|
|
|
|
|
edosioo (f)
|
where are all the grils here ?
|
|
|
|
|
|
9jabeats (m)
|
You can post it on www.9jabeats.com you can even upload your pictures and videos.
|
|
|
|
|
|
T@meD0 (m)
|
thug life . your signature on the right , seems you are a copycat with a crocodile voice .lol  Lol! Una no go kill pesin for this nairaland o. nna na so so n***a this n***a that pesin just dey hear for ya first "rap." pesin no fit even hear wetin u dey talk sef--maybe if u speak for ya original ijinle yoruba accent pesin go fit hear u instead of trying to sound american. na wa o! i can just see ya type now, land for yanky and str8 out of the plane na fo ne u go dey try blow why some of my naija folks think say saying n***a this n***a that na cool tin still beats me. oga bolaji, e no cool o--makes u sound uneducated and ignorant. na ghetto, welfare-receiving, lazy, government-dependent, nfa (no future ambition), uneducated, ignorant folks dey use those words. i know u go talk say what about all those rappers wey dey use am. well, guess what, they're only exploiting the ignorance of the folks buying their stuff and making them rich. abeg, make una stop using that yeye word o---e no cool at all at all. just baba ijebu's opinion. Peace!
|
|
|
|
|
|
|
|
T@meD0 (m)
|
@ tomodeo(na T@meD0 now )lol But on a serious note FLOWSHOW, abi I lie? I see say you dey obodo America she, I lie about wetin I talk? Oh by the way Bolaji, I'd suggest you dump rapidshare where you have your songs cause all the popup stuff can be annoying to your audience. Try 4Shared, a free online file storage. You get 5 GB and you can organize your files easily. Just a thought. Peace!
|
|
|
|
|
|
FLOWSHOW
|
@tomooodo na true, but i can't shout o. 4shared is stupid to me. rapidshare gives me premium points . pele but its all bout which one i prefer. shogbo? tomodoo
|
|
|
|
|
|
|
|
|
|
|
|