Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,149,916 members, 7,806,666 topics. Date: Tuesday, 23 April 2024 at 08:19 PM |
Nairaland Forum / Entertainment / Jokes Etc / You Must Read Dis! (wetin Concern Dem?) (13651 Views)
See Wetin COCA COLA Don Cause O. / Pls Am Begin If U Hv A Soft Heart Dnt Read Dis,its A Vry Touchin Story<nt a jok> / #wetin Concern (2) (3) (4)
(1) (2) (3) (4) (5) (6) (Reply) (Go Down)
Re: You Must Read Dis! (wetin Concern Dem?) by StudioCFR(m): 7:03am On Jan 27, 2012 |
Is dis what maturity does to people? Wetin concern agbero with overload Wetin concern boko haram with amnesty Wetin concern ibo people with been honest? |
Re: You Must Read Dis! (wetin Concern Dem?) by Nobody: 7:35am On Jan 27, 2012 |
booqee: shuuooo!! wetin concern booqee with joystick! (a pity she can't do without it) wetin concern mikuz with fine girls (he's allergic to them) wetin concern Obama and pure water wetin concern beyounce with long skirt wetin concern tuface with impotence wetin concern 'who wants to be a millionaire' with 'poverty alleviation programme' wetin concern bunmioguns with good english wetin concern me with this thread sef |
Re: You Must Read Dis! (wetin Concern Dem?) by Nobody: 8:26am On Jan 27, 2012 |
Studio CFR: Wetin Concern Yoruba People with taking a Bath? |
Re: You Must Read Dis! (wetin Concern Dem?) by jackpot(f): 9:56am On Jan 27, 2012 |
^lol. The funny thing is that the guy bu onye owuwa-anyanwu(imo). Aha izizi ya bu aha igbo. I wonder why he's always blabbing. |
Re: You Must Read Dis! (wetin Concern Dem?) by bunmioguns(m): 10:07am On Jan 27, 2012 |
otooro: You Dey Craze . . |
Re: You Must Read Dis! (wetin Concern Dem?) by bunmioguns(m): 10:17am On Jan 27, 2012 |
Wetin concern Otooro with Boutique (he is addicted to bend down select) Wetin concern Otooro with Ladies ( he is a confirmed Gayy) |
Re: You Must Read Dis! (wetin Concern Dem?) by Nobody: 10:22am On Jan 27, 2012 |
^^^ wetin concern bunmioguns with boxers (na so so jean strings) wetin concern me with bunmioguns sef (na my driver) *swaggerz outta thread* |
Re: You Must Read Dis! (wetin Concern Dem?) by Nobody: 2:13pm On Jan 27, 2012 |
jackpot:come oh, which one be dis one wey u dey do for my thread. Speak d language dats everyone understands. Or u've suddenly forgotten ur english language?? Or are u so scared of studio that u don't want him to hear what u said about him to elguapo. |
Re: You Must Read Dis! (wetin Concern Dem?) by Nobody: 2:27pm On Jan 27, 2012 |
Wetin concern boko haram wiv peace program. Wetin concern queen'b for naija ere. Wetin concern otooro wiv sleeping on bed (na mat im dey use) wetin concern lady gaga wiv deeper life church? Wetin concern bunmioguns wiv mr nigeria? Wetin concern jackpot wiv speaking english? |
Re: You Must Read Dis! (wetin Concern Dem?) by Nobody: 3:20pm On Jan 27, 2012 |
booqee: hahahahaaa, u too much boogee! |
Re: You Must Read Dis! (wetin Concern Dem?) by Nobody: 6:24pm On Jan 27, 2012 |
jackpot: Is this For real? @Op, Wetin Concern Wiz Khalifa with Lagbaja? |
Re: You Must Read Dis! (wetin Concern Dem?) by jackpot(f): 7:00pm On Jan 27, 2012 |
^yeah, mu na ya na aza otu first name. .if you can remember mine. Seriously |
Re: You Must Read Dis! (wetin Concern Dem?) by Nobody: 7:06pm On Jan 27, 2012 |
Chikaobi? |
Re: You Must Read Dis! (wetin Concern Dem?) by jackpot(f): 7:15pm On Jan 27, 2012 |
Wepu obi. Nke foduziri bu aha ya. |
Re: You Must Read Dis! (wetin Concern Dem?) by Nobody: 7:38pm On Jan 27, 2012 |
Re: You Must Read Dis! (wetin Concern Dem?) by Nobody: 8:50pm On Jan 27, 2012 |
^^^ two cabals speaking boko's language!!!!!! |
Re: You Must Read Dis! (wetin Concern Dem?) by Nobody: 9:21pm On Jan 27, 2012 |
Jackpot abeg speak english wey everybody understand jare! Dis is "nairaland-the nigerian forum", not "nairaland-the igbo forum"! Mtcheww |
Re: You Must Read Dis! (wetin Concern Dem?) by yampoo(m): 10:45pm On Jan 27, 2012 |
Wetin concern canoe with vulcanizer Wetin concern me with devil Wetin concern me with poverty Wetin concern E-mail with post office Wetin concern pregnant woman with meansuration |
Re: You Must Read Dis! (wetin Concern Dem?) by jackpot(f): 4:21am On Jan 28, 2012 |
booqee:make person no side-talk again? Lawd Have Mercy!!! |
Re: You Must Read Dis! (wetin Concern Dem?) by skales(m): 8:27am On Jan 28, 2012 |
Zackpot and b1tchpo. I no get una two time, Walaihi Make una continue dey gossip bout me, Na the prize I gats pay to be celebrity |
Re: You Must Read Dis! (wetin Concern Dem?) by ekeroyal(m): 8:35am On Jan 28, 2012 |
[img]http://www.freesmileys.org/custom/image/pink%5E_%5Earial%5E_%5E-1%5E_%5E2%5E_%5EWETIN CONCERN OTOORO & AC%5E_%5E.gif[/img] |
Re: You Must Read Dis! (wetin Concern Dem?) by jackpot(f): 9:29am On Jan 28, 2012 |
skales:welcome back, friend see as your posts don lean. 4? Lol BTW, I thought it's supposed to be Young Skales? |
Re: You Must Read Dis! (wetin Concern Dem?) by lilkech(m): 10:56am On Jan 28, 2012 |
WHY PERSON GO NAME HIMSELF ' SKALES ' THAT NAME SOUNDS & FEELS TOO ' FISHY ' * na only fish & marine animals dey get scales * |
Re: You Must Read Dis! (wetin Concern Dem?) by skales(m): 12:20pm On Jan 28, 2012 |
Lol mtcheww |
Re: You Must Read Dis! (wetin Concern Dem?) by Nobody: 7:08pm On Jan 28, 2012 |
Wetin concern gej with dreads. wetin concern grandpa with toms. Wetin concern studio cfr wiv skales?? (abeg whats d connection??) mtcheww |
Re: You Must Read Dis! (wetin Concern Dem?) by aparta(m): 10:40am On Jan 29, 2012 |
Wetin concern me and your joke |
Re: You Must Read Dis! (wetin Concern Dem?) by lilkech(m): 2:57pm On Jan 29, 2012 |
THE NEXT NAMES WEY GO SOON DEY REIGN FOR THIS SECTION NA GILLZ FINZ SHELLZ * all aquatic & marine like guy names * smh violently |
Re: You Must Read Dis! (wetin Concern Dem?) by Nobody: 3:33pm On Jan 29, 2012 |
^^ And even 'Fish's Punnny' |
Re: You Must Read Dis! (wetin Concern Dem?) by StudioCFR(m): 3:50pm On Jan 29, 2012 |
Hehehehhehehe My name always in their mouth like toothpaste, everyday they got something new |
Re: You Must Read Dis! (wetin Concern Dem?) by eldav(m): 7:05pm On Jan 29, 2012 |
Nigga shift back please, Im avoiding your spit actually. Nasty yoruba boi. |
Re: You Must Read Dis! (wetin Concern Dem?) by Nobody: 8:23am On Feb 10, 2012 |
Wetin concern mercy johnson wiv padded bra? Wetin concern tonto dike wiv deeper life church?? |
Re: You Must Read Dis! (wetin Concern Dem?) by Nobody: 8:46am On Feb 10, 2012 |
^^^^ wetin concern booqee with trouser (she get flat yansh) |
(1) (2) (3) (4) (5) (6) (Reply)
If Pepper Is Pepperish,and If There Is Too Much Of Maggi What Do We Say? / SHOCKER! *Public Sex With White Girls In A Filli (+18 Live Video) / Tom & Jerry Funny Memes . LOL
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 21 |