Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,150,184 members, 7,807,615 topics. Date: Wednesday, 24 April 2024 at 04:13 PM

Boko Haram The Movie! - Jokes Etc - Nairaland

Nairaland Forum / Entertainment / Jokes Etc / Boko Haram The Movie! (2070 Views)

Check Out Naija Version Of The Movie " Watchmen" (pics) / The Fear Of Boko Haram, The Beginning Of Wisdom For Our Police: / Papa Ajasco - The Movie Premiers In London, Watch It Here (2) (3) (4)

(1) (Reply) (Go Down)

Boko Haram The Movie! by MP007(m): 2:23am On Jan 22, 2012
O! E don happen again o. Chukwudi Films in association with Chukwuemeka Pictures presents BOKO HARAM 1&2. Come hear the true story behind the whole BOKO HARAM, who b Boko Haram? where dey come from? where dem dey? U go c all in dis movie o. Chai com c as people dey suffer,c as people dey die c bomb for inside church, BOKO HARAM 1&2, BOKO HARAM 1&2. c southern dey run go south, hehehe igbo man no wan run leave shop Kai BOKO HARAM 1&2 BOKO HARAM 1&2 BOKO HARAM 1&2 . . U go cry Grab ur copy now!
Starring:
Kanayo. O. Kanayo as IBB
Pepe Edochie as Abubakar
Bob Manuel Udokwu as buhari, Get your copy now at 31 Iweka Rd. Onitsha, 14 Pound Rd, Aba, or at 114 Nnamdi Azikiwe RD, Idumota Lagos , BOKO HARAM .part 1& 2 , This one Na Helele !
Re: Boko Haram The Movie! by Onyeasi(m): 3:44am On Jan 22, 2012
Mtcheewwwwwwwwwwwwww. Wetin be this?
Re: Boko Haram The Movie! by donigspain(m): 8:59am On Jan 22, 2012
Am I to laugh or sympathize?
Re: Boko Haram The Movie! by mikuz(m): 10:20am On Jan 22, 2012
is this a joke?
Re: Boko Haram The Movie! by Idowuogbo(f): 10:24am On Jan 22, 2012
Poster u better stop shouting,see as ur saliva plaster us like say rain beat person Nonsense!!
Re: Boko Haram The Movie! by Sophizzy(f): 12:15pm On Jan 22, 2012
@OP: Lol. You try to go 'cram' Nigerian movie advert o! Not bad, but it would've been funnier if it was heard, not read.
Re: Boko Haram The Movie! by Tosinville(m): 2:10am On Jan 23, 2012
^Sure
Re: Boko Haram The Movie! by Nobody: 12:17pm On Feb 14, 2012
@ OP

No mind dem, u try, e easy?
Re: Boko Haram The Movie! by realsammie(m): 11:07pm On Feb 14, 2012
i beg i no need ur film. watch ur movie alone embarassed embarassed
Re: Boko Haram The Movie! by moshoodn(m): 12:16pm On Feb 15, 2012
MP007:

O! E don happen again o. Chukwudi Films in association with Chukwuemeka Pictures presents BOKO HARAM 1&2. Come hear the true story behind the whole BOKO HARAM, who b Boko Haram? where dey come from? where dem dey? U go c all in dis movie o. Chai com c as people dey suffer,c as people dey die c bomb for inside church, BOKO HARAM 1&2, BOKO HARAM 1&2. c southern dey run go south, hehehe igbo man no wan run leave shop Kai BOKO HARAM 1&2 BOKO HARAM 1&2 BOKO HARAM 1&2 . . U go cry Grab ur copy now!
Starring:
Kanayo. O. Kanayo as IBB
Pepe Edochie as Abubakar
Bob Manuel Udokwu as buhari, Get your copy now at 31 Iweka Rd. Onitsha, 14 Pound Rd, Aba, or at 114 Nnamdi Azikiwe RD, Idumota Lagos , BOKO HARAM .part 1& 2 , This one Na Helele !
na wa ooooo
Re: Boko Haram The Movie! by moshoodn(m): 12:25pm On Feb 15, 2012
Onyeasi:

Mtcheewwwwwwwwwwwwww. Wetin be this?
can you even write constructively at all.

1 Like

(1) (Reply)

Are You Relaxing? / Nigerian Girls And Wrapper / Funny Names Abbreviation

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 10
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.