Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,143,235 members, 7,780,447 topics. Date: Thursday, 28 March 2024 at 02:32 PM

Comandclem Registered Patentees Assembly - Nairaland / General (68) - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / Comandclem Registered Patentees Assembly (212877 Views)

Comandclem Patentee Assembly / Lagos State House Of Assembly Passes Tenancy Law / Comandclem Patentees Assembly (2) (3) (4)

(1) (2) (3) ... (65) (66) (67) (68) (69) (70) (71) ... (78) (Reply) (Go Down)

Re: Comandclem Registered Patentees Assembly by nnamdij(m): 6:37am On Dec 13, 2013
pls sir yusuf akure what's TB Joshua's prophecy concerning our dear company ccnl come October 2014........? any hint.
Re: Comandclem Registered Patentees Assembly by oyexxxx(m): 7:33am On Dec 17, 2013
who has any info concerning Pastor T. B. Joshua statement concerning Comandclem Nigeria Limited.

Thanks
Re: Comandclem Registered Patentees Assembly by rilwanoba(f): 4:22pm On Dec 20, 2013
chai! wind been don blow see foul yansh. wetin my ear dey hear so. kingy don sack Yusuf Akure.. una no fit get information again. una don spoil case after una don swindle public pipo finish. una con dey run. kingy and dem theif managers don chop una money finish. una no go hear anythin from dem again. na run dem dey run now because say EFCC don dey weep dem ass.

wetin una reporter do una? why una sack am? wetin Yusuf Akure take do una?

Chai! God dey o. pipo make una shine una eyes o.
Re: Comandclem Registered Patentees Assembly by rilwanoba(f): 4:32pm On Dec 20, 2013
abi shey na true? dem talk say kingy don sell patent give mobil. say him don go collect 1 billion from Mobil. shey na why him dey run be that? na why him sack yusuf Akure make anybody no sabi. wetin happen for d meeting wey kingy get with dem mobil this month.

pipo make una find the true tory o. shey na EFCC kingy dey run for abi him dey carry d money wey Mobil don pay am run. Kingy and him thief thief boy. the Juju man ajamu dem don follow withraw case for court. dem dey carry d money run.
Re: Comandclem Registered Patentees Assembly by umehemeka: 9:28am On Dec 21, 2013
The recent developments in Comandclem is a vindication to what I had repeteadly said here that the management of Comandclem is at the verge of collapsing. The ealier the patentees wake up to these realities the better or we get set to forfeit whatever stake or investment we have with Comandclem do not be deceived with this supreme court stories. There is a lot of wrong information going on which I was also a victim of. Supreme court only set May 5: not to commence hearing on the case between CCNL and Mobile, but to consider the file by comandclem on acceralated hearing. Do not be deceived no acceralated hearing has been granted yet so the end is not on sight.
Re: Comandclem Registered Patentees Assembly by papaajasco(m): 12:39pm On Dec 21, 2013
rilwanoba: abi shey na true? dem talk say kingy don sell patent give mobil. say him don go collect 1 billion from Mobil. shey na why him dey run be that? na why him sack yusuf Akure make anybody no sabi. wetin happen for d meeting wey kingy get with dem mobil this month.

pipo make una find the true tory o. shey na EFCC kingy dey run for abi him dey carry d money wey Mobil don pay am run. Kingy and him thief thief boy. the Juju man ajamu dem don follow withraw case for court. dem dey carry d money run.
umehemeka: The recent developments in Comandclem is a vindication to what I had repeteadly said here that the management of Comandclem is at the verge of collapsing. The ealier the patentees wake up to these realities the better or we get set to forfeit whatever stake or investment we have with Comandclem do not be deceived with this supreme court stories. There is a lot of wrong information going on which I was also a victim of. Supreme court only set May 5: not to commence hearing on the case between CCNL and Mobile, but to consider the file by comandclem on acceralated hearing. Do not be deceived no acceralated hearing has been granted yet so the end is not on sight.

RILWANOBA,umehemeka,
The king laughs, STAY IN DARKNESS!!!
Re: Comandclem Registered Patentees Assembly by Femolacaster(m): 5:16pm On Dec 21, 2013
papaajasco:

RILWANOBA,umehemeka,
The king laughs, STAY IN DARKNESS!!!
Prince Ajamu, update us now! Is it true that the king has sacked Yusuf Akure?
Re: Comandclem Registered Patentees Assembly by john1982: 5:50pm On Dec 21, 2013
papaajasco, please up date us, are u people extorting us of our money or what, i was even told that i have to pay #1000.00 for collecting my multipurpose ID card after i av paid for the id card o, i paid for supreme court suppport levels o. ki lo n sele? what is happening now? tell us the truth instead of lieing
Re: Comandclem Registered Patentees Assembly by Nobody: 7:30pm On Dec 21, 2013
john1982: papaajasco, please up date us, are u people extorting us of our money or what, i was even told that i have to pay #1000.00 for collecting my multipurpose ID card after i av paid for the id card o, i paid for supreme court suppport levels o. ki lo n sele? what is happening now? tell us the truth instead of lieing

Am solidly in support of this. What is the latest? Update pls.
Re: Comandclem Registered Patentees Assembly by rilwanoba(f): 7:20am On Dec 23, 2013
papa ajaso abi wetin be your yeye name. you be joke yeye man na him make you dey laugh yeye lafter. you no tell pipo wetin kingy carry the money him collect from mobil take do. you no tell pipo why una yusuf akure no dey; talk for here. that money wey una dey carry run go kill una.

ajamu ajamu ajamu thunder go fire ur belle.. kingy kingy kingy make you tell us why you dey carry the money run. you no tell pipo say you don comot case for court. you don dey plan to run comot naija abi....

I swear all una patentees na mugu. all d pipo wey register no get database.. make una forget say una go collect kobo from this yeye company. na use and dump dem dey do.
dem talk say na only pipo wey register for id card dey company database. na wa oo
Re: Comandclem Registered Patentees Assembly by rilwanoba(f): 7:38am On Dec 23, 2013
papaajasco na ajamu and god go punish am. na him spoil ccnl. Kingy kingy kingy... how many times I halla your name. wich kind kingy you be self. na your mama name you king because I sabi your village king wella. kingy kingy kingy how many times I halla your name... your wife dem get 40 million each for account... na wa for you oooo. na wetin you dey carry pipo money do. kingy I bow for you oo. na pipo wey dey carry money put for your company be the mugu.
small time that international 419 go come dey halla say king dey hungry say him need 50 million to chop and run case. wetin him dey chop? na gold be him food? the 40 million naira wey him 4 wifes get for account no reach to chop.. as wind bin dey blow foul yansh dey open
Re: Comandclem Registered Patentees Assembly by Banjo24: 7:40am On Dec 23, 2013
No comment.
Re: Comandclem Registered Patentees Assembly by Femolacaster(m): 7:45am On Dec 23, 2013
Banjo24: No comment.
Mr Banjo! Ki l'o n sele now? Update us .
Re: Comandclem Registered Patentees Assembly by rilwanoba(f): 7:49am On Dec 23, 2013
comandclem make una no worry EFCC don settle d matter finish. kingy and dem theif thief managers no go see 1 kobo spend for d money. I pity una wey put heavy money for the company. na only pipo wey EFCC see for database go collect dem money. patentee mugus make una make sure say una name dey that id card database..... and make una no pay any yeye 1k join. I tire for this company. theif theif pipo.

kingy kingy kingy... wetin una marketing manager do una. una dey keep pipo for darkness abi. make dem no sabi una plan to run with d money wey mobil pay una. na wa for una o
Re: Comandclem Registered Patentees Assembly by Nobody: 8:00am On Dec 23, 2013
What is happening? Somebody tell me something pls. I need to know my stand on this. I have invested/i have people who've invested hugely on this ccnl scheme. What's happening?
Re: Comandclem Registered Patentees Assembly by rilwanoba(f): 8:01am On Dec 23, 2013
if una no sabi make I yarn una. kingy don sell 90% of the patent give person before... him still don collect money from mobil again. I shake head for una mugu patentees. una don put money for fire. if na lie I dey talk why dem dey silent. if dem born their papa well make dem come deny am. kingy wifes account no dey lie naa. abi account dey lie. if dem no go come send message dey beg. I go post him wifes account make pipo wey sabi accountant for bank go check balance. thief theif pipo.

monkey dey suffer work and baboon dey collect him salary. d money go hook una for throat
Re: Comandclem Registered Patentees Assembly by missuzoma: 8:08am On Dec 23, 2013
the day is at hand when all of you will have to apologise to me, saibuhari,arena and all the good Nigerians that worked hard to warn you all despite insults. I am of the view that you all came under a powerful spell. It is also a wonder that you all looked at the court document and never saw that you were not granted accelerated hearing yet. Off to get my Christmas chicken. Go and get busy folks and shine your eyes next time.
Re: Comandclem Registered Patentees Assembly by Nobody: 9:12am On Dec 23, 2013
missuzoma: the day is at hand when all of you will have to apologise to me, saibuhari, arena and all the good Nigerians that worked hard to warn you all despite insults. I am of the view that you all came
under a powerful spell. It is also a wonder that you all looked at the
court document and never saw that you were not granted accelerated hearing yet. Off to get my Christmas chicken. Go and get busy folks and shine your eyes next time.

But u didnt say anything at d end o.
Re: Comandclem Registered Patentees Assembly by umehemeka: 11:12am On Dec 23, 2013
Banjo24: No comment.
@Bajo, you said no comment an't you one of the marketing manager of Comandclem? This comandclem managers are more dubious and corrupt than Nigeria politicians. Yusuf has become a political analyst hoping to attract a politician to employ him so that he can continue his fabrications. Postirity will judge all of you.
Re: Comandclem Registered Patentees Assembly by umehemeka: 11:20am On Dec 23, 2013
Banjo24: No comment.
This Banjo is a Comedian!
Re: Comandclem Registered Patentees Assembly by Nobody: 11:59am On Dec 23, 2013
umehemeka: @Bajo, you said no comment an't you one of the
marketing manager of Comandclem? This comandclem managers are more
dubious and corrupt than Nigeria politicians. Yusuf has become a
political analyst hoping to attract a politician to employ him so that
he can continue his fabrications. Postirity will judge all of you.

Umeh, what have u really heard? Papaajasco, banjo, can u guys say something pls?
Re: Comandclem Registered Patentees Assembly by missuzoma: 6:34pm On Dec 23, 2013
what is there to say again? we tried our best but were branded mobil paid agents. we pointed out that forgeries were being posted but we were shouted down. saibuhari was threatened and offered bribes to keep quiet, lagerwhenindoubt was also threatened; i can't recall how many times i was called a love peddler here. you guys chose what to believe even when it was glaring that you were being lied to. you chose to verbally abuse and deride us simply because some crooks told you we were working for mobil. I am tempted to laugh out loud at you all right now but what i feel is disgust.

how can true nigerians keep dropping money with a fellow nigerian without asking for accounts year after year? you called him a saint and the only patriotic nigerian and meanwhile the man and his many wives were having a good time with your cash. greed is bad, truth is bitter, you all were blind and greedy. it took wisdom and years of experience in stealth operations to confuse you such that you couldnt fathom out my true identity all along. some mistook me for a frustrated old spinster and even una papa omokemesi claimed i am a man, that served my purpose and protected my identity as i tried to stop more nigerians from losing money.

the supreme court case was a sham to make you people shell out more money or for mobil to settle just baba. there never was a real case. kiss your cash bye and next time be wise and don't always believe those who claim someone else is your enemy. NOW I DEMAND APOLOGIES FROM ALL OF YOU.

2 Likes

Re: Comandclem Registered Patentees Assembly by mintyx(m): 6:05am On Dec 24, 2013
Who is to be believed anymore
Re: Comandclem Registered Patentees Assembly by mintyx(m): 6:32am On Dec 24, 2013
@Missuzoma, appologies

Inasmuch as i do take all written here with a pinch of salt, i still do take ur contributions here with a pinch of salt too.

I insulted you severally on this forum cos i still wonder why we cant make any meaningful contributions without insulting people.

Even though you are now acting like an Angel...it was quite ugly watching you and your gang rain insults on an Old man(omokemsi) who clearly stated here he is a patentee as well and opened this thread just for info purposes and was civil in the chit chat with you guys despite your insults!

The insults you got in return is just a tiny bit of Karma and you just have to look for a way to deal with it...

Meanwhile is who is to trust here
Re: Comandclem Registered Patentees Assembly by missuzoma: 6:52am On Dec 24, 2013
@mintyx. I have a very thick skin and insults don't get to me. sorry you don't know me well, I am an old fighter. Now you know who has been lying and who tried to help. omokemesi is not an innocent old man. he is a first rate crook and only ran when his identity was revealed. check ccnl activities well on nairaland and you will see how much disinformation he dished out.

anyway I don't care about you all; your cases were hopeless. I was only after nigerians who were contemplating throwing in their money. You all were so greedy that you believed barefaced lies. I am convinced that even a five-year will not swallow most of what you believed. no pity for all of you now, it was impossible not to feel disgust at old people acting like morons. Saint uwemedimoh will soon build Eldorado and hand over to all of you. Tufiakwa, may our ancestors forbid such stupidity as you guys showed. why am i even here wasting megabytes? off to do more Christmas stuff like frying my chicken.

1 Like

Re: Comandclem Registered Patentees Assembly by Nobody: 7:11am On Dec 24, 2013
papaajasco:

RILWANOBA,umehemeka,
The king laughs, STAY IN DARKNESS!!!

Excuse me papaajasco, the above is not only what you can say. You are one of the admin. officers in comandclem, it would therefore be bad if you begin to hoard info at this crucial moment for the sake of what is happening in ccnl now. I hopeyou guys are not trying to be smart in any form cos this is where blood shed will come in. Am just telling you this openly cos not when we certainly starved myself and paid money to ccnl in pursuit of the case, and all of the sudden, you think you can outsmart us who fasted and prayed and paid money for the betterment of the case. I just told you, there'll be blood spill if clarification is not done on this case as fast as possible. MARK MY WORDS!!!
Re: Comandclem Registered Patentees Assembly by Nobody: 7:17am On Dec 24, 2013
missuzoma: @mintyx. I have a very thick skin and insults don't
get to me. sorry you don't know me well, I am an old fighter. Now you know who has been lying and who tried to help. omokemesi is not an innocent old man. he is a first rate crook and only ran when his identity was revealed. check ccnl activities well on nairaland and you will see how much disinformation he dished out.

anyway I don't care about you all; your cases were hopeless. I was only after nigerians who were contemplating throwing in their money. You all were so greedy that you believed barefaced lies. I am convinced that even a five-year will not swallow most of what you believed. no pity for all of you now, it was impossible not to feel disgust at old people acting like morons. Saint uwemedimoh will soon build Eldorado and hand
over to all of you. Tufiakwa, may our ancestors forbid such stupidity as you guys showed. why am i even here wasting megabytes? off to do more Christmas stuff like frying my chicken.

If u cant keep us posted wit valid info. pls dont bother ranting all over the thread pls. Thanks
Re: Comandclem Registered Patentees Assembly by mintyx(m): 7:23am On Dec 24, 2013
@Misuzoma, i dont need your pity anyways. Somany folks here told you and your allies that they read terms and conditions before joining and i did too.

So whatever happns wont be new to folks who are into investing. But one thing remains clear, at least comandclem and d court cases were REAL. If the management later manipulated things to suit thier greed later then posteristy will judge them. Thats all.

And finally the only person i trust hundred percent is God. If CCNL is window dressing, then i dont trust you too

2 Likes

Re: Comandclem Registered Patentees Assembly by missuzoma: 7:28am On Dec 24, 2013
@RedBenson. do i look like yusuf akure or banjo? this is a free world; i can rant anywhere and pls take out your frustration on those who stole your money. update you indeed! so now you want to hear the truth? ccnl has folded up and that has been in process for months; you were warned here.

1 Like

Re: Comandclem Registered Patentees Assembly by rilwanoba(f): 11:22am On Dec 24, 2013
chai. ccnl be confirm company. infact na good investment but na d kingy spoil am. him no spend kobo on top case, him refuse to get SAN because him no won pay them legal fees wey no pass 5 million. but him sabi spend 50 million to buy fleet of cars. him sabi give all him wifes 40 million. him sabi build mansion and estate for him village. him sabi buy limosine. him sabi buy rolls royce. why him never turn the company to PLC? na because him and him theif theif pipo dey swindle public. Na god go punish am. d blood of pipo wey don die for high blood pressurw go kill am. u betta vormit d money now before thunder kill you. monkey dey work baboon dey swindle am.

how una think say him go pay all una money since 2005? when him don sell 90% give one person. make him provide acount statement make we see where all d money dey go. if na judge or lawyer dey chop d money or him plenty wifes or him juju man we go sabi.

shoo I bow for you o. u come sack dem pipo wey dey report news make truth no comot. ogun go kill you. sango go suck una blood except if una inocentt. yeye pipo
Re: Comandclem Registered Patentees Assembly by Nobody: 11:31am On Dec 24, 2013
missuzoma: @RedBenson. do i look like yusuf akure or banjo? this is a free world; i can rant anywhere and pls take out your frustration
on those who stole your money. update you indeed! so now you want to hear the truth? ccnl has folded up and that has been in process for months; you were warned here.

Be logical in ur comments. The fact that most ccnl offices are folding up due to rent issues doesnt mean ccnl is no longer existed unless you tell me they are folding up cos they wanna play smart on us due to some hidden issues pertaining to thier selfish gains. #Peace
Re: Comandclem Registered Patentees Assembly by Fireaxe: 12:46pm On Dec 24, 2013
Fellow patentees, before we join the mönkey of RilwanOba (who sounded like a wounded ccnl's insider) to feed on grasses, let us ask him as he qouted how much king has collected from mobil, 90% rigth sold to others, to pls tell us the amount cheviron and 21 others have paid to the king. Patentees are to recal that it was this same rilwanoba promisng to publish the accounts of king's four wives had one time made an empty promise of publishing the pix of big house he alleged prince ajamu to have built with patentees' money but pix yet to be ready. On the other hand, fake or origial, each time yusuf akure is reporting here, there is often pix to that effect. But rilwamoba has never supported his allegation with just a visual prove. Taking it or not,he (rilwanoba) is indeed a former insider but wounded. Lo! May 5th, 2014, is just like other days(e.g. 29th Jan & 8th April all in 2013),dear patentees wait for this date before doing anything harsh. Thanks

(1) (2) (3) ... (65) (66) (67) (68) (69) (70) (71) ... (78) (Reply)

Rebranded: Sex Olympics in London / What Does Your Birth Month Mean? / Dem Somali Girls!

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 71
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.