|
UncleQuily
|
the guy durella was not at the stadium,
but his music was played at half time,
GUNNERZ FOR LIFE
|
|
|
|
|
|
Mustay (m)
|
yeah. we all know say them deny durella visa  your cousin dey sleep small small dey dream about naija. no mind am 
|
|
|
|
|
|
mukina2 (f)
|
sharrap dia  Durella wasnt denied a visa;D bad belle leave the song na 
|
|
|
|
|
|
tosinadeda (m)
|
wetin i wan believe now 
|
|
|
|
|
|
Mustay (m)
|
gunners anthem: we shall keep the lying flag flying!
|
|
|
|
|
|
tosinadeda (m)
|
mustay wetin be your own now
|
|
|
|
|
|
|
|
UncleQuily
|
MUSTAY, it's obvious, you not very intelligence, i never said durella was at the stadium,
stop hating
when people write, you need to read it properly, so your response can make sence.
try reading more.
|
|
|
|
|
|
|
|
Mustay (m)
|
MUSTAY, it's obvious, you not very intelligence, i never said durella was at the stadium,
stop hating
when people write, you need to read it properly, so your response can make sence.
try reading more.
sharap dia  wetin concern me with your posts  abeggiiiiii
|
|
|
|
|
|
|
|
tosinadeda (m)
|
muki u sef notice say fear catch am 
|
|
|
|
|
|
Mustay (m)
|
una dey mudd  muki, u sef know where i go catch u
|
|
|
|
|
|
A-40 (m)
|
@mustay You be beefdog tell your fellow chelsea fans that are musicians to sing a song on chelsea but come to think of it are you people worth it?
|
|
|
|
|
|
|
|
mukina2 (f)
|
@ Tosin nor mind am  @ Mustay where? 
|
|
|
|
|
|
coolboyapg
|
abeg una go talk say we get bad belle,why all this rumour say they play durella song 4 half time,they never play 2face or dbanj or fela.please tell that to the marines
|
|
|
|
|
|
UncleQuily
|
it's a gunnerz track cool boy olodo
|
|
|
|
|
|
Mustay (m)
|
muki. meet me 4 house make i spank your bakassi 
|
|
|
|
|
|
|
|
Mustay (m)
|
yes. that sweet SUGARCANE 
|
|
|
|
|
|
jerrymania (m)
|
Hmm use to think d guy was cool now i know he is a fake ass. public duck. make he go die for gutter. even as dbanj is wack i'll prefer him to this shit. no hating but he's just one of those average-profile naija musicians looking for publicity stunt and actually doing it with that stupid gunner's song.
|
|
|
|
|
|
jerrymania (m)
|
o oby the guy wowo oh even with the shades on. 
|
|
|
|
|
|
jerrymania (m)
|
uncle quilly, na today we don dey hear tori for naija? na for which stadium them play that mofo song, aba township, ororofo.
|
|
|
|
|
|
|
|
|
|
wormedup (m)
|
it'll be interesting to know how many copies of this track will be sold 
|
|
|
|
|
|
YourFather
|
Shame! we don't sell a track in Nigeria, but you know the album is going to move off the shelves,
@Jerry Stop calling my name, your Mama!
What I don't get is how anyone can beef such a well structured and brilliantly delivered track.
|
|
|
|
|
|
jerrymania (m)
|
Shame we don't sell a track in Nigeria, but you know the alcum is going ro move of the shelves,
your father
|
|
|
|
|
|
coolboyapg
|
uncle or aunty quily,you dey very stupid na u be dullard,u dolooo,once again f**k durella.
|
|
|
|
|
|
tosinadeda (m)
|
fcuk u2 
|
|
|
|
|
|
UncleQuily
|
cool boy,
why are you so mad?
|
|
|
|
|
|