my brother,,my frd, see u called djinee,,remeba say djinee jus dey enter musik and that was his 1st attempt,,dbanj also, after there 1st attempt them come dey release solo single before there there album,,but y tu go release promo with 4 traks and come dey sale,,i never see djinee promo single cd for sale,,but dey hear am for radio and the video for tv,,if tu trust himself and ekw wetin e dey do,,den e go do as e mate dey do.come,remeba say e don tey when e dey d musik scene and e still dey do all this wan.when e go grow to stand as a man.rock,,,,the guy no trust wetin e carry,,e for release one single make we tey make sence,,but nt d 4 traks na nonsence.pikin when go do wel,,na for infant them dey kw.the issue b say,,,tu na pass glory,,people don over take am,,dbanj,p2,9nice(i call him creativity) etc,,,, :-*guy tables don turn and we go kw who go make am ,,when d musik scene hot.remeba say kingdom come and kingdom go, tu own don pass and other people wan enter the stage, i thks God say dbanj and tu are equal when it comes to achievement,, or dbanj pass am sef, the level b say we go close our arms,open eyes dey look who go rain when rain dey fall.no shaking,,tu good bt e time don pass,,make e marry make a family instead of impregnating girls,,,u foget say for one of his trak ,,e say ake them dey use condom,,,ask tu weda e get condom for house,,because na so ,,so belle e dey giv girls now adays, na hear i hear,,no b me talk so,
