|
aristole (f)
|
I feel UOne love
|
|
|
|
|
|
clemcykul
|
Under your pant
hahhahhha cmmon girl evry1 knows that is where uve been all ur life  *under my pant* i bliv no place is better than home  enjoy ur stay ARISTOLE!
|
|
|
|
|
|
tufe (m)
|
under your pant, Jesus, whats she doing in there?/???
|
|
|
|
|
|
saucekid (m)
|
what do you think she was doing there?
|
|
|
|
|
|
tufe (m)
|
i don't know, you educate me please 
|
|
|
|
|
|
saucekid (m)
|
she was doing the opposite of what you think
|
|
|
|
|
|
tufe (m)
|
what exactly was i thinking??? you go be maradonna for real life oo
|
|
|
|
|
|
saucekid (m)
|
abedi pele in the actual sense
|
|
|
|
|
|
tufe (m)
|
na u biko
but na you know wetin been dey my mind sha
|
|
|
|
|
|
Migines (m)
|
And i hope say that thing wey dey ur mind nor go put u 4 trouble.
|
|
|
|
|
|
aristole (f)
|
she dey castrate the guy now.what do you expect?
|
|
|
|
|
|
saucekid (m)
|
chai. . . . . . . perverts don infiltrate holynairaland
|
|
|
|
|
|
tufe (m)
|
and u r one of em'
|
|
|
|
|
|
saucekid (m)
|
shey you wan dey insult red cap chief now abi?
|
|
|
|
|
|
tufe (m)
|
everybody now na self acclaimed one thinbg or the other.
if you be red cap, wetin i be na???
|
|
|
|
|
|
saucekid (m)
|
you still be apprentice you still dey learn work
have patience,i go soon do freedom for you
|
|
|
|
|
|
tufe (m)
|
guy u dey high on cheap drugs. A mi aprentice. Chai !!! this na slap to my face. i no as i go take deal with you. no worry 
|
|
|
|
|
|
saucekid (m)
|
if i dey high on cheap drugs,you dey high on ordinary sachet water
e be like say u no want freedom sha *and i plan to give you bicycle for ur freedom ceremony*
|
|
|
|
|
|
tufe (m)
|
you don finally admit say na wetin you dey use. chai, sorry oo. i ride grand style, i cud lend you one of my roler coasters 
|
|
|
|
|
|
ifyalways (f)
|
ROTFLMAO. errrrrrrrrrrrrrrrr well,its all good. tufe,so its true  poor boi 
|
|
|
|
|
|
tufe (m)
|
Its me and you that ride in the bicycle na
|
|
|
|
|
|
aristole (f)
|
So na borrow borrow you borrow the Hummer Jeep you take come toast me. Revelation!!!!
|
|
|
|
|
|
|
|
tufe (m)
|
So na borrow borrow you borrow the Hummer Jeep you take come toast me. Revelation!!!!
that na wish abi wetin?  ??
|
|
|
|
|
|
Migines (m)
|
@tufe this ur talk talk na hn nor go make me pay u this month o. Haba! All talk and no sense.
|
|
|
|
|
|
tufe (m)
|
General, you are back.
I just had to put the solders in check, thats the reason for the so much talk.
abeg, no make my family starve, pay me my money o
|
|
|
|
|
|
ifyalways (f)
|
talk of being paid with cowries and tortise shells 
|
|
|
|
|
|
tufe (m)
|
talk of being paid with cowries and tortise shells  and talk about me useing that to toast ify still talk abotu ify agreeing. what has the world turned into
|
|
|
|
|
|
ifyalways (f)
|
talk of space aliens asking what the planet earth has turned to 
|
|
|
|
|
|
|
|
ifyalways (f)
|
Yes ,everything !
|
|
|
|
|
|
Neyoyo (m)
|
@poster Nice joke, though I've heard a version before
|
|
|
|
|
|