Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,143,199 members, 7,780,342 topics. Date: Thursday, 28 March 2024 at 12:50 PM

Can U Marry A Naija Babe Wey No Sabi Cook And Wey No Sabi Bedroom Wrestling? - Romance - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / Romance / Can U Marry A Naija Babe Wey No Sabi Cook And Wey No Sabi Bedroom Wrestling? (1417 Views)

Naija Babes No Sabi Kiss / Things Dat Ur Naija Babe Go Tell U Wey No Be True / For We Wey No Get Val: (2) (3) (4)

(1) (Reply) (Go Down)

Can U Marry A Naija Babe Wey No Sabi Cook And Wey No Sabi Bedroom Wrestling? by Nobody: 6:39pm On Nov 19, 2011
Ehn as a guy u go gree marry a naija babe wey no sabi cook,no sabi clean house and no sabi bedroom wrestling(s3x) but at the same time na very strong christian.So can u? cool
Re: Can U Marry A Naija Babe Wey No Sabi Cook And Wey No Sabi Bedroom Wrestling? by iyatrustee(f): 6:42pm On Nov 19, 2011
Those are tins u can teach her if u re patient and she is willing to learn. So why not?
Re: Can U Marry A Naija Babe Wey No Sabi Cook And Wey No Sabi Bedroom Wrestling? by Nobody: 6:45pm On Nov 19, 2011
iyatrustiee u be woman ooooo let the guys answer this question grin
as for me tufia!!
i cant imagine myself marrying a woman wey dull for wrestling because i cant live a day witout s3x ooo grin
Re: Can U Marry A Naija Babe Wey No Sabi Cook And Wey No Sabi Bedroom Wrestling? by seedord247(m): 6:48pm On Nov 19, 2011
lefulefu:

iyatrustiee u be woman ooooo let the guys answer this question grin
as for me tufia!!
i cant imagine myself marrying a woman wey dull for wrestling because i cant live a day witout s3x ooo grin

Oh My Gosh . .  . . human wey be like dog Dey
Re: Can U Marry A Naija Babe Wey No Sabi Cook And Wey No Sabi Bedroom Wrestling? by iyatrustee(f): 6:52pm On Nov 19, 2011
So lefu Can't go a day without sex? After u go open dat ur yeye mouth say naija babe breast no dey like oyinbo own wen na u don take over fcking slack her. angry angry
Re: Can U Marry A Naija Babe Wey No Sabi Cook And Wey No Sabi Bedroom Wrestling? by Nobody: 6:54pm On Nov 19, 2011
sealord u suppose know say s3x na d best excercise grin
Re: Can U Marry A Naija Babe Wey No Sabi Cook And Wey No Sabi Bedroom Wrestling? by seedord247(m): 7:01pm On Nov 19, 2011
lefulefu:

sealord u suppose know say s3x na d best excercise grin

Yes . . . according to my Biology and my psychology teacher . . . they said the more you have sex . . the better chance of you living long.

So brrooo lefu . . i will advice you to increase it from 3 to 10 per day. . .so that you can leave long like moses in the Bible. grin grin grin
Re: Can U Marry A Naija Babe Wey No Sabi Cook And Wey No Sabi Bedroom Wrestling? by Nobody: 9:43pm On Nov 19, 2011
seedord247:

Yes . . . according to my Biology and my psychology teacher . . . they said the more you Be Intimate . . the better chance of you living long.

So brrooo lefu . . i will advice you to increase it from 3 to 10 per day. . .so that you can leave long like moses in the Bible. grin grin grin
na true word u nack so grin
Re: Can U Marry A Naija Babe Wey No Sabi Cook And Wey No Sabi Bedroom Wrestling? by Nobody: 9:46pm On Nov 19, 2011
iyatrustee:

So lefu Can't go a day without sex? After u go open dat your yeye mouth say naija babe bosom no dey like oyinbo own wen na u don take over fcking slack her. angry angry
na becus una dey starve una husband or boyfriend wit sex na im make dem dey go outside dey look for punny.my oyibo babe dey give me s3x chop belleful so hence i need to go outside and her thing still dey tight as ever wink
Re: Can U Marry A Naija Babe Wey No Sabi Cook And Wey No Sabi Bedroom Wrestling? by Nobody: 10:13pm On Nov 19, 2011
cant cook i Teach cant f[i]u[/i]ck, angry i cant imagine explaining that, long process undecided
Re: Can U Marry A Naija Babe Wey No Sabi Cook And Wey No Sabi Bedroom Wrestling? by VideoBills(m): 9:47am On Jan 28, 2012
lefulefu:

Ehn as a guy u go gree marry a naija babe wey no sabi cook,no sabi clean house and no sabi bedroom wrestling(s3x) but at the same time na very strong christian.So can u? cool

She don fail be that. Zero over 10.
Re: Can U Marry A Naija Babe Wey No Sabi Cook And Wey No Sabi Bedroom Wrestling? by Wbong: 6:35pm On Jan 28, 2012
never!!

(1) (Reply)

Matrimonial Bed / Health Benefits Of Se.x / Suppressing Depression And Disappointments: Is It Bad?

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 23
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.