Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,150,496 members, 7,808,836 topics. Date: Thursday, 25 April 2024 at 05:43 PM

Logo, Flier, & Banner Designs For Free! - Art, Graphics & Video (18) - Nairaland

Nairaland Forum / Science/Technology / Art, Graphics & Video / Logo, Flier, & Banner Designs For Free! (53475 Views)

Poll: Should I and Lightheart continue the Free Logo and Design Thread?

Yes: 80% (4 votes)
No: 0% (0 votes)
Don't Care: 20% (1 vote)
This poll has ended

Free Logo, Flier, Banner And Website Designs Here- Drop Your Requests... / Flier For Djneptune. / Feel Me In What Ya Think About Dis Flier ! (2) (3) (4)

(1) (2) (3) ... (15) (16) (17) (18) (19) (20) (21) ... (24) (Reply) (Go Down)

Re: Logo, Flier, & Banner Designs For Free! by ugo2u(m): 11:45am On Nov 21, 2011
@Aseye thanks tho. Appreciate the comment.

erad:

I just dey try ni o, Make una take style yab mi ni o!!!

No yabbing from me, just dont be in a hurry with designs, its not a good sign at all.
Re: Logo, Flier, & Banner Designs For Free! by PLENTYNAIR(m): 10:23pm On Nov 27, 2011
Dear Ugo, u too much oh!  Not satisfied with my own logo.

ABEG MAKE U FOLLOW DESIGN A NEW LOGO 4 OUR BIZ.

A payment processor like paypal ni.  affordpay
Re: Logo, Flier, & Banner Designs For Free! by PLENTYNAIR(m): 6:49pm On Nov 28, 2011
Na beg I dey beg e o. Oga answer your babe na.

Who no like Awuf grin grin
Re: Logo, Flier, & Banner Designs For Free! by ugo2u(m): 8:04pm On Nov 28, 2011
How? Who be my babe abeg?
Re: Logo, Flier, & Banner Designs For Free! by PLENTYNAIR(m): 8:56pm On Nov 28, 2011
ugo_2u:

How? Who be my babe abeg?


See ya mouth. Too many babes u no even no dem again. No tell me say u don forget d taste of my lips angry angry.

Omo sexy ni me (Loading, )  = "Error, You may need to upload logo to receive rest of the message".
embarassedembarassed
Re: Logo, Flier, & Banner Designs For Free! by ugo2u(m): 9:01pm On Nov 28, 2011
Huh? Na wah o. Dis one na blackmail or blue mail. U dey my BB? If so then lemme know I go do ur logo sharp sharp
Re: Logo, Flier, & Banner Designs For Free! by PLENTYNAIR(m): 10:40pm On Nov 28, 2011
ugo_2u:

Huh? Na wah o. Dis one na blackmail or blue mail. U dey my BB? If so then lemme know I go do your logo sharp sharp

smiley smiley
Re: Logo, Flier, & Banner Designs For Free! by ugo2u(m): 10:59pm On Nov 28, 2011
LoL, na empty message nah, I will try look into ur logo. What do u even want for a logo sef
Re: Logo, Flier, & Banner Designs For Free! by PLENTYNAIR(m): 8:38am On Nov 29, 2011
ABEG MAKE U FOLLOW DESIGN A NEW LOGO 4 OUR COY.

Its A payment processor like paypal or Alertpay.  Name is[b] "affordpay"[/b]
with this inscription "Breaking the limits in online payment".   Osheeeeee cool
Re: Logo, Flier, & Banner Designs For Free! by ugo2u(m): 8:52am On Nov 29, 2011
Oya I still dey wait for u for BB
Re: Logo, Flier, & Banner Designs For Free! by PasNet: 9:53am On Nov 29, 2011
I hope say i still meet this awoof mine is PasNet Nigeria limited and I.C.T firm that profers business solutions and consultancy.
Re: Logo, Flier, & Banner Designs For Free! by ugo2u(m): 10:03am On Nov 29, 2011
Bros u no meet am o. This girl hold me ransom o and I know as soon as I finish she go dump me lol!
Re: Logo, Flier, & Banner Designs For Free! by PLENTYNAIR(m): 10:40am On Nov 29, 2011
ugo_2u:

Bros u no meet am o. This girl hold me ransom o and I know as soon as I finish she go dump me lol!
grin grin grin
When u 1st dump me nko se me I complain. Take time o before I flog u pako lol.
Re: Logo, Flier, & Banner Designs For Free! by ugo2u(m): 2:33pm On Nov 29, 2011
Flog me. Na wah o. I no do again sad u have to seduce me first. grin
Re: Logo, Flier, & Banner Designs For Free! by PLENTYNAIR(m): 4:25pm On Nov 29, 2011
shocked Boda me ejo! Pls don't break my heart a 2nd time cry cry cry
Re: Logo, Flier, & Banner Designs For Free! by PasNet: 4:40pm On Nov 29, 2011
PLENTYNAIR:

shocked Boda me ejo! Pls don't break my heart a 2nd time cry cry cry
now you are beggin, u beta allow him to do my own 1st else he will not do ur own oooo
Re: Logo, Flier, & Banner Designs For Free! by PLENTYNAIR(m): 5:13pm On Nov 29, 2011
PasNet:

now you are beggin, u beta allow him to do my own 1st else he will not do your own oooo
Who dey talk? E bi like say cry dey hungry u. lipsrsealed
Re: Logo, Flier, & Banner Designs For Free! by ugo2u(m): 5:21pm On Nov 29, 2011
@plantenair, I asked for BB so u can review it and adjust to taste, cos if I paste am here na one time actionn lol! No adjustments from me. Anyway I will by God's grace work on it tonight by 7pm, care to remind me by then. And as for babe levels my ex ripped my heart out, hope no be u lol!
Re: Logo, Flier, & Banner Designs For Free! by PasNet: 5:34pm On Nov 29, 2011
PasNet:

now you are beggin, u beta allow him to do my own 1st else he will not do your own oooo
I no get kokoro 4 eye so why i go covet wetin u dey chop, na u cry dey hungry and u don dey cry sef i go only let you knw if i have some left.
@ugo space still dey?
Re: Logo, Flier, & Banner Designs For Free! by PLENTYNAIR(m): 10:58pm On Nov 29, 2011
@Ugo_2u

No probs. Just upload it. I trust ur handwork die.

BB has OS fault.
Re: Logo, Flier, & Banner Designs For Free! by lightheart(m): 12:15am On Nov 30, 2011
#WashingAndSetting! issokay,
Re: Logo, Flier, & Banner Designs For Free! by ugo2u(m): 9:48am On Nov 30, 2011
Light heart, u no wan help again, u allow dis my babe dey wash my head here. After this year I go close this thread.
Re: Logo, Flier, & Banner Designs For Free! by lightheart(m): 7:30pm On Nov 30, 2011
ugo_2u:

Light heart, u no wan help again, u allow dis my babe dey wash my head here. After this year I go close this thread.

u shuld b happy na, only her get d best shampoo in town!! grin grin grin grin grin grin
Re: Logo, Flier, & Banner Designs For Free! by ugo2u(m): 7:49pm On Nov 30, 2011
Na now I know ur hand work
Re: Logo, Flier, & Banner Designs For Free! by PLENTYNAIR(m): 8:06pm On Nov 30, 2011
Still Waiting
Re: Logo, Flier, & Banner Designs For Free! by ugo2u(m): 8:33pm On Nov 30, 2011
My luv no vex o, plenty work dey my head, I just dey reach house and am so tired tru tru. If u had added me for BB u for don disturb me to do am quick lol. Anywayy the truth is I haven't got the inspiration yet. Be patient ok. Hugz and kisses
Re: Logo, Flier, & Banner Designs For Free! by Aseye(m): 9:23am On Dec 01, 2011
na wa o, person dey use style they ask for BB pin, tot d logos were free, bro, i envy u ooo
Re: Logo, Flier, & Banner Designs For Free! by ugo2u(m): 9:31am On Dec 01, 2011
Unlike u wey post fake PIN, I go rinse ur mouth with bleach Aseye.
Re: Logo, Flier, & Banner Designs For Free! by PLENTYNAIR(m): 6:09pm On Dec 01, 2011
Hmmm,
Re: Logo, Flier, & Banner Designs For Free! by ugo2u(m): 6:24pm On Dec 01, 2011
Due to season rush in the printing industry I may not be able to take on any more requests. I'm sorry for any inconvienience. Thanks everyone
Re: Logo, Flier, & Banner Designs For Free! by ugo2u(m): 5:01pm On Dec 05, 2011
there you go my swthrt

Re: Logo, Flier, & Banner Designs For Free! by Charlzi: 8:13pm On Dec 05, 2011
get urs, 08188871177

(1) (2) (3) ... (15) (16) (17) (18) (19) (20) (21) ... (24) (Reply)

PROFESSIONAL LOGO & BRAND IDENTITY DESIGNS / Free Logo And Business Card Design For The First Ten People / Life Tree Carving Of Oba Of Benin By Ibukun Emmanuel (Photos)

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 23
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.