|
initialize (m)
|
@all Kindly help me activate my mtn for free browsing or mail the cheat to my mail. my mail address remains bizsergio@yahoo.co.uk phone model: Nokia 6230i phone no : 08038206000
|
|
|
|
|
|
kenayigbe
|
please coluld anyone send me the setting to MTN FREE browsing.I'D be most appreciative. My email add is kenayigbe@yahoo.co.uk
|
|
|
|
|
|
dragnet
|
bizsergio, what da heck is with ur YIM??
|
|
|
|
|
|
initialize (m)
|
YIM? "bizsergio" confirmed
|
|
|
|
|
|
dragnet
|
I mean. . I d0nt get anything other than freeweb.com spams & s0me unkn0wn language!
|
|
|
|
|
|
|
|
initialize (m)
|
@drag It's a virus that's been in my PC for sometime now but i have deleted with the help of Avira. @all please, anyone that knows how to connect freedom server or Anchor free(hotshield) should kindly mail me the procedure or reply my post here, bizsergio@yahoo.co.uk *Get a Religion*
|
|
|
|
|
|
ceejay80s
|
@hayprof na me u dey call fake,i go wound u one day.I go suffer una small
|
|
|
|
|
|
|
|
ceejay80s
|
Hansibone u dey crase.Who be ur uncle? Hahahahahehehe!
|
|
|
|
|
|
ceejay80s
|
@hansibone GOD save u say i no be nature,i 4 just seize that air wey u dey breathe for 20sec,
|
|
|
|
|
|
|
|
hansibone (m)
|
na so now@ceejay  no b u talk say u fit giv them free browsin trick?
|
|
|
|
|
|
ceejay80s
|
@ every body wey dey find browsing trick, change ur phone apn to ABRAKATABRA. then deep it into a bowl of water mixed with salt and say ABRAKATABRA. bring it out of the water and click on the browser botton, WOLAAH! u can now browse free
|
|
|
|
|
|
hansibone (m)
|
@ceejay thank u sir, chiaaaaaa i just tried and it worked, I'm actually postin on nairaland wit it now, CEEJAY u to much, taaaaaaaaa for u 
|
|
|
|
|
|
ceejay80s
|
@hansibone if that trick work,that mean say ur phone needs flashing or firmware updating but if the trick no work that mean say ur phone head correct !
|
|
|
|
|
|
dami9ja (m)
|
@ceejay, Thank God say my own phone no work  !
|
|
|
|
|
|
hansibone (m)
|
@all
i want free browsin trick oh,
|
|
|
|
|
|
samuelk (m)
|
Ceejay,wetn do ur 3g glo,i try am d tin no go
|
|
|
|
|
|
ceejay80s
|
@samuelK call me as from 8pm every day by then i go don put my glo sim in my nokia or send ur number to my email and i go call u. 08028789799
|
|
|
|
|
|