Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,148,889 members, 7,802,863 topics. Date: Friday, 19 April 2024 at 11:54 PM |
Nairaland Forum / Nairaland / General / Culture / Non-yoruba/ Igbo/ Hausa (916 Views)
Yoruba, Igbo And Acculturation (or Multiculture) / Nairaland Official Igbo, Hausa and Yoruba Dictionary / Wikipedia In Yoruba, Igbo, Hausa (2) (3) (4)
Non-yoruba/ Igbo/ Hausa by emofine(f): 3:45pm On May 16, 2011 |
This thread is dedicated to all other ethnic groups wey remain for Naija to have a discussion with each other without the interjection and infantile back and forth of the big 3 wey some dey come plant daily palava for hia , "Igbo this Yoruba that" abeg there are plenty threads dedicated to them already wey e neva end well so please una find road to your allotted compartments - I wan converse with different Nigerians I am fed up of being inundated with Igbo, Yoruba and Hausa topics abi wetin? Nigeria belong to only una before? try and understand for those of us who are eclipsed oya you other 247 ethnicities wey dey for Naija mek we tok nau |
Re: Non-yoruba/ Igbo/ Hausa by Afanna1: 4:11pm On May 16, 2011 |
Ijaw kwenu! |
Re: Non-yoruba/ Igbo/ Hausa by emofine(f): 11:32pm On May 16, 2011 |
wa doooo!! |
Re: Non-yoruba/ Igbo/ Hausa by InkedNerd(f): 2:43am On May 17, 2011 |
Eh ya, OP which ethnic group are you from? |
Re: Non-yoruba/ Igbo/ Hausa by emofine(f): 4:06am On May 17, 2011 |
Inked Nerd I tink say e be obvious by now chai surely I cannot be the only Non-Yoruba/Igbo/Hausa person floating here nau |
Re: Non-yoruba/ Igbo/ Hausa by InkedNerd(f): 5:22am On May 19, 2011 |
emofine: It wasn't obvious to me which is why I asked |
Re: Non-yoruba/ Igbo/ Hausa by iice(f): 5:56am On May 21, 2011 |
lol @ ranting |
(1) (Reply)
Funny African Proverbs / Nigerian Accent Ranked 6th In New CNN Poll-famous Tongues: King Sunny Ade, Omoto / Why We Need To Go Back To The Roots
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 7 |