Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,150,282 members, 7,807,947 topics. Date: Wednesday, 24 April 2024 at 11:35 PM

Na Oyibo Babes Sabi K!ss Pass Naija Babes - Romance - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / Romance / Na Oyibo Babes Sabi K!ss Pass Naija Babes (6698 Views)

Some Girls Sabi Use Their Toto Clip Person Prick / An Example Of The Way Naija Babes Act Nowadays / Why Are Do All Naija Babes Have Stretch Marks On Their Behinds? (2) (3) (4)

(1) (2) (Reply) (Go Down)

Na Oyibo Babes Sabi K!ss Pass Naija Babes by Nobody: 2:40pm On Jan 15, 2012
Yes oooo na oyibo babes sabi kiss pass.omo wen oyibo babe chop ur mouth na heaven u go jus dey.dem no be like naija babes wey dey bite all ur lips with their sharp teeth all in the name of kissing.even at dat some naija babes wen dem wan start to dey kiss dem go jus start to dey sqeeeze all their face.abeg oyibo babes na dem get gold medal for kissing jor cheesy
Re: Na Oyibo Babes Sabi K!ss Pass Naija Babes by Beync(f): 2:45pm On Jan 15, 2012
Kolomental
Re: Na Oyibo Babes Sabi K!ss Pass Naija Babes by Goldieluks: 2:46pm On Jan 15, 2012
They don't even have plump lips. Mtchewwww Rubbish!!!!!!!!!!!!!!!
Re: Na Oyibo Babes Sabi K!ss Pass Naija Babes by Mynd44: 2:50pm On Jan 15, 2012
Goldie how kissable are your lips?
Re: Na Oyibo Babes Sabi K!ss Pass Naija Babes by Goldieluks: 2:57pm On Jan 15, 2012
Very kissable. Am a pro when it comes to kissing(I believe so many Nigerian girls are),so I don't know where lefu got his infamous conclusion from.
Re: Na Oyibo Babes Sabi K!ss Pass Naija Babes by Nobody: 3:01pm On Jan 15, 2012
black woman with paper thin lips grin grin grin grin grin
and dem dey say na oyibo girls get thin lips grin

Re: Na Oyibo Babes Sabi K!ss Pass Naija Babes by cynthiafred67(f): 3:04pm On Jan 15, 2012
Mtcheeeeew *spits*
Re: Na Oyibo Babes Sabi K!ss Pass Naija Babes by Mynd44: 3:09pm On Jan 15, 2012
Goldieluks:

Very kissable. Am a pro when it comes to kissing(I believe so many Nigerian girls are),so I don't know where lefu got his infamous conclusion from.
I don't believe you. Lets kiss so as to be sure
Re: Na Oyibo Babes Sabi K!ss Pass Naija Babes by Goldieluks: 3:16pm On Jan 15, 2012
Mynd_44:

I don't believe you. Lets kiss so as to be sure
kiss kiss tongue
Re: Na Oyibo Babes Sabi K!ss Pass Naija Babes by emofine2(f): 3:24pm On Jan 15, 2012
Goldieluks:

They don't even have plump lips. Mtchewwww Rubbish!!!!!!!!!!!!!!!

I remember once watching a mini programme about a real life couple. The man was Caribbean and the woman was English. The woman was a little insecure about her lips because as she was ageing her lips were getting thinner. So she had collagen injected in her lips. Her husband on the other hand had huge lips so when they kissed he didn't even notice she had her lips re-sculpted grin embarassed.
Re: Na Oyibo Babes Sabi K!ss Pass Naija Babes by Nobody: 3:43pm On Jan 15, 2012
omo i bet say u wan chop dis kissable lips cheesy
tank god for oyibo babes jor cheesy

Re: Na Oyibo Babes Sabi K!ss Pass Naija Babes by Goldieluks: 3:49pm On Jan 15, 2012
lefulefu:

omo i bet say u wan chop dis kissable lips cheesy
tank god for oyibo babes jor cheesy






That's a botox enlarge lips toad brain!
Re: Na Oyibo Babes Sabi K!ss Pass Naija Babes by eghost247(m): 3:54pm On Jan 15, 2012
like this?

Re: Na Oyibo Babes Sabi K!ss Pass Naija Babes by Nobody: 3:55pm On Jan 15, 2012
Goldieluks:

Very kissable. Am a pro when it comes to kissing(I believe so many Nigerian girls are),so I don't know where lefu got his infamous conclusion from.
pro ke? shocked
oya let me sample make i really make sure say u sabi kiss grin
Re: Na Oyibo Babes Sabi K!ss Pass Naija Babes by Nobody: 3:57pm On Jan 15, 2012
eghost247:

like this?
omo why the babe serious her face nah? grin
Re: Na Oyibo Babes Sabi K!ss Pass Naija Babes by gendebs(m): 3:59pm On Jan 15, 2012
lefu u re always against naija babes. Is ur mother and sis nt Nigerian. Abeg stop disrespectin our pride for goodness sake
Re: Na Oyibo Babes Sabi K!ss Pass Naija Babes by Goldieluks: 4:04pm On Jan 15, 2012
lefulefu:

pro ke? shocked
oya let me sample make i really make sure say u sabi kiss grin


No thanks! I 'd rather kiss a snappy crocodile.
Re: Na Oyibo Babes Sabi K!ss Pass Naija Babes by Nobody: 4:15pm On Jan 15, 2012
Goldieluks:







That's a botox enlarge lips toad brain!

omo u want me make i slap ur yansh? angry
Re: Na Oyibo Babes Sabi K!ss Pass Naija Babes by Nobody: 4:17pm On Jan 15, 2012
Goldieluks:


No thanks! I 'd rather kiss a snappy crocodile.
chei look at goldie goldie playing hard to get grin
okay i know wetin i go take catch u grin grin
Re: Na Oyibo Babes Sabi K!ss Pass Naija Babes by Nobody: 4:21pm On Jan 15, 2012
emöfine:

I remember once watching a mini programme about a real life couple. The man was Caribbean and the woman was English. The woman was a little insecure about her lips because as she was ageing her lips were getting thinner. So she had collagen injected in her lips. Her husband on the other hand had huge lips so when they kissed he didn't even notice she had her lips re-sculpted grin embarassed.
over sabi housewife how far? grin grin grin grin
Re: Na Oyibo Babes Sabi K!ss Pass Naija Babes by Goldieluks: 4:26pm On Jan 15, 2012
lefulefu:

chei look at goldie goldie playing hard to get grin
okay i know wetin i go take catch u grin grin


See this local okpruka. Try your hardest self you still no reach! White girls this white girls that. Poor child!
Re: Na Oyibo Babes Sabi K!ss Pass Naija Babes by Nobody: 4:42pm On Jan 15, 2012
goldie goldie see as u jus dey vex grin grin grin
nawah 4 u grin grin grin grin
omo hope say no dey use cutlass shave ur bobo yansh wen he vex u grin
Re: Na Oyibo Babes Sabi K!ss Pass Naija Babes by tellwisdom: 4:44pm On Jan 15, 2012
shocked shocked shocked Naija babes kiss?? Mbanu!! angry angry

After swallowing eba/groundnut and zobo drink; U then expect me to take the chance of smelling all that combination.# NO OOOOOOO angry angry






They dont even brush/floss at night before bed embarassed

Glodie, can i kiss your chest? wink . Hope its soft undecided
Re: Na Oyibo Babes Sabi K!ss Pass Naija Babes by emofine2(f): 4:49pm On Jan 15, 2012
lefulefu:

over sabi housewife how far? grin grin grin grin

Look whose talking sef. No be u wey spill all ur mates biography finish for this NL, under sabi amebo? Oh, did that story touch a nerve? Abi ur kele begin employ collagen to match ur rubber lips? grin tongue

I dey jare. Join us for Literature section one of these days sha, I think say u for win Nobel prize tongue

gendebs:

lefu u re always against naija babes. Is your mother and sis nt Nigerian. Abeg stop disrespectin our pride for goodness sake

Abi o angry. You can add future daughter for that list as well.
Re: Na Oyibo Babes Sabi K!ss Pass Naija Babes by Nobody: 5:14pm On Jan 15, 2012
tellwisdom:

shocked shocked shocked Naija babes kiss?? Mbanu!! angry angry

After swallowing eba/groundnut and zobo drink; U then expect me to take the chance of smelling all that combination.# NO OOOOOOO angry angry






They dont even brush/floss at night before bed embarassed

Glodie, can i kiss your chest? wink . Hope its soft undecided



*FALLS UNDER TRAILER* grin grin grin
Re: Na Oyibo Babes Sabi K!ss Pass Naija Babes by Mynd44: 5:19pm On Jan 15, 2012
Hope the trailer kills you
Re: Na Oyibo Babes Sabi K!ss Pass Naija Babes by tellwisdom: 5:20pm On Jan 15, 2012
shocked shocked shocked Bro, i still need you oo cheesy cheesy
Re: Na Oyibo Babes Sabi K!ss Pass Naija Babes by tellwisdom: 5:22pm On Jan 15, 2012
Hope the trailer kills you

He's a man with Nine life. So wetin wan kill am na? undecided undecided
Re: Na Oyibo Babes Sabi K!ss Pass Naija Babes by Mynd44: 5:24pm On Jan 15, 2012
This will take another of your life na
Re: Na Oyibo Babes Sabi K!ss Pass Naija Babes by Goldieluks: 5:46pm On Jan 15, 2012
lefulefu:

goldie goldie see as u jus dey vex grin grin grin
nawah 4 u grin grin grin grin
omo hope say no dey use cutlass shave your bobo yansh wen he vex u grin



No my bobor no dey kiss white babes shites like you.


Tellwis kiss my bakassi its softer duh!
Re: Na Oyibo Babes Sabi K!ss Pass Naija Babes by Nobody: 6:03pm On Jan 15, 2012
Goldieluks:



No my bobor no dey kiss white babes shites like you.


Tellwis kiss my bakassi its softer duh!

since na me near u pass i suppose kis dat bakassi angry
Re: Na Oyibo Babes Sabi K!ss Pass Naija Babes by Mynd44: 6:03pm On Jan 15, 2012
Nyama

(1) (2) (Reply)

Which Of These Is The Most Important In A Relationship? / Help, My Dick Has Reduced Drastically / Woman Takes A Bath Completely N*ked In The Street Of Johannesburg, South Africa

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 28
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.