Re: Face Me I Face U by Pharoh: 3:47pm On Jun 04, 2010
I dey look for house to rent oooo grin
Re: Face Me I Face U by Ben-10: 3:52pm On Jun 04, 2010
Pharoh, ask Dani the landlord. . . maybe him go quit hector for you. grin
Re: Face Me I Face U by Pharoh: 4:04pm On Jun 04, 2010
Shuo you mean vacancy no dey? grin

Well that one no be problem since hector go give way a whole abuja big boy like me. : cheesy
Re: Face Me I Face U by Ben-10: 4:17pm On Jun 04, 2010
hehehe. . . hector fit break landlord head with bottle o cheesy
You better go look for flat like moi. . . come meet-up thread, make we yan. wink
Re: Face Me I Face U by gidson12(m): 4:27pm On Jun 04, 2010
hector 14 children(2 set of quadruplet and 3 set of twins) dey poo around the compound and all of them get diarrhoea. . . , . . grin, abeg make una chase am away
Re: Face Me I Face U by dani1luv: 4:51pm On Jun 04, 2010
Studio CFR:
Park your bicycle infront of my sports utility range rover next time and see if i no go crush'am
lyke u grin as if you fit afford the bmx it self grin


hectorswag:
yeeeehh!!! grin grin grin see blasting

Dani go sleep, go sleep abeg
Wetin bite you 4 body. .See as u open mauth lyke water dispenser. .abeg park ur keke maruwa one side make i buy diesel 4 my bmx abeg cool

Ben-10:
Pharoh, ask Dani the landlord. . . maybe him go quit hector for you. grin
ewu!!! quit who put who. . .its just lyke intentionally adding a bigger problem to the compound grin


Ben-10:
hehehe. . . hector fit break landlord head with bottle o
You better go look for flat like moi. . . come meet-up thread, make we yan.


So becuz I dun allow to dey stay my BoizQuarter nah. .I nor go rest bah . .

(0) (1) (2) ... (6) (7) (8) (9) (10) (11) (12) ... (15) (Reply)

Could Tell If One Was Without Underwear / 'i Want My Blood Back!' Says Boyfriend / Wetin Be The Mumu Tin Wey U Do Wen U Dey Small?

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio writing webmasters programming techmarket

Links: (0) (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2013 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See Privacy Policy & Nairalist. 107.22.25.119