Nairaland Forum

Welcome, Guest: Join Nairaland / Login / Trending / Recent / New
Stats: 1063482 members, 1237428 topics. Date: Saturday, 25 May 2013 at 03:52 PM

Dis Police Woman Dey Toast Me - Jokes Etc - Nairaland

Nairaland Forum / Entertainment / Jokes Etc / Dis Police Woman Dey Toast Me (1385 Views)

Top 10 Signs A Woman Dey Hin PERIOD!!! / If The Babe Wey U Dey Toast Tell U Say Ur Head Be Like Groundnut Wetin U Go Do? / See Wetin Woman Dey Cause: (1) (2) (3) (4)

(0) (Reply) (Go Down)

Dis Police Woman Dey Toast Me by lefulefu(m): 6:36pm On Apr 09, 2012
me i know say i be handsome bobo but i know come know say na some my handsomeness dey really shack some babes ooo.there is this very fine police woman wey dey toast me right now.this police woman fine no be small.she yellow well well and she come get big yansh well well though na small br4st she get.i get to know am the day both me and my uncle be come police station come bail one of our cousins wey dem be arrest for beer palour.ever since this woman set her eyes on me she no want let me rest.na so she dey ask for my home address but i never give am my home address sha.anytime we wan meet na one of my pally"s house we dey meet.she go just prepare better food come give me with beer .me know say she want make i yansh am but then i no bold yet ooo because her sugar daddy boyfriend na one DPO wey get big belle.my nairaland pals make i go ahead and yansh am in secret or make i cut off her advances?
make una advice me ooo.
Re: Dis Police Woman Dey Toast Me by tellwisdom(m): 6:58pm On Apr 09, 2012
shocked shocked shocked Reallyhuhhuhhuh?? Bro, dont dull wink, but make sure sey no be CELL una dey yansh oo embarassed embarassed
Re: Dis Police Woman Dey Toast Me by Lexusgs430: 9:12pm On Apr 09, 2012
Your first date should be at the Police Mess!!!
Re: Dis Police Woman Dey Toast Me by lagcity(m): 12:47am On Apr 10, 2012
the DPO will tell his boys to track you down and kill you and nothing will happen. this is naija. if u wan fork that yellow pawpaw, u beta kill that DPO first. i don warn u be dat. peace out.
Re: Dis Police Woman Dey Toast Me by Kevin_II(m): 1:11am On Apr 10, 2012
lefulefu if liver no gree you direct am come my bedroom. me i be nakson i dey nak anything wey wear skit. am waiting
Re: Dis Police Woman Dey Toast Me by MsDarkSkin: 3:59am On Apr 10, 2012
When she put the handcuffs on, I highly doubt it was
s3xual. tongue Stop stealing from Walmart!!
Re: Dis Police Woman Dey Toast Me by Kevin_II(m): 5:47am On Apr 10, 2012
MsDarkSkin: When she put the handcuffs on, I highly doubt it was
s3xual. tongue Stop stealing from Walmart!!
which one is walmart in oshodi? e be like say you don drink goat piss again abi. oya come to my bedroom let me give you irish cream to taste. am waiting
Re: Dis Police Woman Dey Toast Me by lefulefu(m): 11:16am On Apr 10, 2012
MsDarkSkin: When she put the handcuffs on, I highly doubt it was
s3xual. tongue Stop stealing from Walmart!!
mzzdarkskin oya come and handcuff me grin grin grin
i don already dey pray to baba God make im make one sexy jamo babe handcuff me for bed.sooner or later my dream go come true grin
Re: Dis Police Woman Dey Toast Me by tiniyata(m): 11:52am On Apr 10, 2012
bros try brokos d babe,na there oga DPO go let you no say police is not your friend
Re: Dis Police Woman Dey Toast Me by Wizee(m): 11:55am On Apr 10, 2012
Guy woman plenty 4outside oo,e b lyk as u dey waka free u no lyk am.u wan end ur days 4 cell? Mke u no play wit fire oo,bcoz if d man findout say na wan small boi dey yansh him babe,n ur pple no get connection or money. Na wahala 4u oo,see e beta u no stat @all, bcoz if u stat 2yansh her u cum gud welwel,she go dey carryface 4d dpo. And d Dpo o cum find out say na u,if him no kill,na prison 4offence u knw comit oo. Na 9ja u dey oo,dnt let 5mins enjoymnt ruin ur hole wonderful lyf. Fine young girls full evrywhere.
This post has been hidden
Re: Dis Police Woman Dey Toast Me by MsDarkSkin: 2:29am On Apr 11, 2012
Killz.:
I thought this fool claimed he was in the UK. . .

Lefool sabi lie!!

Kevin_II:
which one is walmart in oshodi? e be like say you don drink goat piss again abi. oya come to my bedroom let me give you irish cream to taste. am waiting

undecided undecided

lefulefu:
mzzdarkskin oya come and handcuff me grin grin grin
i don already dey pray to baba God make im make one sexy jamo babe handcuff me for bed.sooner or later my dream go come true grin

undecided undecided undecided undecided undecided

Guess this is my cue to search for the nearest exit...
Re: Dis Police Woman Dey Toast Me by doublecross(m): 4:20pm On May 01, 2012
o boy, if u wan yansh am, yansh am. but use your brain. she must never know ur house or any of ur relations house. u must always meet her scretly at any undisclosed area. thats all u have to do. whenever she wants u, she should just ring u on phone and u will be there. even while heading to the place..............u should send a pal of urs to go make observations on the area be4 u step in. it would be nice if you can yansh that woman because you go get mouth die. anybody wey mess wi u don enter one chance be that. trust me.

(0) (Reply)

Fun Things to do in a Crowded Lift / Two Foolish Galz / Dogs Too Dey Pray

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio writing webmasters programming techmarket

Links: (0) (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2013 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See Privacy Policy & Nairalist. 50.17.109.248