|
opuro (m)
|
Ahahahhahaha Osereka Wetin happen? Ahhhhhhhhhh! You who sabi better thing before come dey yarn this crap about sex for here. Please come back to yourself.  na ban them take canterballance me like that o
|
|
|
|
|
|
Nihil-ce-M
|
na ban them take canterballance me like that o
And people dey tell me make i nor dey call the admin pshyco!!!!
|
|
|
|
|
|
opuro (m)
|
them ban me so tay I no know which kain name I go use wey banorable seun no go know
|
|
|
|
|
|
mrpataki (m)
|
I have been good. Na this boy find my trouble.
Just be gentle on him. We are about entering another year. Let him arrive safely into the New Year,  then he is all yours. How far? Not being seen you around on that side? 
|
|
|
|
|
|
opuro (m)
|
TO ME , ROMANCE WITHOUT SEX IS JUST LIKE TEA WITHOUT SUGAR
|
|
|
|
|
|
opuro (m)
|
bros and sis,
HAPPY NEW YEAR IN ADVANCE O
MEET YOU GUYS NEXT YEAR GOD WILLING
|
|
|
|
|
|
mrpataki (m)
|
@ Nihil-ce-M, Don't worry you will soon be released. Banning na way of life for some of us now 
|
|
|
|
|
|
blackgucci (m)
|
so much for unity!
y'all going to have a beautiful 2008, in essence have luvly year ahead, (every nairalnder)
|
|
|
|
|
|
|
|
niceuzor
|
So what your guys are trying to say is that they wil be no unity in nairaland  Omo we have to think twice this is new year.
|
|
|
|
|
|
dot2002 (f)
|
what's in it for me? 
|
|
|
|
|
|