|
chidipupay (m)
|
Guys and girls which do you prefer fast food or naija bouka, As for me i prefer bouka because i can select the one i want what about you?
|
|
|
|
|
|
bamdil (m)
|
I love fast food whenever i wan show levels, but to be frank i love bouka, though sometimes i used to think that they will be doing juju to sell, like washing hands inside the soup  most especially in Marina, Lagos. If you wan eat bouka food for that side, make una shine your eye well well. No be me talk am, na so people dey hala me.
|
|
|
|
|
|
Busta (f)
|
As good as fastfood tastessome of those buka foods are irrestitable
|
|
|
|
|
|
chidipupay (m)
|
I prefer bouka pass fast food. Bcos if i see those poma wey dey vex i always they happy.
|
|
|
|
|
|
aisha2 (f)
|
Buka any day any time, better tasting food and much less calories, less risk of catching cancer
|
|
|
|
|
|
cooljoe (m)
|
Bouka all the way, whatever happened to Iya Basira.
|
|
|
|
|
|
Gamba (f)
|
Amala at the bouka is the best, u've been to white house?
|
|
|
|
|
|
Flowers
|
Buka all the way. Amala buka to be precise.
|
|
|
|
|
|
chidipupay (m)
|
As i dey pass agage na so i jam one bouka O boy u need to see poma wey no dey happy at all. as i see them they shout come chop me. I gas to purse my journey den i branch. O boy na jos 200naira i take select plenty plenty meat shaki,poma,roundabout. to me ehh na Bouka 4 life
|
|
|
|
|
|
bamdil (m)
|
Na so i dey travel from Lagos to Ife one day, as i dey go, i dey feel hungry wan kill me so, na so i branch for one bouka around Ibadan, i requested for Amala with Efo, (men) this na supperb, apart from my Mama wey no how to cook well well, i go give credit for this woman to be the second in command. Make una no joke with Bouka especially those selling Amala in Ibadan. i carry bottom for them.
|
|
|
|
|
|
|
|
to me
|
Bouka is the best o because they sell tasty meals but what you are not sure of is the safety of the food. but also na God dey protect us from these fast food joints too because they can also be dangerous too. 
|
|
|
|
|
|
playmate (f)
|
tho most boukas re nt really clean bt who knows hw efficient this fast foods re cs evry1 makes mistakes,i'll go 4 d bouka if am really hungry cs d small food sold in fast foods piss me off nd 2 think dey re very expensive bt i prefer goin to the fast food if its nt concernin me alone say wit my friends.when u go to the bouka,u'll b able 2 lick your fingers witoutfeelin so embarassed. 
|
|
|
|
|
|
Method-Man (m)
|
buka all d way!
|
|
|
|
|
|
4Her (f)
|
Neva been to buka. . . fast food is nasty 
|
|
|
|
|
|
Method-Man (m)
|
Neva been to buka. . . fast food is nasty  no be me and u gather go that buka for isale eko the other day?!lol
|
|
|
|
|
|
4Her (f)
|
no be me and you o. . . buke ko, bukata ni 
|
|
|
|
|
|
stillwater (f)
|
I can't judge here because they don't sell/serve the same thing.
|
|
|
|
|
|
Godalone (m)
|
I prefer clean bouka to fast food.
|
|
|
|
|
|
naijababe2 (f)
|
IF its a clean bouka, why not, love african dishes.
|
|
|
|
|
|
chrisoml (m)
|
Hate them both more especially Bouka 
|
|
|
|
|
|
Lady temi (f)
|
Definitely Buka when I don't feel like cooking.
|
|
|
|
|
|
|
|
Method-Man (m)
|
IF its a clean bouka, why not, love african dishes.
I prefer clean bouka to fast food.
Do you also like dirty Bouka?! 
|
|
|
|
|
|
replenish (f)
|
I prefer buka because of the amala, gbegiri soup and orisirisi meats u get there. Buka all the way jo
|
|
|
|
|
|
Method-Man (m)
|
I prefer buka because of the amala, gbegiri soup and orisirisi meats u get there. Buka all the way jo
KAI AUNTY You RAZZ NO BE SMALL OOO! 
|
|
|
|
|
|
replenish (f)
|
KAI AUNTY You RAZZ NO BE SMALL OOO!  Who you dey call aunty, abeg make u leave me and my buka amala alone jo 
|
|
|
|
|
|
Method-Man (m)
|
Who you dey call aunty, abeg make u leave me and my buka amala alone jo  enjoy and save me some roundabout/shaki/ponmo! 
|
|
|
|
|
|