Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,149,935 members, 7,806,711 topics. Date: Tuesday, 23 April 2024 at 09:30 PM

Naija Babes And Their Akpu Belle(pot Belly) - Romance - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / Romance / Naija Babes And Their Akpu Belle(pot Belly) (5148 Views)

Pot Belly Girls / Pot Belly vs. 6-pack Abs - Which Do Our Babes Prefer? [IMAGES] / Why Are Do All Naija Babes Have Stretch Marks On Their Behinds? (2) (3) (4)

(1) (2) (3) (Reply) (Go Down)

Naija Babes And Their Akpu Belle(pot Belly) by Nobody: 8:48pm On Sep 17, 2011
Una see as greed wan kill naija babes?.Anytime we naija bobos take them out na d whole food on earth na im dem dey order.dem think say na our head dem dey chop not knowin say na demselves dem dey do.Na a typical naija babe wen she dey with a bobo go order for ten plates of fried rice,a whole fried chicken or turkey,a bottle of expensive wine,six large cups of ice cream,two bottles of small stout,one goat head,two plates of akpu(igbo babes no dey take akpu dey joke oo!!) and pepper soup with beef and she go blow everythin at a sitting? and na d unfortunate bobo wey take am out go foot the bill and not to mention also the takeaway wey she go take.The end result come be akpu belle(pot belly).Nigerian babes in their greedy quest to finish our money go come dey overfeed themselves wen we take them out to mr biggs or KFC.Haba!! naija babes una too chop sef,Why una no fit take example from oyibo girls wey dey maintain their trim figure and flat tummies.When u take out a white girl to dinner they dont eat like gluttons.Just small salad for plate with fish and a small glass of red wine or water is enough for a white babe when u take her out.But when it comes to the case of a naija babe omo na different tory entirely grin grin grin
Re: Naija Babes And Their Akpu Belle(pot Belly) by MMM2(m): 8:51pm On Sep 17, 2011
oooooooooooooooooooooooooooooooooooooooooooooooooooooooooooooooooooooooooooooooooooo
Re: Naija Babes And Their Akpu Belle(pot Belly) by Nobody: 8:58pm On Sep 17, 2011
Face your fragile toothpick looking white girls, and leave your sister's alone! You are becoming a bore with your concocted, over inflated, over hyped, fallacious, misleading and sensational fanciful legends about Nigerian women! I keep wondering where you grew up, and the kind of girls you keep meeting! ***yawns*** undecided
Re: Naija Babes And Their Akpu Belle(pot Belly) by emofine(f): 9:06pm On Sep 17, 2011
LWKMD . . .this OP na die  grin

Lefulefu you mean una no sabi na selfless labour naija babe kon do for una?
naija babe wan extend dem cavity so dat your big head pikin go have plenty room wen dem be swimming inside pesin womb na . . . sha after the honeymoon/restaurant period don quench no be naija babe wey dey labour for kitchen come prepare food mek una chop . . .after una don hit 40 na you men wey neva carry one pikin for stomach na your own belle don resemble 30 months pregnancy sef. . .your shine shine don dey dull abi na dull dull bobo una don become grin tongue
Re: Naija Babes And Their Akpu Belle(pot Belly) by Idowuogbo(f): 9:20pm On Sep 17, 2011
Omgg poster u b proper wafferian , jeez i had to paste all ur nonsense on google to translate it to standard english

Dude i dont know d okrika gals u kip jaming o , blame ursef for taking dem to bukas on your first date
Re: Naija Babes And Their Akpu Belle(pot Belly) by emofine(f): 9:24pm On Sep 17, 2011
Idowuogbo:

Omgg poster u b proper wafferian

lol abi oh I dey gbadun him pijin wellu wellu and hin tory dey tickle my belle abi na my naija akpu belle  grin
Re: Naija Babes And Their Akpu Belle(pot Belly) by Idowuogbo(f): 9:26pm On Sep 17, 2011
^dey dia dey involve d guy yeye pikin , soon he will tell u say ur yansh b like sandpaper grin grin grin grin
Re: Naija Babes And Their Akpu Belle(pot Belly) by emofine(f): 9:30pm On Sep 17, 2011
sha he don yarn that kain for me sotey abi why he dey vex wen na oyinbo nyash I dey carry na grin grin grin
Re: Naija Babes And Their Akpu Belle(pot Belly) by ektbear: 9:32pm On Sep 17, 2011
naija girls are skinnier and in better shape on average than their counterparts abroad, I think?

At least this is what I see when I go.
Re: Naija Babes And Their Akpu Belle(pot Belly) by Nobody: 9:37pm On Sep 17, 2011
ekt_bear:

naija girls are skinnier and in better shape on average than their counterparts abroad, I think?

At least this is what I see when I go.
siddon there dey give dem hope grin grin
Re: Naija Babes And Their Akpu Belle(pot Belly) by tpia5: 9:39pm On Sep 17, 2011
where are you from, lefulefu.
Re: Naija Babes And Their Akpu Belle(pot Belly) by Nobody: 9:41pm On Sep 17, 2011
sexkillz:

Face your fragile toothpick looking white girls, and leave your sister's alone! You are becoming a bore with your concocted, over inflated, over hyped, fallacious, misleading and sensational fanciful legends about Nigerian women! I keep wondering where you grew up, and the kind of girls you keep meeting! ***yawns*** undecided
how faR my guy? grin
dat girl wey im yansh be like trailer don disvirgin u yet? grin
Re: Naija Babes And Their Akpu Belle(pot Belly) by Idowuogbo(f): 9:41pm On Sep 17, 2011
emofine:

sha he don yarn that kain for me sotey abi why he dey vex wen na oyinbo nyash I dey carry na grin grin grin
madam easy on me na, ur pijin don konk

hold on let me grab my waffi diko so i fit download and analyse ur display
Re: Naija Babes And Their Akpu Belle(pot Belly) by Nobody: 9:43pm On Sep 17, 2011
tpia@:

where are you from, lefulefu.
me i be proper edo man cheesy
Re: Naija Babes And Their Akpu Belle(pot Belly) by tpia5: 9:44pm On Sep 17, 2011
. . . . cheesy
Re: Naija Babes And Their Akpu Belle(pot Belly) by tellwisdom: 9:46pm On Sep 17, 2011
Thats one reason i dont take them out for lunch angry angry. Like one was asking me to meet her at MR BIGGS; I just off my fone sleep go #idiott angry angry

1 Like

Re: Naija Babes And Their Akpu Belle(pot Belly) by 677ano(m): 10:07pm On Sep 17, 2011
sad cry
Re: Naija Babes And Their Akpu Belle(pot Belly) by xamfort(m): 10:12pm On Sep 17, 2011
ah ah ah, sexkillz, ur quote is always diff, keep it up.
Re: Naija Babes And Their Akpu Belle(pot Belly) by claremont(m): 10:13pm On Sep 17, 2011
My ex Nigerian girlfriend had a normal belly when we first started going out. 1 year later after her massive consumption of ice-cream, burger, e.t.c., her belly and her weight doubled in size. That girl chop my money finish like there is no tomorrow, but I enjoy am for bedroom wella! grin
Re: Naija Babes And Their Akpu Belle(pot Belly) by Nobody: 10:22pm On Sep 17, 2011
Old shit
Re: Naija Babes And Their Akpu Belle(pot Belly) by Nobody: 10:37pm On Sep 17, 2011
^^abi
Re: Naija Babes And Their Akpu Belle(pot Belly) by Nobody: 10:41pm On Sep 17, 2011
Hey ma'am I have your live Brazilian hair. I have finally killed my Brazilian girlfriend just for u baby
Re: Naija Babes And Their Akpu Belle(pot Belly) by Nobody: 10:55pm On Sep 17, 2011
^*sighs* at last! wonder why it took you this long. Anyway, I need this info - colour, length and type (curly or straight)
Re: Naija Babes And Their Akpu Belle(pot Belly) by Idowuogbo(f): 10:59pm On Sep 17, 2011
bhusayorr did i hia u say size , curly or straight shocked shocked shocked shocked shocked

dont cry wen d guy barb hin below afro give u o, u go fear Deforestation grin grin grin grin grin
Re: Naija Babes And Their Akpu Belle(pot Belly) by Nobody: 11:02pm On Sep 17, 2011
^lmao! I'd is a clown! Make reality com defend hmself oo.

Ow v u been?
Re: Naija Babes And Their Akpu Belle(pot Belly) by Idowuogbo(f): 11:05pm On Sep 17, 2011
^hehehe me clown , infact i offer to sew on ur human hair wen reality decides to groom grin grin grin grin

madam i ayaf bin good o
Re: Naija Babes And Their Akpu Belle(pot Belly) by Nobody: 11:09pm On Sep 17, 2011
Color black, length 24" very curly. I was taking my time killing her silently.
Re: Naija Babes And Their Akpu Belle(pot Belly) by Nobody: 11:12pm On Sep 17, 2011
^^perfect! You are indeed a Reality, so ows the delivery gon be?
Re: Naija Babes And Their Akpu Belle(pot Belly) by Nobody: 11:14pm On Sep 17, 2011
Pick only.
Re: Naija Babes And Their Akpu Belle(pot Belly) by Idowuogbo(f): 11:15pm On Sep 17, 2011
bhusayor:

^^perfect! You are indeed a Reality, so ows the delivery gon be?
Delivery ke , Nne i warned u oo grin
Re: Naija Babes And Their Akpu Belle(pot Belly) by Nobody: 11:15pm On Sep 17, 2011
Ya personal pick up only.
Re: Naija Babes And Their Akpu Belle(pot Belly) by Nobody: 11:17pm On Sep 17, 2011
Ow about sending ID over?

(1) (2) (3) (Reply)

Who Would Marry Me (pix) / Do Not Open! But If You Insist In Opening, Tell Us The 2 Things You Saw In D Pix / She The Baddest Bìtch On Nairaland...pictures

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 25
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.