abeg mtn i go dey swear for una every day,then don seize my line wey i buy for 13,ooonaira,den no be better person attall,make people tell them makeĀ den give me back my number before God sef go vex for them
is that why you are sober. how about GLOBACOM that siezed my glo direct line i bought for 24000 naira. after payiny for 6 month 12000 naira each fuckin month.
mtn is still better for me.