|
ifyalways (f)
|
@poster Nice joke, though I've heard a version before
you don't say ? which version abeg? king james,new jerusalem,gideons international abi  gist me abeg 
|
|
|
|
|
|
saucekid (m)
|
maybe na version 1.0.0 he don see
|
|
|
|
|
|
|
|
|
|
saucekid (m)
|
grins migs,thank God say u don wake,them don pilfer your name here 
|
|
|
|
|
|
Migines (m)
|
@sauce Please i need quotes
|
|
|
|
|
|
ifyalways (f)
|
now i know the reason for your amoebalistic looks sauce-: AMEBO@miggy whats shuo 
|
|
|
|
|
|
|
|
Migines (m)
|
@ify for how long did u live in nigeria before leaving?
|
|
|
|
|
|
ifyalways (f)
|
@joke,all my life.  miggy why?finished my secondary school in niaja anyway.
|
|
|
|
|
|
hcl_acid (m)
|
@aristole nice joke abeg no mind them my dear.
|
|
|
|
|
|
hcl_acid (m)
|
BEWARE!! all of una wey dey mess up with bio-medical terms.
|
|
|
|
|
|
saucekid (m)
|
biomedical terms! una don come with big grammer
|
|
|
|
|
|
Migines (m)
|
Na wetin hn go learn since.
|
|
|
|
|
|
saucekid (m)
|
wey men dey conquer worlds,he still dey learn vocab
|
|
|
|
|
|
clemcykul
|
at least he don sabi a,b,c,d, 
|
|
|
|
|
|
|
|
|
|
frediko
|
that was a nice joke,am falling off my sit
|
|
|
|
|
|
aristole (f)
|
@fredeko. Thanx a lot.
|
|
|
|
|
|
|
|
|
|
tessybaby (f)
|
whats this for?
|
|
|
|
|
|
saucekid (m)
|
arse falling of seat theraphy
|
|
|
|
|
|
clemcykul
|
what do we call this 
|
|
|
|
|
|
saucekid (m)
|
the beginning of madness
|
|
|
|
|
|
|
|
saucekid (m)
|
madness personified
|
|
|
|
|
|
|
|
tufe (m)
|
@ all have you guys noticed, aristole don dey sabi well english these days. 
|
|
|
|
|
|
saucekid (m)
|
she don dey attend evening school dey read encyclopeadia
|
|
|
|
|
|
Migines (m)
|
Aristole u sef nor feel say u nid help.
|
|
|
|
|
|