Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,148,906 members, 7,802,945 topics. Date: Saturday, 20 April 2024 at 04:43 AM

Igbo Man With Bussiness - Jokes Etc - Nairaland

Nairaland Forum / Entertainment / Jokes Etc / Igbo Man With Bussiness (2376 Views)

b / Man With A Very Big Cock / A Man With Class (2) (3) (4)

(1) (2) (Reply) (Go Down)

Igbo Man With Bussiness by bashydemy(m): 11:04am On Jan 20, 2011
IGBO TRADER WRITING WAEC. Ebuka told his Oga at the shop to pls wait at the gate and pick him up after his WAEC Commerce exam at the Commercial Secondary school where he was registered. He was given Commerce Exam question paper and the only question he could answer was question number 3 and it says:''Differentiate between a Warehouse and a Shop.''(20marks)After much thinking he smiled and wrote his answer:Warehouse is at Ojota while shop is at Alaba.Then he submitted his paper and went to meet his Oga at the gate.
Oga : Ebuka , how far?how e be?
Ebuka: E dey ‎​​S̶̲̥̅Ơ̴̴̴̴̴̴͡ simple Oga,
Question number three say make we differentiate between a warehouse. & a Shop.
Oga : Hen-hen, wetin U̶̲̥̅̊ come you write ?
Ebuka: Hmm, Ȋ̝̊̅ write say "warehouse dey 4 Ojota. &say ϑ shop dey 4 Alaba. Oga : ‎​​S̶̲̥̅Ơ̴̴̴̴̴̴͡ na ϑ only thing wey U̶̲̥̅̊ write be dat ?
Ebuka : Yes oga .
Oga : Chineke.!!! U̶̲̥̅̊ dey craze?common go back & put the phone numbers & ϑ complete address, stupid boy! Na ‎​​S̶̲̥̅Ơ̴̴̴̴̴̴͡
dem take dey get customers?, idiot!!!!​​L̃̾Õ☺Õ̾Ô=Dcheesy=))winkÕÔ☺ÔÕ̾L̃̾ ,
Re: Igbo Man With Bussiness by StudioCFR(m): 11:31am On Jan 20, 2011
Mr poster

U are sick sir.



No Ofience
Re: Igbo Man With Bussiness by bashydemy(m): 11:53am On Jan 20, 2011
Studio i no get tym for you and beside am not expecting any good comment from your likes
Re: Igbo Man With Bussiness by Coolabbie: 11:58am On Jan 20, 2011
Dont mind studio, its a nice joke. grin
Re: Igbo Man With Bussiness by StudioCFR(m): 12:16pm On Jan 20, 2011
Ok im tired of reading IBO jokes

Is nairaland the BBC NEWS for IBO people?
Re: Igbo Man With Bussiness by xynerise: 12:31pm On Jan 20, 2011
@op. No dey put this virus for here again. A new law states that uninterested post shall attract a ban to the mugu that posted it. grin
Re: Igbo Man With Bussiness by StudioCFR(m): 12:38pm On Jan 20, 2011
Word!
Re: Igbo Man With Bussiness by shakara4u(m): 12:50pm On Jan 20, 2011
GBAM!!!!!

grin grin grin grin grin grin grin grin grin
Re: Igbo Man With Bussiness by angelz(f): 12:50pm On Jan 20, 2011
d joke is ok, even if it didnt elicit laughter from me,
odas may see somtin to laugh about.
Re: Igbo Man With Bussiness by StudioCFR(m): 12:55pm On Jan 20, 2011
Like your head
Re: Igbo Man With Bussiness by angelz(f): 2:14pm On Jan 20, 2011
@ studio.
l trust u.
u will neva disapoint.
Re: Igbo Man With Bussiness by ElementG(m): 2:19pm On Jan 20, 2011
nice joke, poster, dont mind stud, he's just intimidated by the influence of ur sweet lyrictical jokes grin grin grin grin, no mind my grammar, na just one small disease i get, GRAMMARSTAPHOCOLOLISM, hehehe grin grin
Re: Igbo Man With Bussiness by bashydemy(m): 3:18pm On Jan 20, 2011
Coolabbie:

Dont mind studio, its a nice joke. grin
Abi jare i don know studio tey tey now no be today


Studio CFR:

Ok im tired of reading IBO jokes

Is nairaland the BBC NEWS for IBO people?

come studio na me say make IBO take you for mugu?

xynerise:

@op. No dey put this virus for here again. A new law states that uninterested post shall attract a ban to the mugu that posted it. grin
says by who?

shakara4u:

GBAM!!!!!

grin grin grin grin grin grin grin grin grin
woww you don reach office again today abi cos i know say na your office be the only place wey you dey get access to internet

angelz:

d joke is ok, even if it didnt elicit laughter from me,
odas may see somtin to laugh about.
Yes i understand you jare and since i can't pleased everyone and beside person wey never eat breakfast this kind time not to talk of wetin him go eat for dinner nothing you will say that will make that person luagh

Element G:

nice joke, poster, dont mind stud, he's just intimidated by the influence of your sweet lyrictical jokes grin grin grin grin, no mind my grammar, na just one small disease i get, GRAMMARSTAPHOCOLOLISM, hehehe grin grin
Thanks jare element how your side?
Re: Igbo Man With Bussiness by StudioCFR(m): 3:25pm On Jan 20, 2011
Lol


I See u Angels


Big joke
Mtchew.





My haters

If my name is always in your mouthz


Then im always on your mindz.






But seriously, all we see here year in year out is IBO jokes.
Big Deal!

When we go see Yoruba jokes?
Re: Igbo Man With Bussiness by shakara4u(m): 3:30pm On Jan 20, 2011
oboy e no mean say we no fit hail now,
how today?

woww you don reach office again today abi cos i know say na your office be the only place wey you dey get access to internet

men grow up oo, netsurfin/N: no b work ooo,
wey u tink say i go dey here 247, u tink say i b small boy?
Re: Igbo Man With Bussiness by StudioCFR(m): 3:36pm On Jan 20, 2011
Shakara i dey my brother

How far?
Na so so IBO joke we dey see

I wan see yoruba joke too


lol


Bashy
What do u have against the Ibo's

U dis osho free guy?
Re: Igbo Man With Bussiness by bashydemy(m): 3:56pm On Jan 20, 2011
shakara4u:


men grow up oo, netsurfin/N: no b work ooo,
wey u tink say i go dey here 247, u tink say i b small boy?
LOL see as he dey try defend himself be honest once and say i cannot afford one at home simple i never see any comment from you weekends you know why cos i dey monitor you
Re: Igbo Man With Bussiness by shakara4u(m): 4:03pm On Jan 20, 2011
how man go d stalk man,
if u dey informed,u for knw say modem na cheap tin to buy,
wen i had plenty tym waz ysin UGO, then later on starcommms and now Glo,
if u want will brk down how my weekends are for u, and have told u dnt do yahoo,dat u will xpect me to b online every free sec i get,

do this y at wrk n less busy(or wen am enjoyin it n feel like multi-taskin)

if u want no go get life,dey there d stalk man
LOL see as he dey try defend himself be honest once and say i cannot afford one at home simple i never see any comment from you weekends you know why cos i dey monitor you
Re: Igbo Man With Bussiness by bashydemy(m): 4:17pm On Jan 20, 2011
no dey use defend yourself up and down even studio get internet on his phone everywhere accept say you cannot afford one simple
Re: Igbo Man With Bussiness by shakara4u(m): 4:22pm On Jan 20, 2011
lol,
oboy i dun tire,free me
Re: Igbo Man With Bussiness by bashydemy(m): 4:37pm On Jan 20, 2011
good for you my naughty boy
Re: Igbo Man With Bussiness by shakara4u(m): 6:33pm On Jan 21, 2011
u no com work today?

abi ur subscription dun xpire?
Re: Igbo Man With Bussiness by yinkalink(f): 6:47pm On Jan 21, 2011
*grinning from ear to ear* i c my predictn is already cumin true!
Re: Igbo Man With Bussiness by shakara4u(m): 6:48pm On Jan 21, 2011
and wats dat, jst curious
Re: Igbo Man With Bussiness by yinkalink(f): 6:54pm On Jan 21, 2011
On his oda thread, i predicted gr8 jokes to cum 4rm him dis yr. Aw u dey?
Re: Igbo Man With Bussiness by BossTtdiamonds(m): 7:25pm On Jan 21, 2011
Bashy. . . Pls when you wanna make a post with your blackberry . . . alwayz use the backspace button. . . . Like I've learnt to do. . . you dig?. .

Nice joke anywayz. . . . . .
Re: Igbo Man With Bussiness by bashydemy(m): 8:11am On Jan 22, 2011
Shakara my new apprentice how are you today sorry busy all day yesterday so i hardly get on here how borry
@Boss ok no wahala
Re: Igbo Man With Bussiness by StudioCFR(m): 10:26am On Jan 22, 2011
your head don dey swell now cuz them don wyne u sey u dey Bb o


Mtchew
Re: Igbo Man With Bussiness by bashydemy(m): 12:40pm On Jan 22, 2011
LOL nop be say them say i dey use am oya kill yourself and beside u dont have to hate if u need one just tell me boy
Re: Igbo Man With Bussiness by shakara4u(m): 2:23pm On Jan 24, 2011
yeyeyeyeyeyeye, but u no say i no d wrk on sat nyt,

see hw u d condradict ursef bahh, how u dey still?
Re: Igbo Man With Bussiness by bashydemy(m): 2:51pm On Jan 24, 2011
you make sense so?
Re: Igbo Man With Bussiness by TeadroTec: 4:18pm On Jan 27, 2011
Teadro Info Tech, best known I.T school in Port Harcourt for its cutting-edge training where more of I.T practicals are emphasized in:
ORACLE, CISCO, MCITP, COMPTIA A+ and N+, MOS , IC3 , and much more IS AT IT AGAIN! ! !,
Offering 100 percent scholarship to meritorious students. ABSOLUTELY FREE…
NO gimmick, no registration fee, its totally free!!!
Teadro scholarship scheme is an annual scholarship program to empower the youths through ICT training and also to create opportunities for job placement.
Additional benefits include participants been enlisted on our consultant Database for job placement with any of the following: Telecom, Banks, ISPs, Oil and Gas and so on,
Remember, scholarship is based on merit, so come along with your writing materials for a 45 minutes test at Teadro InfoTech centre, 76 stadium road Port Harcourt or call 08036086061.
This is a rare opportunity where you can get yourself certified and grounded in I.T field at just no cost. Take advantage of this grand opportunity NOW!!!
Venue: 76 Stadium Road Port Harcourt
Date: 12th February 2011
Time: 9:00 am prompt!

(1) (2) (Reply)

I Vex Anytime When. . . / How People From Ekiti Drink Tea / Swaggz Never Die,where Is This Guy From?

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 26
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.