|
I-man (m)
|
@TOH Wetin be your problem? You dey portray me as Ike Turner II @Lady Dee No mind them,you have to consider location sef.These illegal immigrants won't get pass the border because of their links to al-Qaeda Alhaji Adebola Debosky is no use to UAre you prepared to be his 4th wife?
|
|
|
|
|
|
Arnold1 (m)
|
Lady dee is a really beautiful woman.  but as she say na only igbo man she want, I am automatically disqualified 
|
|
|
|
|
|
davidylan (m)
|
i don win this race! Oya oga adeballz answer the question. Is that an igbo name? na guys, don't take me too seriously.  ii just have to expose that oshogbo boy.
|
|
|
|
|
|
I-man (m)
|
@ davidylan na fight? I beg no vex ohh, I'm pulling your legs! @ debosky r u yoruba??? If not y are u answerin adeballz sweetie?? I highly doubt it ohh but ive got ask?? I bu onye ebe,
Alhaji dey understand Igbo? 
|
|
|
|
|
|
faketan (m)
|
@ davidylan na fight? I beg no vex ohh, I'm pulling your legs! @ debosky r u yoruba??? If not y are u answerin adeballz sweetie?? I highly doubt it ohh but ive got ask?? I bu onye ebe,
Lady dee, Onaghi anu igbo chaa. Bia juo m ebe m si ka m gwa gi. Nne imara mma nke ukwu.
|
|
|
|
|
|
debosky (m)
|
There is nothing to confirmI told you my father is a de-tribalized Nigerian, he gave me Yoruba, Efik and Hausa names to complement the ones I have.  Lolo Deecome and take your rightful place beside your Obi, your beauty deserves the greatest honour on this earth.  Telll this cousin marrying Malo called I-man to gerrout of hia before I call Bakassi Boys to deal with him 
|
|
|
|
|
|
omogenaija (f)
|
debo oni ro ni e  na so u dey lie ? explain the name debo ?
|
|
|
|
|
|
davidylan (m)
|
@ davidylan na fight? I beg no vex ohh, I'm pulling your legs! @ debosky r u yoruba??? If not y are u answerin adeballz sweetie?? I highly doubt it ohh but ive got ask?? I bu onye ebe,
i'm afraid that went to the wrong person. they don't speak that language in osun state. maybe you should use some yoruba words.
|
|
|
|
|
|
faketan (m)
|
nwanne m nwanyi, you have found what you are looking for. look no more.
|
|
|
|
|
|
toyinrayo (f)
|
debo oni ro ni e  na so u dey lie ? explain the name debo ? LOL i'm afraid that went to the wrong person. they don't speak that language in osun state. maybe you should use some yoruba words.
you nko? answer her tooto prove you're igbo
|
|
|
|
|
|
ThiefOfHearts (f)
|
lol toyin, at least david is half.
|
|
|
|
|
|
omogenaija (f)
|
toyin 50-50 ni david , but debo 100% yoruba ni , awon movie igbo ti o wo lo ko ni ede igbo
|
|
|
|
|
|
debosky (m)
|
debo is not a namehave you ever heard of any human being named debosky?  it is a figment of my imaginationall these ngbati people should stop trying to claim me - I know your men are ugly like David, why claim fine Igbo boy like myself? Lee manya. . . I no be Yoruba!! Lady Dee - just be mine and i will show you how we Ndigbo treat our women - like the Jewels they are 
|
|
|
|
|
|
toyinrayo (f)
|
toyin 50-50 ni david , but debo 100% yoruba ni , awon movie igbo ti o wo lo ko ni ede igbo
LOL and to disqualify deboskyhe was just flirting with Busta(don't worry, i got your back) today? what is that?!! polygamy ni o!! lolabeg, just choose davidylan 
|
|
|
|
|
|
omogenaija (f)
|
lady dee , I'm debo's sister n our parents r full blooded yoruba , maybe he wont claim his own sister 
|
|
|
|
|
|
Busta (f)
|
HOLLLLLLLLLYYYYYYYYYYYYYY
see how much response this thread has had since i left.
Toyin, what did i miss? Debo, its like that now huh?
|
|
|
|
|
|
Lady Dee (f)
|
hmmmm, hmmmmmm I'm suspecting someone ohhh debosky i don talk my own, i don't know of any igboman wey dey call in pikin wey carry igbo blood debo or ade or warreva. Debosky sweetie, talk true ohh.
@ faketan how far?
|
|
|
|
|
|
toyinrayo (f)
|
@Busta get him na. . you see? he's a womanizer jo  where's my triplet, ife, sef? 
|
|
|
|
|
|
davidylan (m)
|
LMAO!  Debo you must clear these allegations. Thanks ladies.  debo is not a namehave you ever heard of any human being named debosky?  alhaji who are you decieving?  Debo is short for Adebola or Adebowale . . . those must surely be Onitsha names. Lady Dee - just be mine and i will show you how we Ndigbo treat our women - like the Jewels they are 
|
|
|
|
|
|
Busta (f)
|
debo, ur bubbles have been busted.
where he @?
|
|
|
|
|
|
omogenaija (f)
|
debo oni ro , debo oni ro, 
|
|
|
|
|
|
Bhola (f)
|
This is so funny.
David, no let me break your head o. If I hear you mention Ogbomosho, one more time, we go enter the same sokoto o.
Debo, na Yoruba man, so no come here dey lie to us. Go with Busta. (If you need help, Debo holla, I sabi her and her brother).
David, you see fine woman, you begin to claim your "igboness". See wetin woman go cause.
Who else sef?
Poster, how old are you? I sabi correct Imperial graduate, Petroleum Engineer for UK. I fit hook una up. Match making na my second job. Done about five already.
|
|
|
|
|
|
toyinrayo (f)
|
debo oni ro , debo oni ro,  loljo dariji nama da omo onitsha lo n 
|
|
|
|
|
|
debosky (m)
|
Busta why do you have to bring our business in the open? Lets discuss when we get homeout @ Lady Dee - you see all my enemies, because I am leading the race to win your heart they are concocting lies to defame me  Me? Yoruba? Tufiakwa!! I am Igbo through and through, my name is not debosky, it is an online name, or have you heard of any Ndigbo calling their children I-man? doesn't that sound like a pole dancing name to you? What about davidylan? that ngbati boy just didn't want people to know his real name - agbalowomeeri  they all know I am the best for you that is why they are attacking our love, don't let them win my dear. 
|
|
|
|
|
|
ikamefa (f)
|
lady dee! let me recommend the true igbo -blood in here its I-man geddit? others are abokis, congolese,even aliens sef masquerading as igbo guys "  " 4play i don do my job oh send my peppered- nkita to my house asap! 
|
|
|
|
|
|
omogenaija (f)
|
toyin mo ma ba debo ja gan ni , haba mummy ati daddy o ni like ti won be gbo ikan ti brother mi se ni ibi , @ debo I'm ur enemy now ? 
|
|
|
|
|
|
toyinrayo (f)
|
lady dee! let me recommend the true igbo -blood in here its I-man geddit? others are abokis, congolese,even aliens sef masquerading as igbo guys "  " 4play i don do my job oh send my peppered- nkita to my house asap!  you see this?? I-man sent her o. . . 
|
|
|
|
|
|
Arnold1 (m)
|
This is so funny.
David, no let me break your head o. If I hear you mention Ogbomosho, one more time, we go enter the same sokoto o.
Debo, na Yoruba man, so no come here dey lie to us. Go with Busta. (If you need help, Debo holla, I sabi her and her brother).
David, you see fine woman, you begin to claim your "igboness". See wetin woman go cause.
Who else sef?
Poster, how old are you? I sabi correct Imperial graduate, Petroleum Engineer for UK. I fit hook una up. Match making na my second job. Done about five already.
@ Bhola - She is 22 according to her profile. 
|
|
|
|
|
|
|
|
toyinrayo (f)
|
toyin mo ma ba debo ja gan ni , haba mummy ati daddy o ni like ti won be gbo ikan ti brother mi se ni ibi , @ debo I'm your enemy now ?  male!! when a woman smiles at them, they forget their family 
|
|
|
|
|
|
heyma
|
Bhola O da O! she no want match making or match makers. whosoever no dey nairaland so. na I'm luck be that. se o gbo. This is so funny.
David, no let me break your head o. If I hear you mention Ogbomosho, one more time, we go enter the same sokoto o.
Debo, na Yoruba man, so no come here dey lie to us. Go with Busta. (If you need help, Debo holla, I sabi her and her brother).
David, you see fine woman, you begin to claim your "igboness". See wetin woman go cause.
Who else sef?
Poster, how old are you? I sabi correct Imperial graduate, Petroleum Engineer for UK. I fit hook una up. Match making na my second job. Done about five already.
Imperial ko Peterol ni 
|
|
|
|
|
|
davidylan (m)
|
@ Bhola, ok na Oshogbo.  Debo . . . you forgot Bayo is only a phonecall away.  Your surname can be obtained this minute. Lady Dee . . . you can't goo wrong with a Kelechi. lai lai. 
|
|
|
|
|
|