Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,150,282 members, 7,807,947 topics. Date: Wednesday, 24 April 2024 at 11:31 PM

Naija Babes Una Go Gree Date A Very Handsome 69 Yr Old Man Wey Broke? - Romance - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / Romance / Naija Babes Una Go Gree Date A Very Handsome 69 Yr Old Man Wey Broke? (1053 Views)

I Just Met A Very Handsome And Intelligent Nairalander / When You Are Trying To Get Your Babe In The Mood But She No Gree / Ladies Can You Date A Very Handsome Broke Boy? (2) (3) (4)

(1) (Reply) (Go Down)

Naija Babes Una Go Gree Date A Very Handsome 69 Yr Old Man Wey Broke? by Nobody: 4:42pm On Jan 05, 2012
Naija babes make una tell me the truth ooooo.imagine a very handsome 69 yr old man wey be bricklayer and wey no get money but he get six packs with huge muscles and he come ask u for ur hand in marriage u go gree?.i dey ask because my former landlord elder brother fit the discription and he dey look for any young babe wey go gree date am.slimyam and goldie goldie make una take note ooooo grin grin grin
Re: Naija Babes Una Go Gree Date A Very Handsome 69 Yr Old Man Wey Broke? by MrCork17: 4:49pm On Jan 05, 2012
they date anything. they aint even white angry
Re: Naija Babes Una Go Gree Date A Very Handsome 69 Yr Old Man Wey Broke? by Mynd44: 8:06pm On Jan 05, 2012
Lemme get outta here before the fireworks start
Re: Naija Babes Una Go Gree Date A Very Handsome 69 Yr Old Man Wey Broke? by Goldieluks: 8:51pm On Jan 05, 2012
Tell your landlord brother say him time don expire,make him marry you Lefulefu or simply remain single, Kapish!
Re: Naija Babes Una Go Gree Date A Very Handsome 69 Yr Old Man Wey Broke? by tellwisdom: 9:06pm On Jan 05, 2012
Last chance naw angry angry
Re: Naija Babes Una Go Gree Date A Very Handsome 69 Yr Old Man Wey Broke? by Nobody: 9:10pm On Jan 05, 2012
Goldieluks:

Tell your landlord brother say him time don expire,make him marry you Lefulefu or simply remain single, Kapish!
but if the old pally get money na new chassis he go be abi? grin
Re: Naija Babes Una Go Gree Date A Very Handsome 69 Yr Old Man Wey Broke? by Chimezie198(m): 9:13pm On Jan 05, 2012
Laugh out loud @slimyAM
Laugh my arse out @Goldie
Re: Naija Babes Una Go Gree Date A Very Handsome 69 Yr Old Man Wey Broke? by Idowuogbo(f): 10:15pm On Jan 05, 2012
Guy love thy neighbour as thyself na,can't he share ur oyinbo galfriend with u,make una jus write dates inside diary so you don't miss 3somessss heddddot.
Re: Naija Babes Una Go Gree Date A Very Handsome 69 Yr Old Man Wey Broke? by Nobody: 12:19am On Jan 06, 2012
Idowuogbo na proper igbira girl grin grin grin grin grin grin
Re: Naija Babes Una Go Gree Date A Very Handsome 69 Yr Old Man Wey Broke? by Idowuogbo(f): 12:27am On Jan 06, 2012
^Dat 1 dey I no deny wink grin grin grin
Re: Naija Babes Una Go Gree Date A Very Handsome 69 Yr Old Man Wey Broke? by Mynd44: 8:13am On Jan 06, 2012
hmmm

(1) (Reply)

. / Ladies Can You Marry A Gay For Love? / TRUE CONFESSION: She Doesn't Know Who The Father Of Her Baby Is.

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 9
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.